P3ST's Posts
Nairaland Forum › P3ST's Profile › P3ST's Posts
1 2 (of 2 pages)
[s] 3strikes:[/s]how many times i go tell una where i live? ![]() Bro, na visa u go use enter no be passport. Does that stop the fact that I am a young millionaire? Ask your Oga egun egun. ![]() |
t3stm3:Egunmogaji igunugunajebo is finally back. Na u na, Shebi na u dey find your lost friend. Why u offer 5k for here? https://www.nairaland.com/3150122/please-me-find-childhood-friend Tot u offered 10k with your main moniker? Hahahahahaha |
3strikes:3strikes/sensegiver I like you so much bro ![]() You will start making mouth after using the report button. I am the REAL sense giver I am destruction ![]() Oya start Google searching agarawu23, check baddo check eskimi check meet me check muslima.com in fact them yapa. Coward ![]()
|
No wonder 3strikes was sharing his bbm pin yesterday. Is this what u guys are coming up with? ![]() I don die! If me bring my "eruku's" come this thread. Mods go lock am. After dealing with their front man egun, dey wanna pick on me. Na too small ![]() |
mavverick:if my friend agarawu start with u now, you will start crying for mercy that u didn't quote him. Don't tell me you aren't referring to him |
erico2k2:for tackling my friend agarawu abi? After make u say u know dey their crew. |
sensegiver:hahahahahaha what's not nice? Agarawu is on a dating site? Do you know how many nlders are there? If you view well u will notice I am not even active there. (Last seen over a month]My nlders pals made me join. Search all dating ànd social network site, u will see agarawu23. You know i am one of nlders celebrity so i gat nothing to hide . 3strikes, why r u a coward. U reported me yesterday and u are here with your alt to start with me. U go enter ban too for breaking rule 10. Quote me with your main account ![]() |
1 2 (of 2 pages)
guy looks so unkempt. 

