Packup's Posts
Nairaland Forum › Packup's Profile › Packup's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
WE JUST START WITH UI,,.,.........ther are more hackin to come |
adez9: here bro am also an economics aspirant scored 56,na dat bro maths bleeep up joor.anyhow we go enter by Gods grace.#waiting 4 cutoffamennnnnnnnn ooooo |
Kai,,,,,,,ui wy naw...i was hoping for 75 and yu gv me 53,but yu cos am oooo,anxiety,shortage of time,hungry to d exam hall cos i tougt we will start by 730am but na 130 pm we start.........wetin man go do....team #economics or other social science course share yur scores |
Check mine naw for proof dat d result is out..........47151380IH...pin-821300XCS |
taiocol: make this people do fast na, we don tire olet me help yu check it |
Wot 53 ke,,,,,,,,,,noooooooo |
Go and cjeck naw guys |
Thunder fire UI |
Professor1234: I have Check mine.STOP all dis nonsense |
Wetin dey du dem naw,,i pay for d exam no be free i take do am,dey delayed us for d exam now is d result........abeg release am make i take my heart frm dis rubbish joor |
Last year post utme was conducted on 28september and d result came out 4days after....so today na today.....my result no go escape ,i go catch yu for corner, am ready for u........haaahhaaaaa |
Abeg......chai,abeg naw UI release dis tin......i no fit wait again ![]() |
Abeg......chai,abeg naw UI release dis tin......i no fit wait again |
Ifyx: no b u dey folo Vc's daughter chat b4..abi naw,shes is confuse too |
Abeg naww release dis thing UI...or else i will hack yur site todey ooo |
Who don check am? |
Ifx,francistony.......i am not lyin...shes like a big sister to me naw |
I said it will be released tommrw,me dey chat with vc daughter and she confirm it |
Teenezz: ui releases first batch list....shut d f**kin mouth |
Make i dey dance ..SHOKI. B4 result go come out.abi na SEKEM make i dey dance.......hmmm oya jooor till tommrw |
Make i dey dance ..SHOKI. B4 result go come out.abi na SEKEM make i dey dance.......hmmm oya jooor |
tolane93: Guys is d result out........i av help yu check it since....all yu av to do is to wait till tommorw.......... |
FrancisTony: We go soon see Ifyx, Dapo, Princeadebayo, Segunflames, Pr0ton, Professor, Bukkiminat, PrinceCEE etc screaming nah 75 UI gimme oo....wetin naw guy....where yu check am |
Hmmm,,,,,i told yu guys dat d result will be release tommrw,,,,,,,,,,,na vc house i dey nawnaw with his daughter....dey chop chicken |
Okk,,na tru ans na "you and me".....chai i don miss one be dat |
Answer na "you and I".......sing with me joor,,you and i will praise d lord ,,,,,you and i -2x,,you and i will praise d lord |
Ifyx: lolz.ivex abi wetin be yur name,if yu dont want dat doesnt mean others wont want to share diers.....packup joor |
While we are all waitin for d result, kindly share yur possible score just to keep everybody busy......mine eng 20 math15 econs21 gov 22....total=78...kindly share yurs |
PrinceCEE: dnt say what u dnt knw.......what du yu want me to say..i just say dat just to make pple calm down...no vex |
Abeg,cool yur mind guys.the result will be out latest wednesday...last year d post utme was written on september28 and d result came out 4days after......so...let d countdown begins....28hours to go |
Chai.....my dream don com tru ooo,,,,my broder just call and told me all what happen in my dream....i was so surprised...con see d math and english question its too simple and for physic and chemistry my guy hold somethin ooo cos na wash.....make i no discourage yu...atall but for security reason i will post d question @8:am tommrw...be alert....dont judge me .hahahahahahahahahahahmoamoamoa... |



