Ngozionefeli's Posts
Nairaland Forum › Ngozionefeli's Profile › Ngozionefeli's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
adonismuller: let's just wait...some1 dat stays der will come soonissokay |
traecey: wts dt na?na ZAMFARA |
traecey: wheriz dat koded oooo...or any delsuite...I don check for u, na ZM(zamfara) I c der |
sokarsenal: . I tot u said it was OSUN state?mine is osun state, its tracey dat said I shud check oo nd I saw ZM n his( means zamfara |
traecey: pls help mi check...Anthony ifeanyi...crop science/agronomy...I don c m oo bt na ZM I c ( dos it mean zamfara?) |
Gbajabiamila1: N5Kdem try |
Hello, m posted to osun, bt I wud lyk to knw ow d camp life der is nd also afta camp(lyk accomodation, food, d state allowee nd also if sumone can be posted to ministry) |
Heineken: Wow!! That's where am coming come Nov C'14. Clear things for me Ngozi oabeg u knw ow mch d state dey pay? |
traecey: pls help mi check...Anthony ifeanyi...crop science/agronomy...ewo I don comot for der, I dey process I'd card for campus1 |
D list is out n delsu.. I got posted to osun state... I no fit cry, abeg anybdy 4 here dey osun |
Samguine: OAU pre-degree costs increase every year, so I really don't know. Now that the school isn't in session makes it difficult to ascertain. You can check their website to confirm though.. www.oauife.edu.ngtnks a lot |
Pls does anyone know ow mch pedigree form in O.A.U cost and d application deadline also Wnt to confirm for sumone |
Sowl: oooooh!!! I see ..... I hope d GOD of optimism puts ur prayer in2 considerationamen!!!! |
Smeeky: Lol...No oo,but for them to send cream babe like u there,I fit scrap off NYSCu r mouthed!!! Lol |
Sowl: Abeg na 2show us ur call up leta via pix or we dnt bliv itpix M bein optimistic abt it. V nt collected |
cutiepie01: u've collected ur call-up letter?which schl?nop bt m bein optimistic... Till wednesday |
Opeyemia: that Person Should Tear The Call Up Letter And Burn It To Ashes,lmao sum guys no get joy oo |
Hissexcellencie: there are 2things involved; either u reject am go C14 or u go make yourself bombproof.hmmmmmm na lagos camp dey show for my call up |
Smeeky: Tear the HELL out of the callup letterlmao, m still laffin, u dey vex oo |
Sowl: Pesin go 1st of all kneeldown 2 GOD in prayer 2grant 1 mercy journey 2d camp,after gettn 2camp do fastin and praya 4 good 3days in d 1st week of camp so as nt 2b a victim or even witness d bomblast while u are dere.... And in d 2nd week of camp b d 1st pesin 2line up 4 re-deployment on d grounds of insecurity... Then @ d end of d 3rd week immediately afta closure of camp,pack ur bag and baggages and head 4home b4 boarding d bus make sure u twale baba GOD 2grant u anoda safe trip like he did 4u @ 1st.... I wrote all dis coz u wld ve no choice other dan redployment 2change ur fate of bein posted 2kano. ![]() Sowl: Pesin go 1st of all kneeldown 2 GOD in prayer 2grant 1 mercy journey 2d camp,after gettn 2camp do fastin and praya 4 good 3days in d 1st week of camp so as nt 2b a victim or even witness d bomblast while u are dere.... And in d 2nd week of camp b d 1st pesin 2line up 4 re-deployment on d grounds of insecurity... Then @ d end of d 3rd week immediately afta closure of camp,pack ur bag and baggages and head 4home b4 boarding d bus make sure u twale baba GOD 2grant u anoda safe trip like he did 4u @ 1st.... I wrote all dis coz u wld ve no choice other dan redployment 2change ur fate of bein posted 2kano.m n lagos batch, God sef don stamp m for d call up letter |
All dis bomb blast dey r throwin evryday n kano, if person c kano for call up letter, wetin d person go do so? All dis bomb blast dey r throwin evryday n kano, if person c kano for call up letter, wetin d person go do so? |
Nafizzey: is it avoidable pls?yes if d person chose to nt collect call up letter |
Sowl: None dat i can think of presently so i rest my case!!!I don't even advise ppl to go for 3wks camp sef n d north cos d rate @wich BH guys dey operate nw is nt friendly |
tumababa: i av tested mini2 and air2. non worked. u might be luckyokay tnks |
Valentinooo: Ok then. Do you have any sister called onefeli praise?nop I don't |
Hi, is der chip for iphone 5c sprint |
Hissexcellencie: Abeg, try dey talk something o esp. If u;re new...if you close mouth too much e go begin smell #Experience.lmao okay |
Valentinooo: ngozionefeli, welcome to this house. Are you part of the B14 trainyes ooo I m, I jst say mk I dey observe ppl comment na.. Cos I no get anytn to talk o |
Dey r both fyn n deir own ways pls stop comparin!!! Besides ify na black is beautiful bt men nwadays prefer light girls.... Wich I don't understand d hype n fair color dis dais |
Wats ur last price? |
Jst checked d website, funi ow tins r vry cheap der bt d weird part is dem no put contact details... Na adamawa deir address cm dey... 9ja I hail 419ppl |
zerray: why do ppl pay so much for ppa,when most corpers wont even be retained smh.I tire ooo, afta 40k na 20k, moni wen don reach me start bizness... Smh |
Wnt to confirm for sumone


All dis bomb blast dey r throwin evryday n kano, if person c kano for call up letter, wetin d person go do so?