Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 9:44am On Jan 10, 2021 |
This is the first time am sharing a game here
Just 11 Odds Code: NG2F6Z Bet9ja
Don't Edit just play Happy Sunday folks
|
Christianity Etc › Re: Do Homosexuals Have A Place In God's Kingdom? by mespusinglez(m): 9:13am On Jan 10, 2021 |
MJBOLT:
why not?even jesus christ was gay.ask yourself why judas choose to betray jesus with a kiss.
First Class Mumu  |
Celebrities › Re: Jim Lawson Maduike Is Dead by mespusinglez(m): 8:48am On Jan 10, 2021 |
RIP Legend |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 7:37am On Jan 10, 2021 |
miracood: comot mind for FA cup. Na stupid competition be that uhm |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 7:36am On Jan 10, 2021 |
Brayss: Betpawa 15B04B6 me wey fear that Cadiz match coz their over 1.5 na 1.61 odds And you carry them over 2.5 for 2.90 odds  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 7:32am On Jan 10, 2021 |
Guys wunna weldone o
Abeg wunna see say Manchester City - Birmingham City and Chelsea - Morecambe
The two home team fit score in both halves? |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 7:19am On Jan 10, 2021 |
Ionkidiz: dem get bonus, dem dey add am together when you bet see this one  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 12:33am On Jan 10, 2021 |
Catchfirez: Them get, Na you go choose the settings why signing up. see example
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 12:26am On Jan 10, 2021 |
Ionkidiz: Happy Sunday brothers and sisters ..... 1xbet.....KUAJB I get question wey i wan ask you....why be say 1xbet no get accumulated bonus.... If you gather 100 odds na the exact 100 odds dem go give you no bonus nothing nothing 100 odds +bonus lets say go give me 16K for bet9ja But for 1xb na exactly the 10k de money go commot WHY |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:44pm On Jan 09, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:43pm On Jan 09, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:41pm On Jan 09, 2021 |
Brayss: The guy nah Alabi agent  if i be alabi agent I don hammer be that o |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:40pm On Jan 09, 2021 |
ServanTheG: Lol. Swear if you dey do guidance counsellor your clients go sue you las las . Person talk say he wan quit you tell am make he wait xtra 2 months  I don drop that G & C course some years back guy The truth be say it's hard to quit anything completely ....even if you can but not urgently |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:38pm On Jan 09, 2021*. Modified: 12:07am On Jan 10, 2021 |
. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:36pm On Jan 09, 2021 |
. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:35pm On Jan 09, 2021 |
waploger: me sir you, you don already hammer today na  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:32pm On Jan 09, 2021 |
Who sabi play Zoom for here??
Midnight don dey do
Some over 2.5 go sup well well |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:31pm On Jan 09, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:28pm On Jan 09, 2021 |
Brayss: If i no win anything for this january,i go quit the january fixtures no too sup ...just wait see how Feb and march go be first na |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:27pm On Jan 09, 2021 |
crossfm: Your mobile no make I credit am with 100naira airtime. I dey too  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:26pm On Jan 09, 2021 |
Topolino: Draw no bet means real Madrid wins,if they draw d game cuts nope if Madrid draw dey void the game |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:25pm On Jan 09, 2021 |
Brayss: Their juju too much,every weekend one must cut my ticket their yeye jackpot don do me shege...I quit |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:11pm On Jan 09, 2021 |
Brayss: I won sell my betpawa account,u go buy? i get 4 betpawa account too incase person wan buy no even one green all na red like say BP na badluck |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:09pm On Jan 09, 2021 |
Brayss: I don't prefer madrid to barca but I prefer Cristiano to Messi  See nigerians, him wan bring players inside now...I was referring to the two club performance |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 11:03pm On Jan 09, 2021 |
[quote author=Brayss post=97898568][/quote]I bin wan tell you sorry but i've changed my mind, since you prefer Madrid to Barcelona |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 10:35pm On Jan 09, 2021 |
Kharol1234: Madrid do the needful, First day Wer I go carry my team Barcelona for ticket Wer them no Bleep me up me dem bleep me that grizzy last goal bleep me hard |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 9:56pm On Jan 09, 2021 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 9:51pm On Jan 09, 2021 |
Cri6: congrats to those who played winning of less than 10k na him sporty dey say you win pass 89% of all the online users for sporty chaiii nawa o |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 9:49pm On Jan 09, 2021 |
Astalavee: The truth is this; I play so many tickets from those twitter picks. Today for example I played about 11 different tickets from twitter picks and only 3 survived till now .
Imagine me posting all those 8 tickets that lost and someone here starts calling me village tipster like say I carry their hand play am ?
How many people here can accept those 8 lost tickets in good faith without saying I’m Alabi’s agent?
Anybody interested in twitter picks should follow @ConvertsB , he converts bey of many twitter tipsters to different bookies . Just follow him, pick ur poison and help urself to it guy just dey post your games for here...no mind those mongoloids wey dey call person village tipster...no be by force for person to play person game na Nigerians self |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 9:46pm On Jan 09, 2021 |
Kharol1234: Reims na bastard but dem dey win 2:0 HT na  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 7:24pm On Jan 09, 2021 |
Lorayne: Messi is a god let em' finish like that  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by mespusinglez(m): 7:21pm On Jan 09, 2021 |
sty1es: Lol. That game go enter bro. Just watch! 6:0  |