Travel › Re: Commercial Bus Lost Control And Fell Into A Pitch At Ajah, Lagos (photos) by NNAMDICE: 1:54am On Apr 11, 2017 |
HABA OP....WHY NA?WHICH KAIN LIE BE THIS?NA AJAH ME I DEY STAY AND NO AREA BE LIKE THAT FOR AJAH.....AND WHICH DAY WHITE AND RED BUSS BEGIN DEY OPERATE FOR ISLAND? |
Celebrities › Re: Runtown Buys A Lamborghini (Photo) by NNAMDICE: 1:49am On Apr 11, 2017 |
WHY CANT HE AFFORD IT?HIS BEEN AROUND FOR LONG NOW AND HAS GOOD SONGS BEFORE NOW...AND HE IS AN ADIDAS AMBASSADOR HE CAN AFFORD IT JOOR |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 1:21am On Apr 11, 2017 |
amiablesystems: actually i'm a man... i dnt do yahoo surpisingly. I'mjust one you can call genius.. simple.. OK GENIUS....OYA GO SLEEP... |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 1:19am On Apr 11, 2017 |
fratermathy: Still won't change facts.. Get your hatred elsewhere! SEE TWO OF UNA...E DON DO FOR UNA OOO,,,NA WETIN SEF |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 1:17am On Apr 11, 2017 |
amiablesystems: Overall best and promising science student back in the days.
Never dropped out of top 5% my entire academic career
Super Intelligent, yet to meet a more intelligent person on the planet, trust me
Vocab, diction, intelligence, you'll be amazed.
My Looks?to die for
character and core value - super tight, some ladies knw me one the forum and can attest to all these..
Do you know how many people have presented daughters for me to marry ? no try me o YAHOO BOY...OYA GO SLEEP |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 1:15am On Apr 11, 2017 |
baby124: No Urhobo or Isoko village exists in Lagos. Not to talk of Kwara. You are clearly delusional. Yes they live in Lagos and Kwara like any other Nigerians. THANK YOU SIR |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 1:13am On Apr 11, 2017 |
amiablesystems: Before i bow out, all the ladies in my family are pure clean. In accent, diction and physical appearance.. It would shock you... i no go talk pass that one, na the peeps wey no comott for area u dey usetake judge even my cousins are worth dying for.. extreemely pweetty YOU NKO?ARE YOU A WOMAN? |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 1:12am On Apr 11, 2017 |
amiablesystems: na wa o, u call vanetta somehow ugly i just saw this, guy upload the pic of your babe, make i see ur definition of a pretty lady. biko nu WELL IT DEPENDSON WHAT YOUR DEFINITION OF BEIN PRETTY IS...FOR ME ,FOR A LADY TO BE PRETTY TO ME..SHES GOT TO BE FAIR COMPLEXIONED....THAT GIRL UR TALKING ABOUT ..IS JUST OKAY NOT TOO PRETTY PER_SAY |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 1:06am On Apr 11, 2017 |
amiablesystems: damn 1am una no go kill me. bye.. got lots of work 2mrw AITE GUD NYT FRIEND |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 1:05am On Apr 11, 2017 |
baby124: No one is saying they are not there. But they don't have villages in SW and do NOT come from SW, that is my point. I AGREE WITH YOU....THEY ARE JUST SETTLERS IN THOSE PLACES BUT THEY KNOW THEIR ORIGIN...THEY ARE STRANGERS IN THE LAND...THERES NO WAY THEY CAN BEGIN TO CLAIM ORIGINAL OWNERS OF THE PLACE |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 1:02am On Apr 11, 2017 |
amiablesystems: lol guy if i kick you ehn, which lady on earth no get her own blemish ? is she pwety? yes or no OKAY SHE TRY SHA...BUT THAT BOI WEY ACT IGBUDU MONKEY...I HOPE SAY UNA DON THROW WEY THAT BOI |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:57am On Apr 11, 2017 |
amiablesystems: yes alot i agree, to compensate for it, they've got their advantages, but not all o.. yu haven't seen very pretty urhobo ladies? what of the actress Vanetta Akpofure? Is she ugly ? THAT TALL SLIM LADY THAT HAS A GROUT ON HER CHICK?SHES SOME HOW UGLY..BUT POLISHED THOUGH |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:55am On Apr 11, 2017 |
amiablesystems: i knw ayo makun is a yoruba raised in Warri nah.. i mean there are little communities Urhobos live and dwell together as communicites, trust me, not even one city, i know of a few, i just stay away from their gatherings but i know of the one at Ikorodu, not oo large to form a village but communities, because of the culture/pattern of the Urhobos,they have a strong tendency to "leave", hence having them compact asvillages for long period can be next to impossible JUST BECAUSE YOU HAVE A LARGE NUMBER OF URHOBOS LIVING THERE,DEOS NOT MEAN THAT THEY THE OWNERS OF THE LAND,,THEY ARE JUST MIGRANTS...JUST AS YOU HAVE A YORUBA VILLAGE IN LONDON,,, ITS A LARGE NUMBER OF PEOPLE OF SAME TRIBE LIVING IN A GIVEN AREA... |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:50am On Apr 11, 2017 |
amiablesystems: chai that is harsh o. if u see my sistas face.. yu go urge o OKAY SORRY I NO KNOW SAY U BE FROM DAT SIDE...NO BE SAY I DEY HARSH.....{IN FALZ VOICE} YOU KNOW SAY I DEY GO CHURCH,I NO DEY LIE...NA TRUE I TALK,,UNA WOMAN NO DEY FINE |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:47am On Apr 11, 2017 |
amiablesystems: there are many urhobo communities in South West.. dem no dey loud am. Ikorodu is an area you'll find such communities NA LIE BE DAT |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:45am On Apr 11, 2017 |
paddyofboss: . them dey use fine face share money? abi u wen fine who ur face don EPP?... NO MY BRODA NO BE FIGHT,,NA JUST SAY UNA PEOPLE MOSTLY THE URHOBOS AND ISOKOS THEIR WOMAN TOO DEY UGLY AND DRY..NA DELSU I SCHOOL SO I KNOW MUCH ABOUT U GUYZ...E JUST BE LIKE SAY THEIR ANCESSTORS SLAP THEIR FACE....INSIDE 20 TYPICAL URHOBO AND ISOKO GIRLS NA ONLY TW0 U FIT LOOK FOR FACE...SORRY ABEG NO VEX... |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:39am On Apr 11, 2017 |
|
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:37am On Apr 11, 2017 |
paddyofboss: . e change d price of garri for igbudu market? EHEN WIA DAT UNA BOI WEY ACT IGBUDU MONKEY DEY SEF?HA NA WA OO BUT UNA PEOPLE DEY UGLY SHA |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:31am On Apr 11, 2017 |
NNAMDICE: WHO BE DIS? OKAY I DON SEE HIM NAME...FROM THE CLAN OF THE COWARDS |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:31am On Apr 11, 2017 |
|
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:30am On Apr 11, 2017 |
dragonking3: Na for biafra land for inside Nnamdi kanu compound we go mould her image so una go remember am again  WE NOVA MOLD BETA PEOPLE NA LIZ BENSON |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:28am On Apr 11, 2017 |
fratermathy: You de form Lordy for here as if you know wetin who you de talk to be?
Better leave confra matters and repent now. Confra nor be swag. HMMM SMALLI |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:27am On Apr 11, 2017 |
dragonking3: We still remember her.  OKAY OYA MAKE UNA MOLD HER IMAGE FOR EFFURUN ROUNDABOUT |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:26am On Apr 11, 2017 |
dragonking3: If you be lordy abi lorry, go open your own thread make we see. E NO REACH DO...NA SMALL THIN |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:25am On Apr 11, 2017 |
Aragon: God bless the author of this article. I have been thinking about this same thing for a while now. By the special grace of God, I will invest in the Waffi entertainment industry. Their pidgin English is just off the chains. I love their accent so much when they speak pidgin. GUY WE DONE TALK THAT ISSUE FINISH ...LOOK UR TIME ITS MIDNIGHT,,,,GO AND SLEEP TOMORROW NA SCHOOL |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:24am On Apr 11, 2017 |
kingsouthie: Nwateacher u know how a man from anambra pronounces parallelogram? HAHAHAHA YEYE BOI |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:23am On Apr 11, 2017 |
dragonking3: Good, now feem  GUY U DONE BEGIN USE WORDS WEY U NO KNOW....NA LORDY LIKE ME U DEY TELL FEEM? |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:21am On Apr 11, 2017 |
|
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:18am On Apr 11, 2017 |
kingsouthie: E-dyat u wan form rambo online, go free ur dilector from kuje 1st then we disqus. DIRECTOR NOT DILECTOR....MONEY WEY YOU DEY TAKE BUY DATA DEY WASTE ONLINE,USE AM GO ENROLL FOR ADULT SCHOOL |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:15am On Apr 11, 2017 |
fratermathy: Are they not human beings? THOSE PEOPLE WEY YOU DEY CALL E BE LIKE SAY NA URHOBO MOVIES DEM DEY ACT,NA ONLY LIZ BENSON I KNOW AND I AM NOT EVEN SURE SHES FROM THAT AREA,,I HEARD SHES FROM AKWA IBOM |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:14am On Apr 11, 2017 |
dragonking3: What is your problem? Did he say that we are the only ones that have actors /actresses? Abeg park well joor  OK SIR...I DONE PARK SIR.. |
Culture › Re: Warri: The Urhobo/Isoko People In Entertainment And The Warri Brand by NNAMDICE: 12:10am On Apr 11, 2017 |
fratermathy: Her husband maybe Igbo or any other tribe but SHE is a confirmed Isoko woman. Others include Rachael Oniga from Eku and Oris Erhuero. SEE PEOPLE WEY SHE DEY CALL SEF... |