Mee2mee's Posts
Nairaland Forum › Mee2mee's Profile › Mee2mee's Posts
1 2 (of 2 pages)
D same bakare et al dat confronted turai yaraduah for Jona 2 b made acting presido.na so life dey gooooo. Btw,sw neva voted 4 obj in 1999 but he won in se and ss ncos all na pdp fingy. Back 2 d protest, plz am not against subsidy removal but I wuld like 2 knw y panick button was not pressed when d budgeted subsidy got 2 even 500b until dem do am reach 1.3tr. Mates pls think deeply, all of dem knw wetin dem dey do. Abi no be Naija govt. Sls,oi and Am wit all nnpc officials knw wetin dey happen. As usual na we be mugun including ss,se,sw and north. |
1 2 (of 2 pages)