|
Jokes Etc › Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by Opslag(m): 5:06pm On Sep 01, 2008 |
Sure say u well?u no read d thread b4 u enter 4 here? |
Jokes Etc › Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by Opslag(m): 4:53pm On Sep 01, 2008 |
@mogentle who u asking? @missy U get them plenty sef.oya e don do i no wan see ur pix again. |
Forum Games › Re: Free Chatting Here by Opslag(m): 4:49pm On Sep 01, 2008 |
hw me wan take hold u sef?na wah oh!abeg,i no be winch.lyk say i wan toast u,e for try na cos i dey H for here i get butter but no bread to use chau am.  |
Forum Games › Re: Ma Chat Room by Opslag(m): 4:41pm On Sep 01, 2008 |
I mean ur kinda person,dts ur u,hey! Dnt go acting like u dnt kno wt i mean. |
Forum Games › Re: Ma Chat Room by Opslag(m): 4:33pm On Sep 01, 2008 |
U pissd? |
Jokes Etc › Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by Opslag(m): 4:30pm On Sep 01, 2008 |
No vex but na u be dat?if na u eh,e mean say u fine die. |
Forum Games › Re: Free Chatting Here by Opslag(m): 4:28pm On Sep 01, 2008 |
Aint tryin u,jst telln u d truth.abi e easy to be likend to dolly? |
Forum Games › Re: Free Chatting Here by Opslag(m): 4:27pm On Sep 01, 2008 |
Aint tryin u,jst telln u d truth. |
Forum Games › Re: Free Chatting Here by Opslag(m): 4:13pm On Sep 01, 2008 |
@infobaba just dey go like dat. @efosa val na wah 4 me becos i talk true abi? |
Jokes Etc › Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by Opslag(m): 4:09pm On Sep 01, 2008 |
U dey laugh abi?u no here say for UNICAL,we get very decent gurls wey no fit alow thier nude pix fly enter net? |
Forum Games › Re: Ma Chat Room by Opslag(m): 4:04pm On Sep 01, 2008 |
I'm 'liking' ur kinda person. |
|
Forum Games › Re: Free Chatting Here by Opslag(m): 3:53pm On Sep 01, 2008 |
E mean say u tight pass Dolly parton? |
Forum Games › Re: Free Chatting Here by Opslag(m): 3:52pm On Sep 01, 2008 |
So why u no tell us say ur real name na Dolly parton? |
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by Opslag(m): 3:48pm On Sep 01, 2008 |
Updating |
Forum Games › Re: Ma Chat Room by Opslag(m): 3:47pm On Sep 01, 2008 |
But u got a fiance? |
Jokes Etc › Re: Check Out These Pics: Unical Gals Showing It All! Naija Na Waoh: by Opslag(m): 3:45pm On Sep 01, 2008 |
Missy,u don too patronize dis topic,oya go stand in front of mirror see urself.abi u no be chic? |
|
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by Opslag(m): 3:29pm On Sep 01, 2008 |
Replying |
Forum Games › Re: Ma Chat Room by Opslag(m): 3:28pm On Sep 01, 2008 |
Did u see my bout ur marital stats. |
|
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by Opslag(m): 3:18pm On Sep 01, 2008 |
Posting |
Forum Games › Re: Ma Chat Room by Opslag(m): 3:16pm On Sep 01, 2008 |
I'm gud.u? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by Opslag(m): 3:14pm On Sep 01, 2008 |
Did u ask him? |
Romance › Re: What Do I Do? by Opslag(m): 3:09pm On Sep 01, 2008 |
Hi everyone. |
|
Forum Games › Re: Words That End With "ing" by Opslag(m): 3:04pm On Sep 01, 2008 |
Melting |
Forum Games › Re: Ma Chat Room by Opslag(m): 3:02pm On Sep 01, 2008 |
Missy! |
Forum Games › Re: Ma Chat Room by Opslag(m): 3:02pm On Sep 01, 2008 |
Missy! |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by Opslag(m): 2:56pm On Sep 01, 2008 |
U new in this thread?u meant to end with a que.if i got u right,said u wanna have a serious cyber relationship? |
Forum Games › Re: Last Person To Post In This Thread Wins by Opslag(m): 2:51pm On Sep 01, 2008 |
;Dha ha!dude,u stil in bed?wake up!i'mma b real wit u ok.hd crush on my ex right here in Nigeria jst a cople of months away,tot i could hook up in here,bt d truth is evry step i took only md me travel a 1000 miles away from my actual destination.they've always md it seem lyk it was ok,jst wen i'm about to,they blow me off.what i mean is if u feelin wat u jst said,be sure she feels same.if u go contrary,ur only goina be an epitome of mokery.think abt it. |