European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:48pm On Jan 06, 2013 |
tiendalli na agbero  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:45pm On Jan 06, 2013 |
chesney michu is in o biko stop that kinda wild play  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:43pm On Jan 06, 2013 |
i talk am michu don score  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:41pm On Jan 06, 2013 |
ochukoccna: @ mukina, did you see that shot by Giroud? Na so dem dey shoot,make Walcott take note. me i dunno why arteta did not take it sef, what's with walcott and wanting to take freekicks sef  michu  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:40pm On Jan 06, 2013 |
fredoooooo: i no dey watch d game but my boys no go disappoint  sorry o, i don tell you to comot for that village  chei chei!! e be like we don forget how to score . .see chance upon chance o, i hope my baby giroud is not injured o  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:38pm On Jan 06, 2013 |
ok sorry ramsey tripped himself  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:38pm On Jan 06, 2013 |
penalty!!!! he was tripped  howard webb see ur shine head  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:37pm On Jan 06, 2013 |
yeeeepaaaaa!!! see golden chance wasted. ramsey tried sha  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:35pm On Jan 06, 2013 |
ramsey ehnn |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:34pm On Jan 06, 2013 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:33pm On Jan 06, 2013 |
giroud baby why na  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:33pm On Jan 06, 2013 |
fredooooooooooooooooooo i see you o  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:32pm On Jan 06, 2013 |
torres2: me no misfire @ least I dey scroe for monkey post oooooooooooo you wish  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:31pm On Jan 06, 2013 |
second half underway |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:16pm On Jan 06, 2013 |
half time |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:08pm On Jan 06, 2013 |
ochukoccna: Abeg no do that one Plenty bad belle people wey dey await your ban e.g. torres2 nor mind that one, torres1 dey misfire so she too go dey misfire dey go  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:07pm On Jan 06, 2013 |
choi choi choi!!! the bar don save us o see how longie per miss am join  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:06pm On Jan 06, 2013 |
mtn for ramsey  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:02pm On Jan 06, 2013 |
ochukoccna: That one na shot?! lol  nor make me choke o  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 3:02pm On Jan 06, 2013 |
mehn my chesney is doing fery fery gooood today  keep blocking em shots darling  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:58pm On Jan 06, 2013 |
ramsey  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:55pm On Jan 06, 2013 |
no foul gerrup my friend  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:55pm On Jan 06, 2013 |
argh santi watch na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:54pm On Jan 06, 2013 |
aieromon: This game is boring. ehen who force you to watch  united's match is waaaaay more boring. arsenal can never be boring  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:53pm On Jan 06, 2013 |
walcott's shot blocked |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:52pm On Jan 06, 2013 |
freekick to le arsenal! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:51pm On Jan 06, 2013 |
who send this danny graham message sef  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:51pm On Jan 06, 2013 |
wilshere good play a bit too long |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:50pm On Jan 06, 2013 |
nice nice baks  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:49pm On Jan 06, 2013 |
noo per watch first na  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:45pm On Jan 06, 2013 |
chico flores mind yasef o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: FA Cup: Swansea Vs Arsenal (2 - 2) On 6th January 2013 by mukina2(op): 2:44pm On Jan 06, 2013 |
choi danny graham wan score
chesney see am
good save |