MoreThanGold's Posts
Nairaland Forum › MoreThanGold's Profile › MoreThanGold's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
Those posted winnings were built from low amounts, and were possible as a result of serious hardwork and consistency. It's not as if I use my earned salary to bet. Those huge wins were built from the scratch, so I see them as part of me. I might probably do give'away. But I don't believe the time is now. When it's time for it, then, decent people who aren't opportunists, would perhaps get it. |
Jafsent30:It is actually the case of an habitual troll, who trolls people for fun, getting trolled back by someone who has had enough of his bullshyt. Congrats on your latest win though. More wins. |
ispreloaded:Holoshi, u think sey I go get your time again?! Dey there dey do vivid imagination. |
ispreloaded:I don't believe I owe you any feedback. The wins I post here, are just to get them archived here. |
ispreloaded:🤣🤣 Even in the face of loss, I'm still a winner. |
ispreloaded:And u wey get imaginary betting I Q, as you dey pick those 1.5 odds and the likes, u don win anything tangible with them?! Shameless person wey dey post 6k, 15k as betting achievement, dey get gut to troll. |
ispreloaded:yes, nah lie e go be, for someone wey no get anything for brain, asides trolling. Him no fit believe sey some people's betting IQ far surpasses his own. Wait, u even get any betting IQ?! No, I don't think so. |
ispreloaded:oh, yes, So what?! Just like I used just 4k to stake 1.03 odd, till I gradually got to where I am. Post just 100k winning from your slips if e sure for u, u wey no dey carry leftover odds. Person wey dey empty inside out. |
ispreloaded:You must think the wins I've accrued so far, were as easy as I made them look, right?! Okay, carry head enter. If u see 1.01, 1.02, or 1.03 odds, just jam them anyhow, with high stakes, you hear?! Alabi go too chop nonsense comot from your body. Then, you go know sey u no sabi anything Very critical analyses, monitoring, experience & others, have played huge roles in my successful wins, so far. No method is fail'proof in betting. Everything in betting, nah risk, even for an odd as low as 1.01. |
Oddsman:Congratulations boss, more wins. You're right on the money management stuff. Nah that troll wey dey yarn dust sey I Neva win 100k for my sport predictions, made me upload just a little of my won tickets wey even pass 100k sef. Make the phool rest. Him too dey suffer from the diarrhea of the mouth. |
Everyday247:yes, boss, thanks. |
normally, I don't do showoffs, nah low-key I dey always dey. No troll or horribu person would be able to make me do otherwise no more. I'll only archive what I deem necessary on here, just like I planned initially. |
Everyday247:Those wins, were methodically and systematically built, from an amount that's small, bro. |
ispreloaded:and wetin rollin go do? |
ispreloaded:holoshi eyan, at least you can stop the 100k nonsense weh you just dey yarn, and see that I've won way more. But u still fit dey bleat like the he-goat that you are. Those 253k, 110k wins u saw, were methodically and systematically built, from an amount that was way smaller, just like I built the 75k win from just 4k. Nah u wey dey post 6k leftover win as achievement need prayer pass. You need serious prayer and fasting, to deliver you from the deh'mon wey dey always make Alabi chop u anyhow. Omugo paraku! |
🤣😁 nah one kain mahd man u be oh, using your alternate after dem nack your main monicker ban. U no dey tire? U no dey rest?? use this one rub body, 👇🏽. No be those left over wins u dey post
|
Reloadedisraelp:nah one kainn brainl*ss soul in human form u be. The below belongs to me, and that's just one out of many. U no get betting IQ, and to worsen your dilemma, you're very horribu. U won't be able to elicit any response from me after this. The attention you're fed with, is making you feel important, and to be candid, you're irrelevarnt in the grand scheme of things.
|
Reloadedisraelp:I no get your time again, abeg. Continue dey chase your audio millions, u hear? lol |
Reloadedisraelp:Ehn, u wey no carry Jara odds don win your 10 million?! nah one kainn mu'muh u be. |
Reloadedisraelp:Wisdom indeed 🤣🤣 Use dat imaginary wisdom comot 10 million from Alabi first, for your own use. |
Reloadedisraelp:Nah nonsense person u be nah. And lies is like breathing to you. So it's unadvisable to take your word for it. Nah u yarn okpata pass. |
Reloadedisraelp:in addition to your bad belle, u still get eye problem join. U wey dey always wann use yuslesly huge odds to win 10million to buy Keke no greedy oh. Infact, nah you dey contented pass. hopefully, u get well soon. That's if Alabi no chop the money wey u suppose use on yourself. Mu'muh lasan. |
Reloadedisraelp:nah dust u dey yarn |
Reloadedisraelp:For your eye, this one nah achievement?! Oh, for someone who doesn't usually win betslips and is used to losing to Alabi, nah big deal e go be. Nah 35 odds u win, that's even if that uploaded slip is yours. I don win over 100odds at a go. See, I no get interest in these back and forth again. Just dey chase the illusional millions by staking unrealistic, very huge odds u hear?! Alabi go do you shege! |
Reloadedisraelp:Meanwhile, 75k won. And it was systematically built, from just 4k. So, before you make any attempt at bragging, at least, make your yusles big big odds win you 50k first.
|
Reloadedisraelp:lol, why u crop out the rest of the severally lost slips nah? sheyy nah u even get this one wey u upload??! Woreva. E no sure sey nah u get this one wey u upload, but if by some sort of miracle it ends up being yours, then, use the 15k win millions wey u dey look for, with your yuslez very huge odds. Nah lyk dis Alabi go just dey look u as you dey stake am 👇🏽, dem go chop u tire
|
Reloadedisraelp:Lol, post wetin your own yusles big odds dey do for you |
Oddsman:All will be well eventually. |
Samueltemi337:Ahh, correct answer 👍🏽 |
57k won. Built from 4k. The journey has been worth it.
|
WhiteIverson:"Okay o Monitor" The gut, 😒 Nah me wey respond to you sharr. As if sey nah him mate him dey quote. Okay, U wey no be monitor, wetin u use the 93k gift wey sportybet dash u the other time do? |
gudnite...

