European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 12:19am On Oct 01 |
Na where una don carry the ball enter now? Abeg no vex. Na mistake I use tag you. No vex |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 12:18am On Oct 01 |
andrewbaba44: Person wey swear for you no try Because of ball? You dey spill this nonsense? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 10:34pm On Sep 30 |
The links are there.
Them won use Cboy take defelct. Hand must meet una |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 10:33pm On Sep 30 |
Infantino indicted. We are getting there.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 7:40pm On Sep 30 |
UncleHaba22: Yamal still had a better season Than mbakwe Naso |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by odizeey(m): 6:13pm On Sep 30 |
Leyqute: Have you seen Berrada’s LinkedIn? Be like say na him be chief facilitator of the whole fraud  All those guys get sense. Them don know say them dey come for them, naso them run. Chai. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 5:41pm On Sep 30 |
andrewbaba44: I will not post it
You can choose to be delusional egbon See as you dey disgrace yourself. Delusional because I choose not to believe fake reports. God have mercy. Naso una dey talk say people dey delusional when them say City na fraud. Please tell me why Pep fled from England? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 4:47pm On Sep 30 |
andrewbaba44: Me touchline wey be troll ?
You no real ,na Portuguese outlet I even see the news and now they are cooking him Post the portuguese outlet |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 2:54pm On Sep 30 |
Englishisamust: Honestly, they are bunch of frauds!!! Fraud runs in their veins. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 1:44pm On Sep 30 |
Person go come dey think say Guardiola good with finding good players, not knowing say them dey thief. Baba go dey buy players for less than 50 million, people go say him sabi buy... Chai. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 12:54pm On Sep 30 |
No credible source dropped this news.
Naso una won push Yamal balon d'or for our face with his disastrous world cup display.
After City, Barcelona should be tried. Their hand no clean. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 12:52pm On Sep 30 |
andrewbaba44: Na everything be fake news to una
I am glad Portuguese people aren’t delusional like Nigerian and Ghanian ogunmepon fans Drop any credible source saying this? You go dey believe Touchline. 😃😃 I dey shame for you. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 12:45pm On Sep 30 |
Leyqute: Dreads and black skinned. Have you seen Chelsea’s squad of recent? He’ll fit right in with dem Gusto and co 😃😃😃 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 12:44pm On Sep 30 |
UncleHaba22: Yamal had a better individual season than Mbakwe go Hug Transformer
U want to write off trophies Yamal won because mbakwe went empty handed?? 🤣 This is an individual award. And Mbappe proved himself in all serious competitions. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 12:03pm On Sep 30 |
Leyqute: Don’t worry.
After Garnacho, the next player you are buying from us is Patrick Dorgu for 50m. He’s fit. He’s fast. He can play both wings effectively. Even more, he’s tailor made for 3atb formation which your coach loves.
We only need James to cop an injury. It can happen next January. God go do am. He's black and has dada |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 11:50am On Sep 30 |
andrewbaba44: Me I can’t wait for that piers Morgan interview 😂😂 Fake news. BTW, why did you greatest manager run after last season? Was he running from something? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 11:49am On Sep 30 |
Griffon: It’s not like you have a problem with letting us shag your front and back financially.
Una still never survive the Mount hit, una jam another trailer.
On a serious note though, Santos is a good baller who needs a workaholic around him. I feel you guys will hit new heights with him now that you have Baleba around. Naso una talk for Mount matter. No worry. Garnacho wey I give una no reach. I dey plan new hit for una. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 9:51am On Sep 30 |
StarchAndBanga: Santos na baller.. He will come good, just have small patience I no wait anything |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 8:04am On Sep 30 |
I like as una deceive me collect my money for Santos. Money wey I for use give Pastor Jerry Eze for intensive prayers. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by odizeey(m): 7:46am On Sep 30 |
You never fit buy serious LB replacement for years, you dey dream of Halaand.
If Ineos see this kind thing them go laugh tire. Them know their audience 😃😃 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by odizeey(m): 7:45am On Sep 30 |
afrodoc2: See tall dreams. Haaland switching from Man City to Man Utd.
Of all the things that will never happen that is one of the ones that will never happen the most. 😃😃😃 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 8:33pm On Sep 29 |
Lana1: "South Africa should have just allowed us qualify"   |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 7:25pm On Sep 29 |
We will miss AFCON now, some people will now say we would have won it if we went |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 6:56pm On Sep 29 |
UncleHaba22: Yamal had more goals than assist last season
Oga push other players But when it comes to.mbappe Vs Yamal
Yamal had a better season than mbakwe Except you wanna be a hypocrite Lies. Mbappe had a better individual season which is how criteria for Balon d'or |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 6:44pm On Sep 29 |
raumdeuter: World cup wey we for win easily, Na CIA conspiracy make we no fit make the world cup 😃😃😃 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 6:40pm On Sep 29 |
Roland17: Receipt full everywhere. I just dey laugh. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 6:39pm On Sep 29 |
Individual awards in all top competitions and you dey tell me story.
If Balon d'or get sense, na Mbappe, Rodri, Kane suppose mount podium. But we know they are compromised. Make them no worry. After Man City case, na Balon d'or. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 6:37pm On Sep 29 |
Shebi some people say super Eagles go perform for world cup here. 😃 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 6:35pm On Sep 29 |
UncleHaba22: Yamal won the best league player of the season winning the league has the highest assist in the league aswell
Continue dey lie to yourself Yamal won the world cup aswell
I don't want to even go deep into statistics between them because you'll end up telling me mbappe is a "striker"
I am very sure you'll accept Chelsea winning the league than João Pedro winning the EPL golden boot
What you only have for mbakwe guy na he won golden boot on top trophies he didn't win??
I can even bring other players but Mbappe No it's a big fat LIE
All the trophies Yamal won he beat Mbappe to it
If na lie Bring out the trophies Yamal won without beating Mbappe to winning it
I don't want to reply you but it seems you think nobody go fit follow you drag this lie you dey push 🤣 You just dey write long epistle. You dey compare goal to assist? Goal no matter again. Now na assist. Na person wey no sabi Gbeselona people go dey fall for their theatrics. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by odizeey(m): 5:43pm On Sep 29 |
UncleHaba22: Yamal had a better season than Mbappe except you want to lie to yourself Person win highest goal scorer in league, UCL, world cup and you dey talk about lying. My friend!!! |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by odizeey(m): 7:22pm On Sep 27 |
Leyqute: Patrick Dorgu is injured. One of the things Amorim handled properly in the team. Players were fit. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by odizeey(m): 7:21pm On Sep 27 |
patrickmuf: Hopefully the investigation stops in 2018. I don't want Arsenal and Liverpool picking up more trophies... 😃 2018 is okay. We will manage. No wonder Pep ran away. |