TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 7:09pm On Aug 09, 2020 |
Brighto will always get my vote  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:10am On Aug 09, 2020 |
Na your kid sis laycon
Wetin concern u |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:09am On Aug 09, 2020 |
Laycon wetin concern u na And stop the accent abeg You've been stopping waa  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:04am On Aug 09, 2020 |
Why them dey shout  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:02am On Aug 09, 2020 |
Boring DJ Party sweet small sha  6 star ke More like 3 star |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:57pm On Aug 08, 2020 |
I get laycon jam na I no even know say na him sing am  Awa fierce |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:55pm On Aug 08, 2020 |
Ah laycon don cum o Alhaji  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:53pm On Aug 08, 2020 |
Everyone offing shirt like brighto |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:52pm On Aug 08, 2020 |
Eric go soon kiss kaisha  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:50pm On Aug 08, 2020 |
Shey nengi say she cannot dance before  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:47pm On Aug 08, 2020 |
Those two should just kis already
Which kind zee world tingy be this |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:46pm On Aug 08, 2020 |
Erica wan make sure to finish laycon tonight  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:44pm On Aug 08, 2020 |
Neo don confuse  E dey feel like lagbaja right bout now  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:42pm On Aug 08, 2020 |
davodyguy: This is risky. Laycon might get tempted.
Oh God have mercy on him shey I talk am See him following the girl up and down  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:40pm On Aug 08, 2020 |
Sunnycliff: Gbedu wey de burst brain. My Brighto Don pull shirt throway I love brighto die Only him dey feel himself No time |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:39pm On Aug 08, 2020 |
davodyguy: Honestly, I give up the guy no go comot for Erica back this night |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:38pm On Aug 08, 2020 |
See ozo for far they touch yanch  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:37pm On Aug 08, 2020 |
Laycon is glued to Erica Walai e don cum already  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:36pm On Aug 08, 2020 |
Kayode leave the camera on laycon please |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:34pm On Aug 08, 2020 |
Laycon go cry this night las las when kid sticks it into Erica tonight  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:33pm On Aug 08, 2020 |
100naira: Nengi go give you nyash for 2 minutes leave you run  Aswear painful menh When u don they feel the Yanch |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:30pm On Aug 08, 2020 |
Kid giving Erica close marking  He can't take that laycons act again |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:28pm On Aug 08, 2020 |
Why is wathoni confused na  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:26pm On Aug 08, 2020 |
Kid don they talk yo Erica Jealousy no good  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:25pm On Aug 08, 2020 |
Kidd go beat laycon this night  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 11:03pm On Aug 08, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 10:57pm On Aug 08, 2020 |
Ekaka1: What I even fear is the fact that he can't handle this game...he will now want to get in bed with her after all this alcohol only to find Kidd bidding inside the duvet....na dirty igbati e fit get o..  Make e sha try his luck cos I no sure e go leave that girl tonight  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 10:51pm On Aug 08, 2020 |
Laycon go soon collapse See seduction  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 10:47pm On Aug 08, 2020 |
DJ too boring Killing the mood  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by MMXX: 10:46pm On Aug 08, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 10:27pm On Aug 08, 2020 |
homesteady: I've noticed that they are always doing adverts by 10:30pm... But it's not 10:30pm yet  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 10:27pm On Aug 08, 2020 |
Slynation: I'm not feeling this Dj at all.... Very boring Swears He doesn't know how to change n play danceable music  |