Oxygenlove's Posts
Nairaland Forum › Oxygenlove's Profile › Oxygenlove's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 (of 30 pages)
solution to this multutasking yet?? |
leave dem mak Dem chop d account.........jst transfer d moni gv me b4 dey act |
guess u guyz can c d plate no. .....no more story |
omooohhhhhhhh!!!!!!!!!.....nawa ooo..... i started frm - -0to7.... @OP...u try,,ok?? buh to som xtent.. i tink no big point in here ....u cn help ppl wit sm stuffs .no bad//.....mak u transform my android nahin u tok(cos transform means-to change somtin completely nd usually in a gud way).......na dat ur 4g on p5 na hin i won c d screenshot .not dat fake one wey u dey boost wit....jst download mak i see..nd i knw ur fone get time.....(download large file abeg) |
som ppl go jst dey boost for nothing...wen tecno don open una eyes...i wonder wot som of u guys says about tecno two years ago wen dey r opening ur eyes to android world...... if tecno produces a 7.5 katkot....90mp camera... 8.9ghz processor.....90gb ram.....17000mah ba3... whale/gorilla screen..... 20inch xHD.......wil u xpect dem to sell it at 40k........no be wea dem power reach dem go produce fone..all oda fones u guys mentionin get dea own crap somhw...nd now..tecno nids to wake up to compete well...if samsung can produce d same spec likdat of tecno A2...u no hw much dem go sell ham...as if says dx fones we tok about no dey spoil.. try to appreciate....na 9ja tecno dey rock wela..leave ham mak e rock......wel sha..... lumia for life |
Wetin i won used dos 1 do.....wen i cn download ......unlimited..........mtn dey real trouble |
Mx player b baba o..........mobo nd vlc jst dey try..... |
Having problem wit mine.....as it craçķş alot |
harden:.....cant undastnd the language thr |
Just give me link to download games for ma ppsspp........ma 3gb is damn wasting |
Need link to download game on ma psp emulator ......... |
glo gav m 100g...nt because am on gbam......cosamon #gbosa |
zikclassiq: I just got this text from airtel: You still have 100MB to use for 7 days for FREE! Dial *141*13*100# to enjoy.................which plan be dat..cos it says am nt on d plan for dix service |
there is God o |