NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 9:23pm On Jul 26, 2015 |
Xcozee: [size=19pt]make I keep u in suspense! But dnt meet physika again, he has learnt a new habit of finishing up wots meant 4sum1! Just beep stancity! I trust dat nigga [/size] Hehehe.. Ah tel u make u stay hous watch movie o 
That awkward moment wey zeeenas nor show for meeting point 
Oga boss nor vent ur anger on me na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:41pm On Jul 26, 2015 |
elmisti: u be elder now, okay, i no dey keep anything dangerous to your life for room. only that i have some boris soaked in ogidiga which am planning to test on babatawa as i was advised by physika........after that one and some calabsh wey contain black soap. nothung else, and that one na hin i dey take guide body and left mansion entirely Correct guy 
Make sure u aim @ his blurkors
... Right there is babatawa's power house |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:36pm On Jul 26, 2015 |
jemimaa01: oya o,u guys come and gimme my award,and I hope ita food,because I don't want paper or pako. Have some suya ..
Bur keep d onions for babatawa 
Xcozee himsef wil giv u d reward.. Xcept if he is stingy
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 8:02pm On Jul 26, 2015 |
Aare2050: after reading Allsmyles diary update early this morning, i felt great cuz i've missed her so much, if not for the 3gb she doesnt want to let go on emptyhen, i would have adviced she port to other network provider for now. oh! Allsmyle, hear my voice and come online, i hate missing you my e-everything, my e-soulmate, what more can i say or do than to wait? i'll keep waiting for you to show up. *going back to the left mansion. singing binbanke by ASA* Check this..
Yet some persons say B15 thread is not serving a purpose.. SMH 
Abeg may una ruv glow swonger o jey |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:58pm On Jul 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:57pm On Jul 26, 2015 |
Xcozee: [size=19pt]ask physika and stancity to give u de rewards attached in making it [/size] Boss give am d reward Cos som peepz don dey talk say u stingy  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:54pm On Jul 26, 2015 |
Aare2050: ahahah, elmisti, na GOD no go let jelousy kill u. those people are the people physika want me to point out as dev*l pikin. nw do u stil want a mention? Elmisti nd dat guy walk togeda na.. Abeg he dservs all d mentions  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:52pm On Jul 26, 2015 |
PlaybooyGANG: Go and give phisika's father "Physika" nor get fada o  Guy take am eazy o Cos...
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 7:48pm On Jul 26, 2015 |
elmisti: Thank you, but am not interested in that part of human relation Linus Elmisti.. C as d thing dey sweet u  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:40pm On Jul 26, 2015 |
elmisti: Sincrly, neva bn to d east myslf...buh av like 3 guys dat served there (diffrnt yrs)....plus shey I no dey jam east babes for area and even skul sef U surely will be posted there.. U sef must do ur own comot na Abi nor b so? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:38pm On Jul 26, 2015 |
Aare2050: babatawa, kbs468. etc Hehehe Wen dem finish wit u ehn Samuel Peters sef go dey tnk Vitali Klitchko fr his mercies  Kontinu  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:34pm On Jul 26, 2015 |
elmisti: Lwkmd! No mind me jare, na dat stancity guy make topic out of my initial statement oooo. And abt me bn servd 2dai.....dolafunmi oooooo! Have you been to any of those places? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:26pm On Jul 26, 2015 |
muhyideenabdul: I hav miss Yoruba land too much o i use. oyo state where i hav stay long in the north planning to serve in Yoruba land, what to do now? I just want to experience ogun state. I beg help! Unfortunately, to lobby for ur preferred state of service will become more difficult considering the latest directives from NYSC HQ |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:20pm On Jul 26, 2015 |
elmisti: Bro, stop trynna change things that can not lemme appeal to ur own thinking now...............
When u hear "Calabar"---its either a dog is involvd or bleep If I say Delta--------------its either oil money or bleep If na Anambra--------its either bleep or bleep
Make I no continu, everywr in the world, there are significant identities of people ocupyn an area...East in 9ja is well known for their interest in bleepn......embrace the fact, am nt tryn to tarnish d image of a polity,
#EastCanBleep #BleepInsteadOfJoging Oga boss nawa to u o  Na so d tin dey sweet u to pronounce  She neva serv u today's special shey  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:18pm On Jul 26, 2015 |
Stancity: See whr ur mind enter... Kai... Who did this to you
She remain untouched till after @ pix... Stancity D. Lion  So all d touchin body wil b put in wt acc  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:15pm On Jul 26, 2015 |
PlaybooyGANG: Na now u just dey see d post abi? Abunu Uh oh  .. I hav been busy.. Oya take nor vex.. U hear 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:10pm On Jul 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:06pm On Jul 26, 2015 |
Stancity: Hahahaha
You are obstructing me... I dey watch SERIES with my dearie .... titled.. - Sparta... abi  Kontinu.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:04pm On Jul 26, 2015 |
elmisti: Bad signal ke, I was only sayn the obvoius and scientific fact and I don't know y u ar takn it P.....who no knw say bleepn na excercise for East? Abeg gist me.. Have u bin there? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 6:02pm On Jul 26, 2015 |
foxxynik: . . Ts actually not compulsory but rather necessary! They will exempt themselves, if need be! . . A typical scenario, my brother! . . Goodmorning Mr Physika Meehn.. I need to get that book A1 in English  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:59pm On Jul 26, 2015 |
jemimaa01: awwwnn, gracias gracias!! U ar welcom sis jemi.. Abeg begin gada dem oda sistaz cos feloship starts shortly  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:57pm On Jul 26, 2015 |
Sinbad2: Hey guyz between Akwa ibom nd delta state whc one is better off in terms of welfare package for Nysc brethren,ur advice is highly needed tnx To the best of my knowledge Delta state treat corps members better relatively. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:53pm On Jul 26, 2015 |
Stancity: She didnt love me becus of my physical appearance nor my bank account balance.. My hustling is based on Dowry tingy... The list is heavy...  Hehehe..
U too dey form 'actor nor dey die for film'
U admit it or nt, u ar busted 
By d way..
Na u get ma 1001st & 1002nd post on dis meme 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:43pm On Jul 26, 2015 |
Stancity: Na so... I wouldnt want to risk marrying Rmfunky.. So i have to hustle to meet up.. Lol You see yasef
*busted* 
The other day u talk say luv z nt based on materials things |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:39pm On Jul 26, 2015 |
Xcozee: [size=19pt] u na strong man! Happy sunday [/size] Boss of life 
I greet you with my 1000th post on this moniker |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 5:37pm On Jul 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:46pm On Jul 25, 2015 |
PlaybooyGANG: Nothing new to talk about, all of una just dey yan dust..... koda ki eeyan ma no ise o.... ebi yin ko, ebi NYSC ni o. U feel lyk u know us well
Ebi e ko |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:38pm On Jul 25, 2015 |
hilsocial: if u ve noticed, my questions are technical. I asked her dat question not for asking sake. Wa, bami wa omo to le tiro  U cn ask all u want boss.. Am jux capping  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:34pm On Jul 25, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:33pm On Jul 25, 2015 |
hilsocial: do u speak Igbo, and did u stay in Igbo land during ur childhood? Hilsocial J. AskingsJust sworn in JAMB D.G  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:30pm On Jul 25, 2015 |
iykebest1: Ayima could you please identify the species of this delicate meat of yours. Oh lawd  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by Physika(f): 11:27pm On Jul 25, 2015 |
|