Malikidi's Posts
Nairaland Forum › Malikidi's Profile › Malikidi's Posts
abeg wetin gey shele 4 dis blog?i no wan start reading 4rm 140 till date.....wu b mr nigeria nd wat r his words? |
abeg!!!!!!..... resumption! resumption!! resumption!!!....even somtimes i 4get m admitted atall...ui dey dull me and my plans oooooo.only me at home,all my bro and sis are nw in their various skul......ui jhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhoooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooorrrrrrrrrrrrrrrrrrrrr!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
guessing! guessing!! guessing!!!~na so u pple guess say boko haram be muslim.u beta stop all dis guessing..to ma pple let's wait till God says it tym buh i bet wit u,u wil be tired of skul wen we resume...let's hope January jare.......Duboovay abeg dey giv us joke make use am clear our unxpected dream till d day ui says its tym.......hope i no vez anybody hmmmmmmmmn |
abeg stop all dis guess..if you guess convince people,God go guess punish you o #vez mode being to ui bcus of all dis shit# ![]() |
bealuv o have 1 more problem....... wu will be cooking for me wen we resume...will u volunteer ursef as in my softminded best friend |
abeg pple......which hostel dey owk.....i.e nt seriousness all tym |
My dear bealuv u've been answering my questn to my satisfaction.No wori i will remember u nd bring 1 live goat for u on our resumptn date.I hope u go collect am. if no,no 4get say prof.em dey hear.... i knw prof go lyk dat wink...home don tire oooo.hope nxt year jamb no meet us for home oooooo jooor ooo ui no let my stove rust oooooooo. [quote author=malikidi |
bealuv: as usual am a soft minded sumbody again always here to give yhu d reply yhu ll nev aget 4rm anyoda psn.....hehehe....erm since i luv al my frnds includin yhu......my advice is dis....1maid is not enuf yhu kan get 2 maids each 4washin clothes,washin plates,layin yhur bed,cookin,bathin 4yhu(sebi yhu af watchd coming to america),erm and i fink yhu ll need escorts too to lecture halls and stfs make d gurls pweerie oooo....hehehehe.My dear bealuv u've been answering my questn to my satisfaction.No wori i will remember u nd bring 1 live goat for u on our resumptn date.I hope u go collect am. if no,no 4get say prof.em dey hear.... i knw prof go lyk dat |
babstoxyn: dont undastand this whole grammar some1 shud pls shd more lyt!!!!!!!!!!!Also me, i neva undastand all this grammar haha! as if na newspaper ogaooooooooooooooooooooooo ![]() |
xcuse me pals, can i come along with my maid to skul......... as in to help me do some washing and some stuff..... abeg as usual soft minded ones shld reply |
there was a day i was walking along the road to were i will take a cab.suddenly i saw a woman who went to buy an envelop, she opens it and started shouting inside it,pple stared at her. 1 bold man among the crowd went to meet her and ask madam y ar u shouting she said "leave me alone, am sending a voice mail message" thanx by ![]() |
sure thing smtin i go do with tv na,either I use am with x-box or DVD.i thank you all for being supportive.mind u, any thing wey happen i go mention u all ooooooooooooo bt i neva accomodate people o |
bealuv hope u go enjoy am with me? |
Abeg o.Hope we could pack television with our bags and baggages.cos mw i cant do without |
are we to purchase another jamb stratch card to print the original coloured result? |
ow can we print our original coloured jamb result pls |
am abdulmalik,am also a philosophy student.let get to knw each other now.add me with malikidi1 on 2go. |
[quote author=oladosuphemmy]hw do i fil my acceptance fee online pls, it is urgent |
hmmmmmmmmn
...home don tire oooo.hope nxt year jamb no meet us for home oooooo jooor ooo ui no let my stove rust oooooooo.
