MeritEkels's Posts
Nairaland Forum › MeritEkels's Profile › MeritEkels's Posts
Lindx93: I heard d list is out,how true is it?swiree,d list isnt awt,dnt gve ur slf hypertension |
Bubemi: Na dis kind tin dem 4 dey c uLol..i blame u |
Mascomm...proudly an Ekenwan Chick.....*wink |
Eghosa graviti: ur prayers are answered o.God no dey ansa dah kind prayer.... |
Bubemi:y u go blame me na....thaff du o |
Bubemi: Na wah oo! How doz bubemi sound lyk a girl's name? Hav u heard a girl called bubemi b4 ?LoooL |
chocofalls: this thread is getting bak to normalhow? |
Bubemi: Girl, gurl, chick, OR babe wis 1 pls?na4 dis kind fin we go c u.. |
sarahlnx: hi! am a gurl!aiite,some names r confusn here..lyk Bubemi wu we tot was a gurl,waz aktuali a guy...so wah course did u apply4 |
phshawdy: yeah thats true...xactly!!wah course r u goin4 |
Eghosa graviti: i wan book ur waist down against Matric. Cos na me and u go dance o.yeeey!!Lwkm,i pray ooo |
sarahlnx: lwtmb! U guys r so funi!Lol....yep,hello sarah!r u a guy or a gurl?? |
Eghosa graviti: na wa o.make him dey view with d kobo wey him get na.ahnan!!u guyz...dat aint fair...ts Gross..... |
Eghosa graviti: *holds ur waist, right behind u dancing Azonto*Lol.....holdn vat place z prohibited.... |
Rkm6: BREAKING NEWS:The Breaking News Has Promised To Break Before 20th Of July,If You Doubt Me,Go Ask WizKid!!!u'ld tel me if wizkid applied4Uniben wif u.... |
Bubemi: Like seriously? Dats d best u can do? Etigi? What a heck is etigi ?Lwtmb......i knew u wr goin2comment... |
D hostels@Ekenwan are stl beta dan d ones in d main campus..... |
Yeeey!!lyk serizly,i started dis page....*dancin Etigi* |
Ifeyz: ogas 20th is too far o...dnt de knw wer suppose 2 strt buyin our hotplate,abi we no go cook Beans..?abi oo,i don alredi buy shoe wey i go wear4matric,lols |
Akhigbode01: I promise U all my next trip shall B to BENIN 2 deliver D admission parcel with D Trailer.ma name must dey dere sha....if not,i go snd bokoharam wey go bomb dah ur trailer... |
Rkm6: BREAKING NEWS:Admission List To Be Released Tomorrow,Trust Me On This One,If It Doesn't Happen,Then We Will All Match To The VC'S Office On Wednesday!!!u nd breakin news,breakin news!! I tire oOo |
Ehen!nd lord,lemme make frnds wif dose who had bou 93 agg n Pume....fanx papa...Lwtmb |
A prayer4rm ma hrt2GOD:oh lord,make me a bonafide studnt of uniben dis yr....nd wen i get dr,i wanna b a record breaker in gud fnz...dnt lemme waste ma tym on lav gutter,june12 nd d rest of dem..Amen |
Go2bed y'all!! |
ozoebuka1: if they elect me the president of world bank... imaoonyeoshi!!lol |
"d admisn list wud b releasd nxtwik"dats wah we've been hearin since last month...or is der eni month kald nxtwik... |
[quote author=Great~Mind]U know wat guys?...i waz juz thinking, n i waz wondering if u cud share ma thoughts or questn as d case may b...and it reads: "as fulfilling, heartwarming,joyful n soothing our admissn wuld b, WHAT IS DAT ONE THING U CAN TRADE UR ADMISSION 4?...waitin on u guyz[/quote]A scholarshp2Newyork2study |
Angelswt: ...i chose it as my 2nd choice,after mass commme too!! |
Bubemi: Fink d best way tu go bout it, is jus forget it! Waiting/thinkin won't make it come faster, jus free it!yea...2rue,dats d best fin2do...i gues ur anxiety bou d list has reduced2 |
Bubemi: Is my sis BF dat wrote dat bookehn!!if i hear sae chicken get teeth... |
Kslib: Nope!!dats cool tho'...m a lit stud,nd i so lav reading bks wen i get bored.nd ryt nau,hmez so boring4me |
Bubemi:Bube!Bube! Na berra finz ur body dey lyk sha... |


e joor plx add me on facebook search for roy4chelsea@yahoo.co.uk