Peetar3117's Posts
Nairaland Forum › Peetar3117's Profile › Peetar3117's Posts
lola94: Pls will uniben accept D7 in maths for ISD?make una answer dis newbie |
Alikaxon: Tags benromeo39 and chizzy94: please you guys should go to waec office and rectify those issues. Yes, it will take 6 months, from now to january is 4months away, and by march you are done with your clearance. Do you know that there are some people the clearance officers sent to go and rectify their problems in waec office? They were given 6 months ultimatum. So you starting now wouldn't be wise? And @benromeo; who told you they won't notice the spelling difference? Lols... They surely will. Affidavits are not sufficient enough for everything..... @neldrizzy, I dey see your handwork.... Cool niqqa.me wey my own na jamb..affidavit go do d trick bah |
mine is my jamb...17th instead of 18th.. |
Neldrizzy: egbon, kilo fo shi naa ?? Habaegbon abeg oo..wetin i do o |
kulkatty....u hv bin mute since...wetin happen |
chimhigher: yah i tink xo..urs z very an easy case..Na waec dem no dey take playi hope so....Thanks a lot... |
chimhigher: 4 Error in o level??No...jamb date of birth was one day short |
guys...na beg i dey beg oo...does uniben accept affidavit |
dey do use affidavit in uniben rit |
Neldrizzy: Lolll.. Sorry oh..na true d guy talk..na just their common room make sense... |
kulkatty y are u mute |
chimhigher: MAKE I GO CHECK DAHT KOFA STUFF AGAIN JAWE..D TIN Z JUST BE SWEETENING MEboss no b only u o |
Neldrizzy: Lolll hopefully !!guy y do u say so |
ope ooo...my admission don show for kofa ooo |
tsleazy: you can either go to jamb office or swear affidavit for date of birththanks boss.... |
guys pls oo...my o level dob is 18th of march while my jamb is 17th of march...d former is d legit one..guys pls hw can i go about it |
chimhigher: e Beta b play o..cos i jes finish my martial art training last week ooo..afi use common cotton bud do u strong thing..lols....sehbi na martial art u do...me hv consulted my peeps at okigwe shrine....u will see wat our dark arts can do against martial arts |
chimhigher: Y u dey claim ma class rep na..ehhhhhe blood will spill ooooseh dem no follow person play again...e never reach dat one na ![]() chimhigher: Y u dey claim ma class rep na..ehhhhhe blood will spill oooo |
Neldrizzy: finally!!!!!who dash u.... |
kulkatty aint u using ya bbm anylonger...hv sent u a billion pings |
abeg wen uniben go upload our names on their site o |
Nelson2014: Pls help me check mine 47191467ajCongratulations Ejali Nelson Oyenbuchi!!! You Have Been Offered Admission for a 4 - Year FIRST DEGREE Programme into UNIVERSITY OF BENIN, BENIN CITY. Course ACCOUNTING in the Faculty of SOCIAL SCIENCES . |
wtf!! |
mawnin fellas....last saturday...sanitation day |
viccipedia: oboy WAHALA dey o Uzoma385: pls with govt B3, literature E8, English C6, economics C5, mathematics C6... can i be screened into International Studies and Diplomacy?pls i had maths d7..will i b screened |
peeps...i had d7 in maths used awaiting result..nd hv bin given admission to study poli science..i knw social science needs @ least a credit in maths..guys abeg will i b relocated...nd probably to wic department |
abeg person own...47578277ih |
ojingbe: you can now check admission status yourself on jamb website..any med and surg or dentistry newly admitted from akoko edoboss...it is still sayin error jawe |
viccipedia: Viewing this topic: Ucrose, RichieBrown(m), Sugarcoated(f),i just sit down dey observe o |
guys pls dis one 47244380FJ |
Peetar3117: boss help me with dis 47244380FJguys pls help ASAP b4 my guy die of anxiety |
boss help me with dis 47244380FJ |

