NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 6:23pm On May 14, 2016 |
Abeg who don print oh, I don get information say people don dey print call up letter |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 2:41pm On May 14, 2016 |
Kxke: Mehn does it mean we don't have hackers among us.make the do their thing na! If u hack am send people message and later when people don dey happy NYSC come send people anoda message say dat first one na lie boss E no go make sense for us na.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 2:38pm On May 14, 2016 |
ganie: arewa i m gud o,mak una no wori all go favour us at d final end. Make e begin dey favour us now abeg... Lol! Dis people don make me weak I swear |
NYSC › Re: Nysc 2016 Batch A Stream 2 (new) by pchulo069(m): 2:32pm On May 14, 2016 |
Plsss guys is there any whatsapp group for 2016 batch A stream 2?? |
Romance › Re: Lovely Pictures Of My Immediate Younger Sister by pchulo069(m): 2:24pm On May 14, 2016 |
CaptainEColeJnr: so what is the point/aim/moral lesson of opening this thread Should we advise her on whether to be a model? or should we just grab vaseline and stroke to her pic or should we just drop our jaws and exclaim "She's beautiful" or Should we start to PM you asking for her contact?
Awon werey to wa ni ibi sha o to sun mi pata pata Lol!!! Good question, u fit grab d vaselin sha.... Hahahaha!! |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 1:59pm On May 14, 2016 |
Guys plsss is there any whatsapp group for 2016 Batch A  |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 10:25am On May 14, 2016 |
[quote author=dadizgurl post=45607933]BE INFORMED The printing of call up letters for Batch A 2016 stream 2 is expected to begin today. We will be sure to notify you immediately the site is enabled for the printing to commence. Ensure you remember your email and password to be able to access your Dashboard. You can also reset your password on the nysc site if you don't remember your password https://m.facebook.com/NYSC2016Well I pray we get it today oh cos me I don tire, I swear... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 8:52pm On May 13, 2016 |
Ifabernard: nafin wey person no go hear. na unna time sha....awon amebo Na as dem send am give me I send am put here oh, me set dey stream 2 e no dey sweet me say I dey house |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 8:37pm On May 13, 2016 |
Info frm abia state cord....said nysc DG don go defend budget for stream 2...yt to gt feedback frm govt. If dem accept am then thr will be stream 2...if dem no accept am den stream 2 will automatically bcome batch B |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 8:34pm On May 13, 2016 |
If by 12am dem Neva post d call up letter I swear na original thunder from sango go visit dem one by one for their sleep |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 8:31pm On May 13, 2016 |
Geegar: sooo finally yawa don gas nah!!mtchew..abi tz not wuh m tinkin?! I pray its not oh Abeg |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 8:30pm On May 13, 2016 |
Ifabernard: shey de neva talk m to ur face? if no den u r safe. me I de evn shame to walk around as my mates wey we enter sku together don de work. uniabuja first gv me +1year onto strike level...ASUU add dia own join asif dt is nt enof. now nysc wan add dia own. am damn frustrated . I feel u bro, d thing don make me I no dey wan comot from house again make people no dey see me sef |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 8:18pm On May 13, 2016 |
Ephyartz: even with people saying no CUL link yet I still dey check. I just dey check am anyhow. Like when u stake and d team u give straight win dey loose 3 goals down @ 80mins u go just dey refresh like na ur refreshing go turn miracle Hehehehe!! No b lie bros na every second u go dey refresh |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 8:17pm On May 13, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 8:05pm On May 13, 2016 |
Ephyartz: lol! I ate ooo. Around 3pm abi na 4. Lol!! Omo I have been up since 4am checking their site every hour..... Dis country is f*cked I swear, nothing is organized |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 8:02pm On May 13, 2016 |
eaglevision: a miracle is on its way tonight then,make i just see ma lagos,i go dance naked for ma bedroom U for dance naked for road na, make police pick u up |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 7:57pm On May 13, 2016 |
Ephyartz: Everybody should relax, I had a nap dis afternoon n I had a dream that I was on nairaland around 10pm today and everybody here were commenting d states they were posted. Mine was Ogun state. Make u trust me. E go soon show Bros u sure say u chop before u sleep dat sleep? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 2:09pm On May 13, 2016 |
The way I dey see am so na Kaduna dem go send people go ohh....... Me for like go Akwa Ibom sha |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 1:37pm On May 13, 2016 |
SMartins1: Baba I no sure ooo But I don't print my...
Bet slip Lol |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 1:07pm On May 13, 2016 |
luchiano1: Nysc which way? Abeg e get anybody wey don print call up letter for 2016 batch A stream II? |
Crime › Re: Underaged Boy In Adamawa In Court For Driving This Vehicle - Photos by pchulo069(m): 12:37pm On May 13, 2016 |
kushma: Only in the north will you see this happen and since he thinks he is up to the age to drive a kabu kabu then maybe he up to the age to be charged to court. Instead of charging him to court he should be encouraged, even if it means, Getting him a better truck, because d guy is just trying to feed himself and his family and he is trying to do it d rite way instead of going to steal..... Haba!!!! Make dem charge all those people wey dey chop our money first |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by pchulo069(m): 7:09pm On Apr 26, 2016 |
undisputedk: Bunch of morons. Why not kuku transfer Gambian grads to come serve here. Imbeciles.  Lol  |