Pieso's Posts
Nairaland Forum › Pieso's Profile › Pieso's Posts
1 2 (of 2 pages)
thanks man it finally wrkd |
Paschal007: toggle dns check.how do i do dat bro |
Mannylex: From what I can deduce, the problem is not from droidvpn, your settings is the problem. Hold on, lemme upload a screenshot of the network settings. You can. Leave the port empty.its dat 621 nd 30 it always tell me it cannot b empty |
Mannylex: If your settings are ok that is apn:blackberry.net. Port:80thanks man i really appreciate ur attention. wen on bis it wont show any data sign but with normal settings it shows it but droid will say no open port found. i av both tun.ko nd droid 2.1.i use a samsung galaxy pocket nd its rooted.but one tin i noticed is dat wen creating A new acces point it say my mcc nd mnc cannot b empty so i just leav d dfault one dre wich is 621 nd 30 respectively |
Mannylex: What problem is it? Letz see how we can work it out.na my droid with bis nw im no connect with all d settings |
gurus wey dey house nd dey use droid with bis abeg hep me o na dis same problem i dey encounter evry time my no na 07068942902 for whatsapp or simply drop urs make i add una abeg oo...appreciated. |
InvincibleRomeo: Pls is it all the 'b's or only the first 'b' of the blackberry will be in capital letter?is urs working? |
Rhys: .It's working i used it today......Change your .APN to blackberry.net make sure your blackberry `b' is in capital latter "B' its gonna bring data network then connect your driodvpn its gonna work.is dre anyway i can contact u mayb ur mobile no make i call u d tin still no connect and for my settings im dey say my mcc nd mnc must b 3 to 2 digits nd i just leave d default no drr |
Rhys: .It's working i used it today......Change your .APN to blackberry.net make sure your blackberry `b' is in capital latter "B' its gonna bring data network then connect your driodvpn its gonna work.tanks man i go try am nw nd let u knw |
Karkarash: Yes it doesabeg hep a guy out oo mine no go bring data ntwrk o wen on bis but with normal mb im go connect |
Rhys: yeah it does but the fastness depends on your area's network. Surf the web while it last.abeg mine no connect with all d settings it wnt even bring data ntwrk and wen it does no open port found.hep a guy out oo |
mannnnn: Use 2g instead of 3gna only 2g dey my area nw nd still in no connect |
bush4ker: phcn no wan take light ..my mtn bbcday no wan expire..mehnn i'm tired of downloading,i for buy 32gb mmc instead,my 8gig don full ..movie timeabeg mine no connect all dis days pls hep ooo and nah droid i dey use am with i don post post i don tire o pls |
ajasa4link: I can't do without my instant messangers like whatsapp,fb chat,2go etc and that Etisalat has none of that,so am sticking with my mtn bbcdaymine is nt wrkin even with droid abeg if urs wrk pls let me knw how u do it thnks |
Pls house ur help is still needed on my bis with droid o concerning my post on 109 nd 110 pls oo u re all mouthed I would av done d etisalat tin buh no eti netwrk here |
mannnnn: Normal droid vpn setting with mtn bis. Mine no connect o abeg help |
ppl pls hep eva since dis droodvpn tins av i av been unable to use it even with udp 500 nd blaxkberry.net as my setting but in my settinf it says mmc nd mns cannot b empty so i just leave d default numba dre after dis if i av mb on my phone it will connext even with bb settings but with mtn bis it doesnt even show any netwrk pls nd wen i use d default setings my droid neva connect pls ppl help me or pls my email is piesorulesdem@yahoo.com |
abeg pple my droidvpn no connect since morning oo pls hep o anybody fil send me dre settings |
mannnnn: it's still working, I used it dis moninThanks mann pls ao u do d settings |
Pls users is mtn bis Still working with android with droidvpn cos mine didn't connect since av subsCribed pls ur reply will b appreciated |
abeg i wan do bb day subscription nw pls does it still wrk with droidvpn anybody pls |
ajasa4link: it does....am using Bbcday with droidvpn 2.1 nowpls ao u do d settings |
Mannylex: Thatz true only 2.1 connects right now.it doesnt connect with mtn bb bis only with mb |
still cant connect droidvpn with blackberry.net o r default with mtn bis |
pieso: but wen my insert my sim in a bb it browse but wen i click on droidvpn it shows open port nt found pls help oo i no wan waste dis subscription nd i b first timer and av done d settings with port and udphelp oo abeg pple |
but wen my insert my sim in a bb it browse but wen i click on droidvpn it shows open port nt found pls help oo i no wan waste dis subscription nd i b first timer and av done d settings with port and udp |
mine doesnt wrk o even with bb day subscription |
1 2 (of 2 pages)
