Onyinben's Posts
Nairaland Forum › Onyinben's Profile › Onyinben's Posts
1 2 (of 2 pages)
Pls dose dat did deir interview today in lag,hw did it go oo? |
purposefulzion: Told u it's alphabetic roll call,atleast ur name is in ADE... well gd luck fella,but dont 4get to share ur experience after u r done at d interview.its IHE.......so i guess its stil kinda far |
Seye25: I dnt agree or believe ds alphabetical tinz. My surname starts from ADEY*****. i am yet to be called. I believe dey will call as soon as they are ready to do soit is well. as i said earlier,lets b hopful |
purposefulzion: Lagos peeps, abeg wetin dey hapen o? since we had 2nd levl at workforce, we neva hear anytin o. And who dey my shoe mk dem talk o.i dey ur shoe too oo,mi sef no udastand,bt lets hope dat dis week,we ll hear frm dem |
Lag peeps wher una dey na! ? |
Hi everyone,am new here bt am hapy to join u guys. To b honest,u guys ve bin so co-operative concernin dis Heritage recruitment process,so i say thumbs up! Am actually for Lag nd for days nw,we ve nt heard anytin or anyone being calld for interview. I just hpe all is well |
1 2 (of 2 pages)