₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,361 members, 8,517,017 topics. Date: Wednesday, 11 November 2026 at 04:33 PM

Toggle theme

MMXX's Posts

Nairaland Forum › MMXX's Profile › MMXX's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 46 pages)

TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 9:48pm On Jul 26, 2020
ArchAngeI:
na prince she dey hail, say make him chop life cheesy
Erh ehn
She come dey do like one cheap olosho,wey dey console her meaningless life with chopping life
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 9:44pm On Jul 26, 2020
Wetin dey sweet aunty Lucy bayi
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 9:39pm On Jul 26, 2020
See as evangelist dey turn semo with such charisma cheesy

E Don set o
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 9:36pm On Jul 26, 2020
Amya:
If Kidd continues with that slut angel Erica, I might move to Prince.

That Kidrica ship must sink sail!
Fixed

Na money she choose she no kill person
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 9:13pm On Jul 26, 2020
Tochi is moveless cheesy

I like the guy. He's cool. Maybe boring but he's calm n collected
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by MMXX: 6:37pm On Jul 26, 2020
nurez305:
Can Lazio match produce 2 goals or cash out straight ?
How did this small odd accumulation make 21odd total? Or is there games under the ss
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 6:02pm On Jul 26, 2020
That's a rap for another 45mins

Leicester were not decisive enough and it cost dem a win or draw.. Too many back plays. They turned their GK to another defender,always passing back to him..Finally settled for Europe league...

Manchester United and Chelsea go on to the champions league ...

That's the end of the EPL for this season..See you in September I think huh
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 4:56pm On Jul 26, 2020
That's a rap for first half

Leicester had the better half with lots of missed chances..Ihenacho decided to be stingy which cost dem a first half lead..Fernandez scored but ruled as offside..Leicester were poor defensively..

With a chelsea lead at Standford bridge Leicester needs a win to dump man u at 5th place..
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 3:58pm On Jul 26, 2020
Make I watch Man U vs Leicester match jare, table tennis don do 4 now
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 3:43pm On Jul 26, 2020
Tochi that's how to play table tennis jare not that rubbish trikkyT was doing
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 2:07pm On Jul 26, 2020
See as kiddy dey smile cos neo lap vee

Pervert lifestyle
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:26pm On Jul 26, 2020
Biggie give them TV sha shocked
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 2:01am On Jul 26, 2020
kenddys:
Laycon done dey shalaye
E just dey stress on the issue

My go sleep jare mtcheew
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:58am On Jul 26, 2020
Laycon go soon misyarn

Shayo Nia dey talk
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:50am On Jul 26, 2020
They just drunk and divulging stuff

Laycon Don dey blab anyhow cos of small shayo
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:43am On Jul 26, 2020
Erica baby you re just a conquest for the kid

Na him lifestyle b that
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:36am On Jul 26, 2020
I love Erica my baby

Puff puff jare
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:26am On Jul 26, 2020
Guy just wan fück undecided
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:20am On Jul 26, 2020
Kiddy will never be invested in any of the girls, he just wants to flirt and touch all of them..

He's used to such lifestyle.he parties with lots of high class girls and their numerous gigs where they do crazy stuffs.. So the truth and dare thing na childs play to am hence why he's the instigator..

One night he's kissed two girls,touched ass.press breast what's left

That is normal lifestyle,which he does with more classy girls than the once we have in the house

Man go dey carry high class olosho sef
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:10am On Jul 26, 2020
Make this husband n wife do their thing jare make we rest rubbish undecided
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 1:06am On Jul 26, 2020
geezprince:
Nengi is a snake! A python @ that. Ran game on Erica big time. She shouldn’t have picked Kidd for the wathoni “dare” at all. I’m sure Erica is regretting the little pep talk she had with her.
the little shade at wathoni nia pain me pass

She just dey blab anyhow..if you can't do it why cheer your fellow girl on undecided
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:53am On Jul 26, 2020
To exchange saliva ode

No make me hate u this night babe
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:52am On Jul 26, 2020
Nengi na fraud sha

Which kind wicked girl b this cry
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:50am On Jul 26, 2020
eleshin:
Weytin Laycon do u people sef?
Shey baba no entertain u guys tonight ni?
E do o walai

E try, I was impress
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:49am On Jul 26, 2020
NewDelhi:
Our boy laycon go nack this nengi Las Las tonight. cool. Food wey elders no chop, na pikin go chop am.. no dulling.
E go do am e sure die

For him dream cheesy
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:43am On Jul 26, 2020
Laycon go dey wish say weed dey there make e rap
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:41am On Jul 26, 2020
Shey ona notice say vee accent don fly smiley

Abi na my ear
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:34am On Jul 26, 2020
Dora don japa
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:32am On Jul 26, 2020
Wathoni to kiss trikkyT for 20sec

Any guy now for 20sec
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:30am On Jul 26, 2020
Kid don high..na shayo dey talk

him wan unleash is billionaire lifestyle now
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:26am On Jul 26, 2020
wire Don high e wan come finish work with truth or dare
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by MMXX: 12:17am On Jul 26, 2020
Shayo convo BTW Erica and Nengi

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 46 pages)