NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 9:42pm On Mar 20, 2016 |
Iambibi pls come and warn dis guy ooooo I don't want wahala. Please I need accommodation |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 9:40pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: molakem Abeg no even mention my name |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 9:37pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: my sweetheart...I didn't hear from you again.. how are you? Please oooo leave me alone. Inofit shout |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 9:30pm On Mar 20, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 4:45pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: .. Deariee plz... Dnt trust any of themm....den evn mind dem at all.. . They r both d same tin...if u jst agree and u walk out of dis city nw.. U'l see semi goin after anoda lady... So Instead there's this very gud guy called SMartins1.. Dat one is calm, humble and gentle., and infact he doesn't evn have a bae cos his very reserve .. And also nice... Therefor If he comes back i will tell him dah dere is a very pretty lady dat he deserves ok?.. So jst leav dos ones make dem continue to dey chuuk themselves knives.. na dem sabi.. Thks dear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 4:41pm On Mar 20, 2016 |
LogoDWhiz: You're welcome on board Molakem..
Is Abuja the state you saw from the leak site (unofficial) No. Just where I wish to serve |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 4:36pm On Mar 20, 2016 |
Thks iambibi. Pls d fruit salad will do. They didn't even allow me to rest after the long journey iambibi: Sirguy542!!!! Oya plz stop dat....drop dat bottle .haba. C hw u dey breathe sef.... So Na Testimony89 head u wan break abi... because na only u God bless with muscle to elbow ppl abi.. Oya giv me d bottle... .. Nw tell me.. wat is it... because d last time i checked.... A dream was actualized for u... Wetin con happen naa... Y u no wan allow Testimony89...*Turns to Testimony89 *And u Oya giv me dat knife... Na sirguy542 ur frnd u wan stab? Habaa... Wetin dey do una.... And Where is d molakem sef... Oya come to dis side....plz forgiv dia manners, I no they hav jst displayed dia discourteous attitude .. .so plzzz.. Jst ignore both of them..dnt eva mind them. I will personally hand u over to a gud guy dat doesn't need to kill, stab or tear anybody or evn lie because he wants to hav u... Ok? Sombody dat will take gud care of u here in Golden city... So my dear ur welcom.. Oya come and take fruit salad.. Feel free o.. If u see diz guyz on d road... Jst go ur way.. because they hav proven the oda way round.. *turns to sirguy542 and Testimony89.* shey una don see una life? Cool down make e beta for una for life, una say no!! Instead na stab each oda una want, .... Ehn... Aswear... If una continue like dis for dis city... Na bachelors una go die as for dis city until una agree to change......!!!..c dia faces.. like say they fit evn take care for woman!! . Abeg clear for road make i pass joh.... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 4:24pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: ... Sirguy542.... Testimony89.... Y naaaa... For this hot palm Sunday Wey d molakem dey sef....na because of u dis two guys wan chuck dem selves knife??... Y naa ... Hmmmmmmmm iambibi please help me out. Who can I trust |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 4:24pm On Mar 20, 2016 |
iambibi: ... Sirguy542.... Testimony89.... Y naaaa... For this hot palm Sunday Wey d molakem dey sef....na because of u dis two guys wan chuck dem selves knife??... Y naa ... Hmmmmmmmm imbibing please help me out. Who can I trust |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 1:18pm On Mar 20, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 1:15pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: pls my dear do not ask anybody...most of them will lie to you..just believe what I have just said. OK, let me give u the chance to prove urself |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 1:12pm On Mar 20, 2016 |
Testimony89: Dias vacant apartment nxt to mine, I go lik mak u com dia so dat we go b neighbor nd besties...... Eeeeeehn? That's gud Help me talk to the landlord |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 1:11pm On Mar 20, 2016 |
molakem: Let me ask them Testimony89, come ooooo. Shld I mingle with sirguy542? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 1:09pm On Mar 20, 2016 |
sirguy542: molakem since nobody told u to avoid me I think we have got to roll together cos am still single & ready mingle with you... Let me ask them |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 1:02pm On Mar 20, 2016 |
Testimony89: Eeya... All is well dear.... I strongly bliv GC will so much help in 4getin abt all dos pains nd mak u feel excited even mor dan ever!!! jst bcareful oh bt explore d beauty of d city Thks dear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 12:50pm On Mar 20, 2016 |
Testimony89: So whc side ar u on d postponement of d 'camp', the excited or saddened side Saddened Syd ofcourse |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 12:49pm On Mar 20, 2016 |
Beckytee: welcome sis, hope ur jony to this city was not stressful? this is golden city, GC in abbreviation. a place where love flows like honey, I am very sure u will enjoy ur stay here. once again welcome ma. Thks |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 12:35pm On Mar 20, 2016 |
Testimony89: U ar welcom to dis one big family bt u hav to avoid som guys lik plaque..... Dey ar jst lik eagle wen it coms to sighting nd hawking babes..... I'll appreciate it if u combak later to thank mi...... Guess there are so many guys to avoid.....noted |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 12:20pm On Mar 20, 2016 |
Abbeyunique2: welcome once again. tip; avoid the guy called fraiser. he is a Cassanova extraordinaire. thank me later Noted |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 12:11pm On Mar 20, 2016 |
Abbeyunique2: Welcome (bro or sis). hope you enjoy our city. Jah bless you Thks it's a sis |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 12:07pm On Mar 20, 2016 |
Abbeyunique2: welcome (dunno if nah bro or sis ). please do the necessary introduction your name your school year of graduation your states of choice Molakem Ahmadu bello university zaria 2015 Abuja |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by molakem(f): 11:40am On Mar 20, 2016 |
Hello PCM am new here Also a PCM batchA hope am welcome |