Morgan2p's Posts
Nairaland Forum › Morgan2p's Profile › Morgan2p's Posts
GUYS IF U HAVE PROBLEM BROWSING WIT UR MTN MAGIC SIM, GIVE ME A CALL ON 0803636159 AS I GIVE U A NEW APN FOR MTN NETWORK THAT I JUS DISCOVERED. THE APN SOCKS DIE AND ALSO BROWSE FASTER THAN THE NORMAL APN. I AM USING THE APN NOW TO POST ON NL |
our leader dey enjoy and our student dey suffer for here. there children dey ovasee dey school without passing tru dis prb. God go judge dem all |
people are wicked. really really wicked |
thanks to my masters above am a learner, i have been reading all through from season one and i even went to forex school ad now am practising with ur strategy u dropped. God bell u all amen this is my prove below
|
mantud u too much i see the settings and it working perfectly for me. na d guy wen call u on friday afternooon keep it up bro ![]() |
bros we dey wait for ur strategy abeg ![]() |
