Pokemon43's Posts
Nairaland Forum › Pokemon43's Profile › Pokemon43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 63 pages)
exPLIcit7: I L0ve it m0re than y0u...Aside 4rm f0otball...what other thing do y0u lyk...i luv God,playstation,my books,draw cartoons they re so many |
Ken plz don't be offended i was just joking with u.LATER GUYS |
Ken excel: HABA...IS DAT ALL U CAN ORDER?she is just considering d size of ur pocket so u don't become a staff just to fute d bills.na joke i dey ooooooo |
exPLIcit7: Song Of The Day...Track 4(Halleluyah) by Lara George...love dat song |
Ken excel: Haba.....pokemon no provoke me oo......u tink say i no fit settle ASUU?ahhh you fit settle ASUU finish in fact you fit pay five people fees for private school.hmmmm |
Ken excel: Hahahahahahaha.....lwmmsp=laugh wan make me slap person.i know you can,let me also help her make her order.waiter pls come i need just two bottles of taste of diamonds.thnks ken,waiter the bill is on him. |
Asakel: Shebe...iheanacho,chichi na local list dem go for show if na hernandez chicharito i go hear. |
Asakel: Eh!de metro plaza nt fm,fm kor na where little children wey get change for pocket dey eat for benin |
Asakel: GGMU PLAYER OV THE MONTHe too deserve am.d wondaful 18 yrs old lad |
Jellyd: silverbird..........ewo ken na all ur clearance moni u go take pay.hehehe |
Ken excel: dnt worry i will take u out....so were will u like to go?let me help her answer,she can manage metro |
Jellyd: Nobody even wished me .......HBD ..xo nt fairHAPPY BIRTHDAY,orange vodka nd shawama on you |
Good morning friends |
POKEMON43 UNIBEN |
[quote author=PatienceAl]Chei!!...c badt fin wey ASUU don cause. . .according to DELSU academic calendar for dis year...na nextweek monday freshers for resume. . .ASUU we go soon table una matter o. . . . . .HOW TRUE IS DIS?. . .i hear say if d strike enta next year...say all universities go stat 2nd semester 4rm d beginning. . . Abeg i nid answers ASAP. . .make man pikin know as he go take run shows o... @new-comers: una welcome oooo e pain me say Arsenal lose yestanyt o. . . ;( ....well na Liverpool go suffer am on Saturday sha... ![]() where izz OLUWAUGO :|[/quote]he has deactivated his nairaland account.i be think say u don forget us cos we neva get our own delsu admission.so where av u been nd any news about third batch? |
Latnok95:badore area |
[quote author=Detivo]sowi 4 interferin bt dats close 2 wer i worked b4[/quote]waoh dats gr8 i waz just kiding with d harmattan stuff but my aunty lives there |
Faith93: abi na u be my mamalol mama kor.my mama go buy christmas cloth for me.christmas is coming |
Adex097: are you faith??nope it waz an open question.harmattan stays in ajah |
Adex097: Harmattan??lagos |
Faith93: Harmattan period...xmas at d coner!mama go buy cloth for me |
odizeey: nawa o,square ball again,i neva still knw d meaning of dat word in futbal ohehehe |
Ken excel: Yap...bt i strongly blive dat Dat match will b a very tight one...cox both teams are gud..just pray nija wont stop herei pray so too,they both tried |
Ken excel: Ya...seems dy were too relaxed....waswas nt too bothered abt d square pass was just d long passesthey tried sha its d same position some of these ones played dat people like ideye played nd couldn't make nthing out of it even one on one with goal keeper he still miss.they unda 17 tried |
Ken excel: dose guys b don dy make me vex oo for second half.shebi,with their short passes they could not square balls again let alone tru pass nwayz dey tried.i think d next match should be against uruguay |
Ken excel: No mind am joor.....make dem dy find attention..yes |
[quote author=TrustZee][size=18pt]hello guys n ladies,pls answer my question...notwithstanding ASUU strike,what kind of payment is currently ongoing @ the university of benin? N hw much?[/size][/quote]payment kor? answers plz cos i also wnt to no |
[quote author=y2k62]wow. For d ist time I have seen someone whose birthday is close to mine. U celebrate on 17 Dec, I celebrate(flag of xmas festivities) on 18 Dec. - xactly a wk to xmas.[/quote]hmmm nwayz i comment my reserve. |
GOAL!!! 2 GOALS ALREADY BY OKON ND IHENACHO |
Ken excel: Heard d guy is stil on injury o...cote d' voire qualified as d best loser in deir group...bt am sure eaglet will win...i just tire as dem dey deceive dem self with their age,see as dem old dem dey lie with their age.old men.nor mind dem dem go say my little cousin wey be 17 senior some of dem.hahaha even me senior dem.lwkmd |
Ken excel: Am even gettin fed up of d whole ish.....bt for sure fg are d one's prolongin d strike...na dem sabi,me am getting ready for eaglet match,then shellsea and manu match.me is hapi.yipee nd i pray success isaac don well from im strain |
[quote author=Ken excel]Am even gettin fed up of d whole ish.....bt for sure fg are d one's prolongin d strike...[/quote]... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 63 pages)

:|[/quote]he has deactivated his nairaland account.i be think say u don forget us cos we neva get our own delsu admission.so where av u been nd any news about third batch?
where in ajah?