Olokonla40's Posts
Nairaland Forum › Olokonla40's Profile › Olokonla40's Posts
1 2 (of 2 pages)
Abeg, make Una enlighten me Biko. USA no dey forgive & forget ? As in since 2020 lock down. Make dem still dey arrest people wey chop money. Nna ehn... Wetin pain me past nah when my card arrive, dem don block am. Bank of America $27k still dey wey I no fit collect |
You've made me kiss my landlady's daughter now, you're too funny Biko. Thumbs up to you. I can bet you, those goats 🐐 will never come back. The ones that felt the heat |
Liar ! |
Make I continue to dey fart be that, I was the gang leader during my secondary school days. |
It's only ordinary Nigerian this ban will work against, Mayegun will be asked to pay fine & the rest will be history. |
Congrats 🎉 bro, Ndidi self no small inside the game |
Omo ojushabola is probably high 😂 cause I see no reason why he doesn't want the crew to check the kind of content in his container. Anyways my honourable minister don talk, make we see wetin go happen next. |
1 2 (of 2 pages)