Nanalucky's Posts
Nairaland Forum › Nanalucky's Profile › Nanalucky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
Non can do that.....not even in a million years......DSS go come for you.....or police....but when they go home,dem go dey cry too inside der houses......but if dem ask dem to go arrest person,dem go jump up....funny set of people |
Dis one just want people to hear her....as una dey go knack for bbh....una no no..u just go some where before u knw...una don dey knack....pls.pls...just close mouth pls |
Na wow....let the house of reps...and senate move to this state .....let see if they will ...since they are playing politics with people life...they don't want to tell them selfs the truth .... |
Which of you way to betray no dey una blood...even the one way dey advice governors not to give power to those that lay down and say yes sir.....him too betray him boss..formal governor victor atta...and him inlaw too...so who him dey give advice....as for wike,he talks too much...u say u and the governor no get issues....why all this...let it go..move on....man no dey talk too much.pls....na waiting elders talk...so act like one.... |
The said men don't talk too much.....were they lieing to us back them?.......because I dey see one way dey talk like woman........talks too much...... |
Hmmm.life....just imagine how people are feeling joy because ,he was not good....I just hope others will see this and learn...even on the other side ,,,na party go dey der too... |
My God.....this people how their brain dey work self?... So the woman way never chop for my village or street ,I need Ai to identify her....wow..wow...wow....😂🤣😂🤣😂🤣😅😅..time to chop money..na wow..ooo..government sweet ooooo..make dem chop....na rigging do am for dem |
And most of those in power today cash out billions.......dem dey senate....house of rep....minsters......lol.....very funny...someone once said all the governor are in EFCC wanted list ......all are corrupt....today ,those same people are all in government with the same person that was the EFCC boss..🤣😂 |
Mumu talk...when they did it against GEJ...you post this thing... |
Which people be dis one...lol...how many youth for south dem don meet before.....or you don hear dem get meeting before....who knows dem....lol....this ones way na money dem dey fine to cash out big time....ask any youth for south if dem knw dem...or don hear Abt dem. ..only when election dey come group....taaaaa |
Which of the abroad abeg....Togo na abroad oooo...abi no beinn ? |
Call her....Bleep her...and ask her never to talk to you to again....if she comes back again.....Bleep her again....say same thing to her.....if she comes back.....Bleep her again and again.....than love her and marry her...🤝 |
Lol... |
Foolishness.but u dey Bleep sugar daddy of 70 years....let me tell you one true fact about life....your frnd or sis go marry him...and you will still come here to tell us how they collected ur man |
Atiku should no run......pls...if they want to win...,he should support another person |
Hmm...0%....iwofe....portharcourt.....we no no waiting be light ......abi na new name? Just asking |
Hmmm.make I no talk...so as this wedding big reach ...dem no fit pay her TP make she come back and go back after the wedding...or shift it to another time,when she is less busy.....hmmmm.make I no talk waiting dey my mind |
Yahoo+Notting any body wan tell me...him just dey use all this to cover up |
And the fool will end up marrying her and coming back to ask us ,what to do when she finally leaves him |
Not this thives we have now |
For how long we go take recover.... The same thing GMB told us....hmmm.we don't learn in this country. |
U wanted ricemen.when 1naira you no get... |
But the foolish father and mother do go out....lol.....mad people |
Men will do any thing just to Bleep you |
Na normal thing......for here...even the budget half na people dey chop am...talk less of this one.....na card money be dat |
Your job na to dey insult people......at the end...na you go face am....even the person way give you the job no go out mouth for ur matter.....go ask formal CBN governor .....him do everything....him oga dey rest for house ..him dey go court everyday and nite |
Shame on you....shame on you...shame on you....some girls and runs na 5 and 6.....how can you open eyes go see man way you no no before....to Bleep?... Some of this foolish girls will never ask of condom.....I know a girl that said,she no ever like condom..and no man go use condom Bleep her...really...hmmm.girls...girls...girls.... |
You paid $20,000 to go naked.really?... Pls pls pls....a girl way dey my area go arrange and for you for 15k or 20k.... E go fine pass dis one self....na so one man buy shirt for 15k dat year...I go see same shirt for OK.....for 1k.... As I wear am pass..him ask me boy ,where u go buy this tin....I say na OK..... Him mad |
Leaders that can't stay out of power in one month....dem fit die..... |
Show us the meeting or na lie |
The same thing GMB told us....hmmm.we don't learn in this country.