Pappychee's Posts
Nairaland Forum › Pappychee's Profile › Pappychee's Posts
Sportwin:Ewooo!!! Please, always keep us posted with the success of the ticket. 2 must enter!!! |
Based on statistical approach. Goodluck.
|
Godrocks:Is that technique0.5 for only Kuwait league ![]() |
Sportwin:BC221U3A |
Kasatkina:Oyaa, help me wuth transport to the city, don't allow my villagers colonize me here.
|
I still dey village ooo, dey observe una wey dey city, chaai, i miss city life ooo. Na just transport keep me here ooo, make i be like una na.
|
Just stake and be happy!!! If you have that spare cash you are not using again stake this game. Thank me later!!!
|
Uniqueaccountant:Uncle, you that is in the city, why not help me to come to the city and start my puff puff business..
|
sats:Yes naa, but for now, na Tp i need. Make i send I.d or Aza?
|
Nawa ooo, life no eezy ooo, i don dey village since last week, abeg, make person help me with Tp to city na, i wan start puff puff business.
|
Food don land my people. Cheee!!!! Follow your mind, if your mind 'gree' for the game, play am, if e no gree, gbagbe. Green is all we hope for. Cheee!!!
|
Abeg, who dey play this Super9JA for Bet9JA, have they stopped it? Anytime i wan play am, i no go see where to submit my prediction and also i get blocked from predicting some games.
|
whitelondon:Alaye, that your first game never too sure ooo. Na the second wey be surest fixed game.
|
Enjoy this 2odds.. (Stake huge and recover your loss) Stake what you can forfeit also!!!! Pappychee and Alabi no be 5 n 6. #EnjoyYourNight
|

