Mukina2's Posts
Nairaland Forum › Mukina2's Profile › Mukina2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 586 587 588 589 590 591 592 593 594 (of 2491 pages)
fredoooooo: fine boy bance , mukis boyfriendta! nightmare ![]() |
fredoooooo: this keeper go chop goals tiree nor resemble valdez jor ![]() |
nice keeper you try ![]() |
awwww medusa junior is coming off ![]() |
this ref dey do like persin wey sontin dey shock ![]() sanou off for diakite |
ehya Soulama sorry o ![]() |
yeppppa Airtel for the goalkeeper |
CFCfan: Even if Nigeria meets CIV in d quarterfinals, SE have an equal chance to win.\beat CIV with what team? bros easy o ![]() |
fredoooooo: you no welli want Ethiopia to win and Burkina to win their last match ![]() freekick To Ethiopia just outside the 18 |
Dual Core: This is the same fire brigade mentality your coach steve has, that's why he's stuck where he is. ![]() |
OmoEziokwu: This Burkinabe player called Bance looks truly scary...he's legendaryhe and Ghana's Avosah are related ![]() |
fredoo is that you with the blonde biabia? ![]() |
Freiburger: And na the same Ethiopia you dey wait to slaughter come Tuesday abi?you and who? abeg o i support CIV and Yaya Toure only ![]() |
this kone guy would break someone's leg o choi! freekick Ethiopia . goood kick saved by keeper |
Please o its Burkina Faso not Mukina Ethiopia keeps wasting chances! |
2nd half! |
otokx: mukina better add 2 more when Burkina turn mukina? shey your eye nefa clear from the match earlier? ![]() sorry o ![]() |
c'mon Ethiopia!! una can do this! ![]() |
aieromon: Leave her now,she open teeth dey dedicate goal to me abi?hahahahahahhaaha wetin? cant you just admire a goalkeeper's effort? ![]() Chimerase: no be only yamoussoukro wat of cocoyamoussoegbusi..dis murkina faso 2 de lie na frm burkina faso oo mak una no de chop her sabo ostop hating ![]() |
gooaal!!! burkina!! |
stupid freekick traore |
fredoooooo: your prayer dey work a goal disallowedwetin? ![]() arghhh Ethiopia!!! ![]() Chimerase: mukina faso dem wan score una and u de shine TEETH?behave ![]() Havilah93: no be super eagle cause am?ok nor worry Ethiopia go win i go help you pray |
fredoooooo: no be only yamoussoukro na okrosoupjolosy ![]() fredoooooo: i reserve your drum , the day arsenal go loselai lai we wont ![]() Havilah93: me sef go claim burkina faso nationalityshame nor cash you? ![]() |
ouch offside |
fredoooooo: no worry , your days are near shey you want bucket? ![]() |
fredoooooo: is tha your country ?yess i was born in Yamoussoukro ![]() awww Ethiopia forced to make a change sorry adane fine boi nor cry ![]() |
fredoooooo: i dey vex for youwetin? na me say make mikel trowey his penalty? ![]() [quote author=Red-Light]mukina faso must win at all cost[/quote]hmmmf! ![]() |
please no one should support my civ tomorrow o we nor wan draw ![]() |
fredoooooo: we dey stadium ![]() |
wow!! see bar miss unlucky Ethiopia! |
game on! ![]() |
4th Official from GMD ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 586 587 588 589 590 591 592 593 594 (of 2491 pages)
nightmare 

