Mukina2's Posts
Nairaland Forum › Mukina2's Profile › Mukina2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 356 357 358 359 360 361 362 363 364 (of 2491 pages)
choi sunderland almost score ashley young just mumu ![]() |
Game on. Mata you berra score today |
pursestrings looks like a thug ![]() |
mencade5: my sister na so ooo. ![]() nitlad: Madam, the H2H code wey you give me nor be am at all. . . Na kill ah just dey kill my opponents. Of course you already know this - you were my first victim!by December now . .you go carry hand and leg for head just don't 'ibime' on us ![]() |
mencade5: i rebuke every spirit of ibime in you.so Ibime is now another word for being a 'chicken' ![]() |
ritchboy: The FPL bookies disagree with you... Post GW1 title odds from Oddschecker:419 oddschecker ![]() call my team ontop rubbish odds and see fire ![]() |
Roland17: Muki fredoo reach 4 inches for height so? Abi 4 inches na giant for their land?3ft 8 inches ![]() |
shameless band people una sorry o ![]() |
obayaya: Keep feeding him that ![]() xynerise: See as Mukina dey happy like say na Barcelona dem drawberra go buy basket to collect sunderland's goals tomorrow ![]() |
chimerase2: na common draw with everton de sweet u abi no provoke me join de one way I dey nwChimpanzee go and sleep provoke o please provoke ![]() |
Havilah93: say the truth. . . .you no rabi the spelling.hediot sharaap . .i don say his name jo its Distin ![]() |
Baby daddy biko nor wounjure am sowwy for wishing you injury Roland17: Mukiiiiiiiiii, I no go send am go Toulouse againnor send am o .. na my baby daddy I loff am die ![]() fredoooooo: sharap dwarf , besiktas and ba will beat una on tuesday , you go cry tire , no champions league for una this yearvalbuena senior brother . . ![]() |
obayaya: Your something works magicGbam! ![]() |
MaziOmenuko: Wow! I'm ordering another plate of catfish for mukina2ta! i nor trust you . .chop alone ![]() Distin is crazy! he wants to woundjure my baby daddy ![]() |
Havilah93, MaziOmenuko come out ohhhhh ![]() Code01 ![]() |
chimerase2: 2 - 2no 10 -60 olodo ![]() where is that useless sheep fredoooooo come out |
Roland17: Tell dem on the mountainRolaaanddddddddd ![]() my baby daddy came through ![]() |
obayaya: Baby daddyyou know!!!!! ![]() |
gooaaal!!! babbbbyyy dadddddddyyyy |
fredoooooo: you want lukaku boot as heel for you to become taller ... dwarf !!!even Valbuena is taller than you . .shameless midget ![]() |
Giroud |
Arsenal Corner! |
Ramsey!!! COYG!!!! |
gooaaaal!!!! |
Havilah93: 75 mins gone. . .time keeper who ask you? amebo ![]() |
Campbell .. sofry sofry biko Lukaku off . .Monreal will stop panicking now |
MaziOmenuko: For where! This is the best menu while watching the gunners play.no am not buying . .my team is happy ![]() double sub Jacky off for Santi Ox Off for Campbell |
this ref is crazy! ![]() |
Giroud!! arghhhh ![]() |
coded01: A broda that cares...park well . . barca will lose tomorrow ![]() Havilah93: smoothen ya face now. .e consign you? ![]() |
MaziOmenuko: This match pain me sootteeeyyyy I dey..... nor choke o . .sofry ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 356 357 358 359 360 361 362 363 364 (of 2491 pages)





