TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Osaze100: 12:41pm On Sep 28, 2025 |
Dis one big brother dey call dis housemates In dis order, koyin, faith nd now Dede, una sure say dem neva overtake imisi like dis, God abeg ooooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Osaze100: 10:36am On Sep 27, 2025 |
Nothing is gonna happen,imisi will win, koyin probably second, Dede third 🤣🤣🤣🤣 mayor1814: Something keeps telling me Faith might shock people on the finale night... Coz it's like he has some silent big fanbase working rigorously for him coupled with his original fanbase from the start and likely neutrals likely going for him also. We wait and see sha |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Osaze100: 8:02am On Sep 27, 2025 |
Faith above koyin, Dede and sultana 🤔🤔🤔 kingjoe: It's no news ,we know top 3. What we don't know is top 5 1 Imisi 2 faith 3 koyin 4? 5? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Osaze100: 9:25pm On Sep 26, 2025 |
Koyin crown imisi himself 🤣🤣🤣🤣 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Osaze100: 6:46pm On Sep 25, 2025 |
Am beginning to think kola is doing dis on purpose to somehow sabotage imisi, every time imisi is strong, imisi will win ahhhhh na wa ooooo, he should rest la |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Osaze100: 4:18pm On Sep 25, 2025 |
Nah dis faith una dey hail 🤣🤣🤣, I will rather vote razz imisi Dan dis one aswear |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Osaze100: 12:14am On Sep 25, 2025 |
Adekunle gold 😌😌😌 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Osaze100: 9:57pm On Sep 24, 2025 |
Why Isabella nd sultana refuse to give imisi pepper, I thought dey Wre friends 🤣🤣🤣🤣 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Osaze100: 10:01am On Sep 24, 2025 |
Make kola no go make production and big brother not give imisi dis win, becus every time he says I feel imisi will win 🤣🤣🤣 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Osaze100: 7:39pm On Sep 23, 2025 |
Omo power oil task don turn rap diss 🤣🤣🤣🤣 |
TV/Movies › Re: BBNaija 2025 (Season 10) Live Update Thread by Osaze100: 2:45pm On Sep 23, 2025 |
Yes twice to be precise Friendly25: Why does Imisi act like she has PTSD sometimes? Was she ever.......abused? |