Oysdam's Posts
Nairaland Forum › Oysdam's Profile › Oysdam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 29 pages)
am always viewing o Fynestboi: oysdam longest timeam well bro,waiting tins on point |
FrancisTony: Hi nairalanders. Am new on this thread but some people might know me on 2go. Obizyfranceu are highly welcome bro |
i dey kampe Dr.'Hesjay:Gud mrng |
am doing well,also waiting 4 UI emmyeuler1: PHARM. Oysdam i dey ooo....hw tinz 4 ya end nah?....mehn na u.i wey humble me make i just decide enter oblivion ooo...still yet to recover!!!Its well bro,we'll talk laterr sha buh u no dey surface 4 2go again sef na?? |
Mr.Taylor i sight and hail u oooo |
boss hwfar emmyeuler1: wat is the meaning of precipitate boss?hw tins?? u've been really scarce o,hope no probs |
HBD fynestboy,wishing u more yrs on the land of the living.enjoy ur day.... |
Bro Jossy any news?? |
Osasu99: Guy that's too harsh na. But u be stalker shathats farr 4rm harsh bro,d guy's behaviour sef na another thing |
guess u av a crush on him klenzjoshua: Who is MIkebis when I'm here. Tell me!dnt abuse me oo else i pull u out of that closet |
Ifyx: Abeg nl guyz nd galz drop ur 2go ıd or sımply add moı up @ifyx16... #antıcıpatıngoysdam1 |
kk Taylor184: yes bro.....im stil usin it |
ur head dey there Taylor184: Big shoutout to everybody here...Bros that ur 2go acc,u still dey use am?? |
baebyfaze91: Na church tinz 2dae o....baba God go turn me around......operation *U.Imustadmitus*....Gud mawin |
baebyfaze91: amen o....wtz d 2go id?oysdam1 |
Gud morning everybody baebyfaze91: Abegi no mind oga shakur o....we're in bro,no probs. |
kk..i don hear shakur07: ** money can neva b too mush ** i neva buy car from punting and as e be i wan carry car cum skoolkeep punting,keep dreaming,keep hustling |
point noted shakur07: it wee b good if e go make sum pounds surface bur if not abeg keep d title or berra still go give johntosyne oh **buh then u shouldn't be asking 4 money o after all dis months of punting |
na lie b dis 1 o shakur07: as i be elejo na me b dia pikin for d group oh na me scored d lowest sef outta all pharmacy aspirants hiawhats baebyfaze's score sha?? |
its gud oh,no mind hesjay joor shakur07: coursemate to sure bur na wen i con turn microphone nao *lolhow u go feel if i call you 'voice of the people' hehehe |
baebyfaze91: Is it dt 6000 peepz got 50-832000 got 50-59,2000 got 60-83...i.e 4000 got 50-83 |
we cnt shout na Dr.'Hesjay:shakur is repping us wella |
Jossy4luv1: I sight u mr zezeny,,hw strike..i knw u are enjoying at home,,dnt wory,d strike would end dis month by God's grace......i grit my bosses in d house i.e zezeny,hesjay,fynestboi,oysdam,emekakelvin,sadeluv,etc....u all just dey enjoyBoss mii i hail u...na lowkey tins 4 my side o,i like it that way sha..Enjoy urself |
joseboy baba hwfar nw |
Rev Shakurmide shakur07: coursemate mi to make senz dont worry jareh pharmacy cutoff go be like 60 sha i don cee amso u don see am,pastor to sure.na when ur palmy seller go open today na...u knw,u need inspiration to see others na |
Damitism: I got 72. Where is champagne, please?na peeps lyk u dey increase cut off,72 4 pharm its too much na CONGRATS anyway |
Amen oo Taylor184: Congratz bro.....im so happy for u too bro...and to all nairalanders too,God will help us all |
jj9ice: CANDIDATE NAME:y u still dey post am na,nobody is doubting anybody |
Jossy4luv1: Pls,i'm nt making u to be scared o,BUT IF YOU SCORE ANYTIN LESS THAN 50%,,NO CHANCE.i got 66 oh,pharmacy.hwfar abt d agg stuff na?? @taylor,congrats ooo |
lool but am also guilty of stalking