Marvin009's Posts
Nairaland Forum › Marvin009's Profile › Marvin009's Posts
Bro dis is pure scam Thank u |
Pls my broda I beg u in d name of God don't go dat interview pls I beg u oooooo!!!!!!! Is nt real oooo I receive same massage 4rm dem 2. Pls don't go. Thank you |
Why do u want 2 knw hw much dey kollet do want 2 joint dem. Thank |
I got same message 4rm them.........they r in to GNLD They r nt real. Thanks |
Na wa ooooo 4 nigerian u neva get d job first u don dey ask hw much nigerian police dey kollect na wa 4 u ooo anyway since u ask question we go give u d answer wey u dey luk 4 na 30k b dere salary if u no dey k ask google. Thanks |
[color=#990000][/color] hmmmmmmmm!!!me I got dis same massage 4rm them 2 it seem it is gnld and they r scames because d time they gave 2 me is 10am this morning and I m nt going so my brother I will advice nt 2 go there. And they r nt real |