Nilknarf's Posts
Nairaland Forum › Nilknarf's Profile › Nilknarf's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 117 pages)
Chibabe what do you have to say?? ![]()
|
Laycon for next rated ![]() Kwakwakwakwa
|
Xena1:Werey .... Dem sabi na..dem don run comot Make dem coms make noise again ![]() |
Una go lament tire ![]()
|
That mumu Ifeoma don go hide ![]() Including odunayo ![]() Anonymity gbaa oku ![]() Any misyarn na to burst you |
So you wanted me to be like this?? ![]() In your wildest dream ![]()
|
CRUISETOPIAVP:E pain you say I no ugly like you and your fave ![]() Pele..it's not my fault ![]()
|
![]() Judgement day you say?? Biatch you wish ![]()
|
E shock una abi?? ![]() Young boy like me dey make una cry on a daily basis ![]() Cry harder
|
Oya cry harder ![]()
|
teacherbim:See this one..2 seconds now,your pics go full here |
Chocodairy:Odunayo post your own na |
teacherbim:Christiana abi Ifeoma or whatever they call you,you sef wan talk?? |
![]() Na pesin wey worwor dey fear The floor is yours
|
See this one ooo For my own shirt wey I buy with my money I go wear am 10 times,na cry you go cry las las You think say I be fake lifestyle online guy like una When e no be say I borrow am Cry harder ...you sha don see say I no worwor and i can never be compared to your gourd ![]() |
Out of all the miscreants, na only 1 wey I don see wey resemble human being...and na for NL here I see am The rest na direct offspring of a baboon ![]() |
![]() They wish I looked like the cretin they serve ![]()
|
![]() Maybe this was they expected me to look like ![]()
|
Tatiana4u:My dear No ooooo No ruin the sweet memory wey I don give them Let them enjoy it..e no easy to see human being na ![]() |
As you dey so,you get mind fit post your picture?? You no fit,na another case of exposed miscreant we go witness ![]()
|
Tatiana4u:You don see am ba?? Na the koko be that And btw, nobody mama fit troll me because I Know say dem no reach for where I stand |
Vanilatube: ![]() See this mumu ![]() I no understand this sudden romance Tell your fave to get a better bracelet and drop that okadaman rubber band You see say your fave no reach me half ![]() |
But wait ooo...wetin dey real for that girl body?? Teeth sef na fake ![]() |
. |
Blastblade:See this one You think say I be like you?? ![]() Taaaa |
Blastblade:Your madam talk say she remove fat from her tummy to her ass Where the fat dey?? |
![]() If I post my picture here, na cry una go cry las las ![]() |
Blastblade:Lipo is also removal of fat Where did she get the fat from ![]() Her forehead ![]() |
Blastblade:See this one ![]() You wan compare me to your lizard?? I don sufferNever will I imagine myself looking anything lesser than that gremlin I be Elite,not miscreant |
|

