NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:38pm On Apr 24, 2015 |
tolustx:
 U dey mind me? I wan even marry sef. Shey na 19800 I go dey save till e reach to buy suit, etc and prepare for wedding? Now u're talking  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:30pm On Apr 24, 2015 |
vocalprince: Naa!! Seun na my real Niqqur actually... #datshowweroll. Na Super Mod go ban dis guy |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:29pm On Apr 24, 2015 |
tolustx: Baba everything no be money. Person no fit get everything. 5yrs of working experience in my field + tasere money pay me pass to dey knot tie , dey knock for different HR offices. O ye e Bro,no let pant wear u ooo...Truth be told,dat money too small for a graduate jare |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:26pm On Apr 24, 2015 |
vocalprince: Na to buy things go open Viewing center for camp O!! OR... we speak to dem soldiers! U no go speak to dem only bro,U go Sa'ye for dem ni |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:23pm On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:20pm On Apr 24, 2015 |
tolustx: I go tell mods make dem move dis post go jokes section nd make topic for am. No worry.  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:15pm On Apr 24, 2015 |
femolala001: information just reaching me from a reliable source in nysc says callup numbers starting from 00001-000900 will be in stream 1 Correct! Stream 1 sure for me niyen  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 1:07pm On Apr 24, 2015 |
tolustx: Ah e nur plenty na, and na blessing in disguise. D person go fit add am to yrs of experience ni. That is making it 4yrs of working experience. If na me, I go beg for one more year to maake am 5. Ah don blow be dat. I don hammer big big. Confirm. Tolu! On top #19,800  Iya kii shey omi obe now  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:59am On Apr 24, 2015 |
tolustx: Na true sha o. Na POP dem suppose call d tertiary o. At least, they go fit come up wit all dos useless rules like if u reach dr 30mins late, ur service go increase by 3 yrs b4 u go collect ur certificate.lol  3 yrs ke  Alakoba somebori ni e ooo  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:47am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:46am On Apr 24, 2015 |
Nigerdeltaboi: thanks just downloaded mine and saved it . U're welcome bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:36am On Apr 24, 2015 |
tolustx: ok na. Buh e neva balance o. Dem suppose get plce of tertiary assignment sef. Na dah one go make d tin balance. Abi wetin u feel? E dey? Notin like dat bro  We no fit call POP dat cos notin like assignment for dia than to collect Certificate! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:26am On Apr 24, 2015 |
tolustx: Mtchew. So na CDS dem nur fit just call. Dem con dey pronounce long sentence. Nawa o. Na Another name for CDS be dat...no mind dem jare |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:22am On Apr 24, 2015 |
Walexsammy: So, na reprinting sure pass ooo Yes o...those that avent should try and download and save it on their phone (if they dont av time to print it now) cos it might not be possible to print it again by monday;my thought though....U can follow this link http://portal.nysc.org.ng/nysc1/ResumePayment.aspx: Yhu can open the link with ur phone to download ur green card |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:16am On Apr 24, 2015 |
Walexsammy: Oboi, stream 2 is not an option....oluwa, observe ur pikins Stream 2 mba!  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 10:08am On Apr 24, 2015 |
tolustx: Abeg wetin be place of secondary assignment again na. Na CDS bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:54am On Apr 24, 2015 |
Beejayx: hanhan 1k na.. i go pack dem kom oo last prize I hope say u hear Yoruba well well  Won kii na Agege bread  The price is fixed bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:41am On Apr 24, 2015 |
Beejayx: person wey wan com party widout doing shirt nko ow much dem.go pay. #1500 bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:34am On Apr 24, 2015 |
philmimi1992: pls I need some candid advice. I would want to Redeploy bak to my state base on health ground. But I don't know if dat will have negative impact on my reputation after service. Reputation  Try and collect ur medical report (not from a private hospital but a teaching or state hospital) before going to camp.That will serve as a genuine reason for easy redeployment! Forget about reputation,ur health is d most important thing bro...And d most important thing about Nysc is d certificate and u shall collect dat after ur service year. |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:26am On Apr 24, 2015 |
|
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 9:02am On Apr 24, 2015 |
[quote author=tolustx post=33050466][/quote]#1500 bro |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:52am On Apr 24, 2015*. Modified: 9:37am On Apr 24, 2015 |
Walexsammy: Here nah for all my goons, home and abroad, active and 'de-active' Cc Mzjaney Mayorsweet Sleekyonyx Gracyel Kingphilip Owliver Sheyman4phy Ahmed4002 Xray2 Pretty3 Babatawa Leemah4u SparkleRed Smilingjimmy Erisegun Noordean ChidexSmokey Pinkiepetite (non_active) Richybanky Megawax8 Tolustx Dammyllare Sojiboy Femolala001 Nigerdeltaboi Goldpeas Sugarbabekemi Electronzeez Gracyel Judith Rmfunky Dexcira Doublezero7 Harry Catherine
Believe me, this list is endlesss.....i appreciate u all for ur e-company Walexzy baba...Eeyan ni e jare #Wa gbayi |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:49am On Apr 24, 2015 |
richybanky: For d nigga's dat making d thread lively
Kingphilip, ahmed4002, doublezero7, Owliver, mayorsweet, tolustx, femola01, babs01, vocalprince, sodac, goldpeas, abrahamson, walexsammy, erisegun, noordean, sheyman4phy, skyinka, electronzeez etc
Wish u guys all d best in life Richy baba...Wishing u d very best in ur endeavours too |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:07am On Apr 24, 2015*. Modified: 8:34am On Apr 24, 2015 |
...For DamiEsan...omo daadaa lomo yen o  ... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:07am On Apr 24, 2015 |
To my creator;
Immortal,Invisible,God only wise In light Inaccessible,hid from our eyes Most blessed,most glorious,the Ancient of days Almighty,Victorious,Thy great name we praise
To all life Thou givest to both great and small In all life Thou livest,the true life of all We blossom and fluorish as leaves on the tree And wither and perish but naught changeth Thee! |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:06am On Apr 24, 2015 |
And there we are |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:05am On Apr 24, 2015 |
1700 Loading... |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 8:00am On Apr 24, 2015 |
richybanky: Lols.. So far say Sodiqyinka posting no work wit wetin d guy sabi for nysc, na dere I knw say na God sure pass  U're now talking  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 7:56am On Apr 24, 2015 |
richybanky: Lols.. Same here bt d pesin wey dp my own na sure pesin bt make nysc no Bleep up sha  My own link na Nysc staff too baba...but me no dey depend on people too much,Na God no fit fail person baba mi |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 7:53am On Apr 24, 2015 |
smilingjimmy: Xray2 we've neva really talked though bt u've shown urself 2 b a bro, fwend nd a mentor. I will personally miss u. Luv u 2 bro Xray2 na correct dude na...BTW,wey ur boo...hope it's not wat am thinking sha  |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 7:49am On Apr 24, 2015 |
richybanky: Am telling u, tho me don prepare for d worse na d beautiful ladies I pity pass Me no pay 1kobo  If d runs click,fine and if na otherwise,no wahala |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by mayorsweet(m): 7:17am On Apr 24, 2015 |
luvlycutebay: Good morning E-family. Have a nice day. Morning bae...And u too  |