Ojmaroni247's Posts
Nairaland Forum › Ojmaroni247's Profile › Ojmaroni247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 430 431 432 433 434 435 436 437 438 (of 550 pages)
#Wike dey cum oh,wike dey cum oh,wiiikeee dey cum oh..u no gree u no gree,stay for ur house oh!# That's de song in PH Amaechi vex no be small,..first to do no dey pain!
|
Chai,..amaechi vex no be small
|
Election palava |
See guys most pple dat get the job in PH mostly cum from their headquaters in Lagos, na dier HR in Lagos dem from der dey post pple to PH,cuz der r to many Oil companies in PH,yet too many engineers on de streets. Dis man knw man tin n be joke,sumtims its luck sha. ... |
From wat I have observed. Since I hav been following this thread,I hav hardly seen any PH mouth watery oil company jobs posted here,seems its man know man tin in PH. This Ph sef done dey tier me,no connect no gud job,all I see here is fastfood,hospital,cathering etc. Omg na wah sleekch1c: |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 430 431 432 433 434 435 436 437 438 (of 550 pages)
Amaechi vex no be small,..first to do no dey pain!
...