₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,316 members, 8,421,324 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 09:13 AM

Toggle theme

Mumuface's Posts

Nairaland ForumMumuface's ProfileMumuface's Posts

1 2 3 (of 3 pages)

Nairaland GeneralRe: Help Me To Enjoy Nl by mumuface(op): 12:56am On Mar 29, 2010
See dis one now
I say I no no somtin cry insted make you help you put anoda one
Abi you tink say I dey joke?
Wetin be lol! abi na Lola? embarassed
Nairaland GeneralHelp Me To Enjoy Nl by mumuface(op): 12:05am On Mar 29, 2010
I just join dis beautiful forum
But somtime if i dey read post i go dey see somtin like lol, imao
As if dat one no go do
Somebody go come write Rotmaflo!
Abeg i no go too much school make someone explain them for me and some weh i no fit write
Thank una my Bro and Sis.

1 2 3 (of 3 pages)