Ogbuson1's Posts
Nairaland Forum › Ogbuson1's Profile › Ogbuson1's Posts
The big BARRON of VIRGO 28 Agust is mine |
Goldman please prove it cus i think ur right this is not my first time of hearing it pls do pls i beg u i need 2knw my money is endangered |
I wonn convince the ADMIN die? Do u knw what it means to be a NAIRALANDER? Abeg no annoy me ooh! Cus i dont knw about u as for me i am happy, joyous, glad, excited flabagastedious ahaaha ha haa!! To be a NAIRALANDER abeg make i no byte my tongue jarejust name it i say name the rest b4 i byte my tongue ADMIN i convince u ooh!! Sory abi na conceive i for talk self. I knw niger guys and like them for 1 thing they can dubb! Chei!! abeg make i no just talk much the tin be say na d coco i dey tell una so abe no body should pirate anything wey i write here ooh!! Cus this is a copyright. ADMIN i hail ooh!! 3 gbozza 4u gboza! gbozza!! gbozzza!!! |