PidginCelebrity's Posts
Nairaland Forum › PidginCelebrity's Profile › PidginCelebrity's Posts
1 2 (of 2 pages)
Try Get Money: ...So, You Go Fit Ball For PUZZLES, Cross River State
|
Thundafireseun:And You Wan Make Heaven ? Which Heaven You Wan Even Make Sef ? Christianity Heaven ? Or Islam Heaven ? As For Me And My House-Hold, We Making Paradise On Earth (POE). |
atiku4President:Na The Same God Wey You Dey Serve Create These Gays, Transgender And Bisexuals In His Own Image Too! So, Always Think In This Direction Before Putting Up Things Like This. |
Chilipepper:Honestly, This Is Really A Funny Shii For The Joke Of It: If He Fails To Reason With Me, I Go Just Change School Or Faculty Direct! |
Chilipepper:Honestly, This Is Really A Funny Shii For The Joke Of It: If He Fails To Reason With Me, I Go Just Change School Or Faculty Direct! |
OLAADEGBU:In This 21st Century, The Motive Is To Be Christ-Like And Not To Be Like Other Hypocritical Christians And Pastors Who JUDGE Other People Because of Their Way of Life. Na The Pastor Create The "Men Wey Dey Do Like Women" ? Abi No Be The Same Christian God Wey Him Dey Claim Say Create "ADAM & EVE" Create The "Women Wey Dey Do Like Men" ? If Na Jesus Christ, He No Get Time To Judge Anybody. No Be Una Bible Talk Say: "Thou Shall Not Judge" ? So, "Who The Pastor Be To Judge Other People's Way Of Life Wey No Dey Affect Any Other Person In A Negative Way ?" |
judewrites:Until We Begin Dey Remove All The Religious Dogmas Wey Religions Don Put Inside Our Brains, Na Things Like This Wey No Dey Add Any VALUE Or Provide Any Substantial Societal Solutions - We Go Dey Think And Yan About..... This Yan No Get Any IMPACT To Providing VALUE To Humans. This is Just Another ADDED CONFUSION To People Living Their 21st Century Life With Respect To The "Ancient Story Book of Fictions, Horror And Manipulated History" Written By Story Tellers And Compiled By EVIL POWERS And PRINCIPALITIES Existing In Human Forms. More Confusions To The So-Called Christians. |
Elusive001:They No Even Get Pity For Their Women - Wives, Sisters And Mothers! How People Go Dey, Dem Go Talk Say Na Terrorism Dem Wan Choose As A Way Of Life! Until We Begin Extinguish All Religions Supporting And Propagating WAR To Their Unbelievers; The World No Go Fit Dey Peaceful. We Need To Banish All of These Adopted Religions In Nigeria If We No Want Make The Problem of Terrorism Escalate Pass The Way E Don Dey Like This For "We Country." "Benue State" Wey Be Food Basket Of The Nation Don Be "DEN OF CONSTANT TERRORISM." "Adamawa State" Nko ? We Go Talk Say "All These Places Are FAR Towards The North. What About "ONDO State" Wey Don Dey Battle Religious Banditory With Many Local Indigenes Killed For Over 2 Years Now ? It's Time To Wise Up And Rebuke Any Religion That Propagates WAR And KILLINGS Of People Wey No Dey Follow Up With Their Religious Beliefs. |
simpleseyi:LMAO! 100 Strokes! Make Una Help Me Give The Moderator 50 Whips Too! |
Thundafireseun:And You Wan Make Heaven ? Which Heaven You Wan Even Make Sef ? Christianity Heaven ? Or Islam Heaven ? As For Me And My House-Hold, We Making Paradise On Earth (POE). |
atiku4President:Na The Same God Wey You Dey Serve Create These Gays, Transgender And Bisexuals In His Own Image Too! So, Always Think In This Direction Before Putting Up Things Like This. |
OLAADEGBU:In This 21st Century, The Motive Is To Be Christ-Like And Not To Be Like Other Hypocritical Christians And Pastors Who JUDGE Other People Because of Their Way of Life. Na The Pastor Create The "Men Wey Dey Do Like Women" ? Abi No Be The Same Christian God Wey Him Dey Claim Say Create "ADAM & EVE" Create The "Women Wey Dey Do Like Men" ? If Na Jesus Christ, He No Get Time To Judge Anybody. No Be Una Bible Talk Say: "Thou Shall Not Judge" ? So, "Who The Pastor Be To Judge Other People's Way Of Life Wey No Dey Affect Any Other Person In A Negative Way ?" |
In This 21st Century, The Motive Is To Be Christ-Like And Not To Be Like Other Hypocritical Christians! |
JASONjnr:LMAO.... You Know The Tori.... |
Until We Begin Dey Remove All The Religious Dogmas Wey Religions Don Put Inside Our Brains, Na Things Like This Wey No Dey Add Any VALUE Or Provide Any Substantial Societal Solutions - We Go Dey Think And Yan About..... This Yan No Get Any IMPACT To Providing VALUE To Humans. This is Just Another ADDED CONFUSION To People Living Their 21st Century Life With Respect To The "Ancient Story Book of Fictions, Horror And Manipulated History" Written By Story Tellers And Compiled By EVIL POWERS And PRINCIPALITIES Existing In Human Forms. More Confusions To The So-Called Christians. |
Na Matter Dey Rise Matter Up ooo. Make We No Attack This Simple Question With Unreasonable Thoughts. Make We Yan Things Out "HEART TO HEART". |
Elusive001:They No Even Get Pity For Their Women - Wives, Sisters And Mothers! How People Go Dey, Dem Go Talk Say Na Terrorism Dem Wan Choose As A Way Of Life! Until We Begin Extinguish All Religions Supporting And Propagating WAR To Their Unbelievers; The World No Go Fit Dey Peaceful. We Need To Banish All of These Adopted Religions In Nigeria If We No Want Make The Problem of Terrorism Escalate Pass The Way E Don Dey Like This For "We Country." "Benue State" Wey Be Food Basket Of The Nation Don Be "DEN OF CONSTANT TERRORISM." "Adamawa State" Nko ? We Go Talk Say "All These Places Are FAR Towards The North. What About "ONDO State" Wey Don Dey Battle Religious Banditory With Many Local Indigenes Killed For Over 2 Years Now ? It's Time To Wise Up And Rebuke Any Religion That Propagates WAR And KILLINGS Of People Wey No Dey Follow Up With Their Religious Beliefs. My ONLY QUESTIONS FOR NAIJA PASTORS Is: " What Is The ASSOCIATION OF PASTORS IN NIGERIA Doing To ADDRESS And CURB The Religious Banditory And Killings That Have Been Happening In Many States In Nigeria ? " Abi Na Only Cash out Be Their Main Concern ? |