Pokemon43's Posts
Nairaland Forum › Pokemon43's Profile › Pokemon43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 63 pages)
Adex097: Ah...I suffer today no be small o....when I reach Ondo state liaison office wey dey V.I , the security tellme say dey don relocate to Ikoyi, I com go ikoyi from V.I....it took me like almost one hour to locate d place for ikoyi...one guy for dere com say d officials just leave now now *choi* e pain me no be small ....nor mind dem na their season be dis na e make dem dey do shakara,imagine for my own certificate again nd for my moni again,i nor blame dem sha.yes ooo na food flask first show,odas don dey follow small small infact i don write list of things wey i need just 60 things and each get papa mama nd pikin,lol. |
Adex097: Just entered ma house now...no worry monday dey na.*chei*march far oooo,God dey sha,na to begin buy things |
odizeey: I go hala ur name one dayyes ooo |
Cso!where re u?whats d latest from uniben? |
Tru out today nobody don talk about clearance na yaya dis toure dat even me sef join i wonder how much toure wan give person sef @ odizee mikel no even know weda u dey argue on e behalf so chillax |
Emodeee: @op......even ur own embarrasing moment is nt FUNNY buh DRY... ![]() |
odizeey: hw many goals canavaro score,wetyn dey guy do for club,if to say dem give mikel,it won't av been fair,weda u argue till tomorrow mikel nor deserve d award na e make am nor win,since mourino change e playing position na since then mikel ball change for worse |
Yipee!av gone to collect my certificate of local govt of origin.*exhausted*d process was energy sapping |
odizeey: if u use kano do example for dis arguement we go lose o,nawa for u. Kano win am twiceu c,mikel hardly score dat na if e fit score reach 15 goals a year but toure is a bomb,abi u wan put mikel and toure for field back to back,na ambulance go come bck for am after e don faint from d num of goals toure scores,lol |
Latnok95: [b]Do You know that Yaya Toure is the only player in Man City assured of a First eleven start Up?exactly,dats y i will always say mikel for nor fit wear d shoe when nor fit am |
Adex097: Wetin you dey talk natell dem |
Some nigerian musician voices dey make person shame sha,when psquare dey sing,i was looking for some where to hide my ears,i say na wa oooo c voice |
So next time when i dey talk odizee go listen and learn,if they had given mikel it wouldn't av been fair |
Dis is d moment,d winner is toure! |
Make una watch caf live for ait,odizee go watch b4 u dey write names of noise makers,lol |
odizeey: dey dere dey find likes,ur ministry is different,ministry of gba__un. Fill in d gapfor ur mind,u dey form levels wey nor reach,jókò sìßèñî |
Mickey7: ^yawns^ wt is she sayin.d usual thing OP |
tomclem5: Notice To Prospective Fresh Students:ok we don hear |
Mickey7: hahahaha U r second to none!op as usual |
Quatermaine: this is your best post on this thread..yes it really is |
Texzy22: Thank God pals...The Clearance Saga...has been resolved...as uniben officially made it clear that the online clearance is nt started..in their official site www.uniben.edu or www.uniben.edu/news/notice-prospective-fresh-studentsfradulent-websites-requesting-paymentyes ooo if only every undergraduate lyk us will c dis |
Mickey7: wow! Dis is new. -_- ...but uniben sef "genral"? "Has not began"? Hmm if I talk dey go say I b oversabi SMHb4 unkor,e can pain ![]() ![]() |
Ken excel: Affrey ooooo.....u re nw @ d food court eatn forgetn d reason u were sent dere...whispers*longer throat*lol |
Ken excel: oya go nd swear an affidavit of gud conductok sir |
Adex097: Kul people dey biteno wetin e mean be say nor find their trouble,and if u do i won't say it all |
Ken excel: Lol.......dis gal need holy canepls don't flog me,i will be a good girl. |
OSUU9: fitness nd al dt#bt no fyt ur husbnd o........#jst kidding#i will be a gud wife by God's grace i will not fite him. ![]() |
Adex097: ok sister ![]() |
OSUU9: na y u 1 begin learn karate?many oda reasons dey sha. |
Affrey: lol thanks ken and pokemonok,just dey careful.datz all nd if u see osho baba 4 road go greet am ooo cos pepper must reach ur side if u go |
Adex097: L0L..na wetin I hear be dat o....each time I tell anybody say I get admission for benin..dem go just say "AH Yemi, dat place na danger zone, be careful"just be gud boy,nor find trouble or join wetin u nor know,and above all be extremely prayerful,just exercise caution in all dat u do and it will be smooth for u |
Ken excel: Hmmmm..poky and football..i nor sure say u play football reach me sha,na my neighbour sons train me then,but now i don forget all my skills cos my mum take cane remove all,but i nor stop to watch match.lol |

..
?......mikel no even dey Naija TOP3
, talkmore of Afrika....
