Jokes Etc › Re: Guinea Brocade by naijastyle: 10:48am On May 01, 2008 |
no your shadow's mouth |
Forum Games › Re: One-word Association by naijastyle: 10:37pm On Apr 30, 2008 |
beautiful |
Jokes Etc › Re: Emperoh Vs Clemcykul by naijastyle: 9:55pm On Apr 30, 2008 |
no worry i dey kampe |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by naijastyle: 9:52pm On Apr 30, 2008 |
he no get style joo. na the toy guns wey he dey carry down and up dey worry am  |
|
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by naijastyle: 9:43pm On Apr 30, 2008 |
he wan come use ogboju |
Jokes Etc › Re: Emperoh Vs Clemcykul by naijastyle: 9:30pm On Apr 30, 2008 |
i'm cool jare |
Jokes Etc › Re: Guinea Brocade by naijastyle: 9:28pm On Apr 30, 2008 |
remember wetin. see as flies dey commot from dat mouth |
Jokes Etc › Re: Where Is Mr.turkey? by naijastyle: 9:24pm On Apr 30, 2008 |
no mind am hunger go kill am for there |
Jokes Etc › Re: Emperoh Vs Clemcykul by naijastyle: 9:13pm On Apr 30, 2008 |
na so o |
|
Jokes Etc › Re: Say Hi To Dj Crooky by naijastyle: 11:55pm On Apr 29, 2008 |
good job jare clemcy |
Jokes Etc › Re: Who Knows What 69 Means by naijastyle: 11:51pm On Apr 29, 2008 |
and u av to bribe evry elder in da house |
Jokes Etc › Re: Drunk Dj Crooky by naijastyle: 11:38pm On Apr 29, 2008 |
and who is he  |
Jokes Etc › Re: Emperoh Vs Clemcykul by naijastyle: 11:24pm On Apr 29, 2008 |
walahi i dosent knows wat to said |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by naijastyle: 11:19pm On Apr 29, 2008 |
no condition is permanent o |
Jokes Etc › Re: Love Letter To Nightnurse by naijastyle: 11:06pm On Apr 29, 2008 |
and he becomes braindead |
Jokes Etc › Re: Influx Of Outsiders Into Kuvukiland by naijastyle: 10:56pm On Apr 29, 2008 |
for where, na nose he get |
Jokes Etc › Re: My 5000th Post. . . . . Wet Souls by naijastyle: 10:50pm On Apr 29, 2008 |
before all the flies come out |
Jokes Etc › Re: Guinea Brocade by naijastyle: 10:42pm On Apr 29, 2008 |
 na curryboi teach me |
Jokes Etc › Re: Heaven's Ugliest by naijastyle: 10:32pm On Apr 29, 2008 |
so you're saying that tyty wears pants made of wet moi-moi leaves.
wonders are just beginning |
|
Jokes Etc › Re: Ituen And Tessy's Company Policy by naijastyle: 10:19pm On Apr 29, 2008 |
dont postpone wat u can do today till tommorow |
Jokes Etc › Re: Heaven's Ugliest by naijastyle: 12:04pm On Apr 29, 2008 |
na because she wear hot pants |
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by naijastyle: 11:53am On Apr 29, 2008 |
better for u |
Jokes Etc › Re: Who Knows What 69 Means by naijastyle: 11:48am On Apr 29, 2008 |
saucekid: he dey play with vaseline  how u take know if no be two of una dey play together |
Jokes Etc › Re: Ituen And Tessy's Company Policy by naijastyle: 11:36am On Apr 29, 2008 |
iyeme |
Jokes Etc › Re: Emperoh Vs Clemcykul by naijastyle: 11:28am On Apr 29, 2008 |
you can say that again |
Jokes Etc › Re: Emperoh Vs Clemcykul by naijastyle: 10:30am On Apr 29, 2008 |
dat gramm don crash him database |
Jokes Etc › Re: Ituen And Tessy's Company Policy by naijastyle: 11:07pm On Apr 28, 2008 |
and the gbeborun continues |
Jokes Etc › Re: Guinea Brocade by naijastyle: 10:21pm On Apr 28, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: gongo aso by naijastyle: 12:12pm On Apr 28, 2008 |
u no dey hear again? |