BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (10340) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6868641 Views)
1 2 3 ... 10337 10338 10339 10340 10341 10342 10343 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 8:31pm On Mar 27, 2021*. Modified: 8:52pm On Mar 27, 2021 |
Blastblade:kwa kwa kwa kwa..shey I told you,day no fit break for where u dey,darkness really suit u well.. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 8:32pm On Mar 27, 2021*. Modified: 8:53pm On Mar 27, 2021 |
stroller9795:Wait until you tour the 36 states of Nigeria, and see Nengi on every big billboard by Guiness and other brands..... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 8:40pm On Mar 27, 2021 |
Just see wetin person Father dey do , open 100 monikers to dey cancel post ![]() I no blame you, na your wife wey decide to give you extra wrap of pounded yam this evening, na why you dey misbehave... |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 8:41pm On Mar 27, 2021 |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 8:42pm On Mar 27, 2021 |
CRUISETOPIAVP:Drag her by her balding hairline. ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 8:44pm On Mar 27, 2021 |
JohnnyPalmer:Abi na?... ![]() E pain Dem!..They didn't expect him to stay Winning. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 8:47pm On Mar 27, 2021 |
Dannyxy:Gbam!... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 8:49pm On Mar 27, 2021 |
stroller9795:Is Nengi their ambassador? Why would they hype her? Other brands she has a deal with hype her daily... |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 8:50pm On Mar 27, 2021 |
Dannyxy:Nomyt take your sub!.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 8:52pm On Mar 27, 2021 |
Wanyiagwu:E pain am!... ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stroller9795: 9:01pm On Mar 27, 2021 |
ngadaAwo:
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 9:05pm On Mar 27, 2021 |
MTN Yello Top 10..Spot number 8! Abi Laycon don buy MTN too? ![]() ThankGod say Laycon no get deal with MTN, Hoelites for talk say na why him song dey there ![]() Choke on it!
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stroller9795: 9:08pm On Mar 27, 2021 |
Blastblade:Oh sharrap! Have you forgotten how you and your goons trolled Erica for being a Partner mobile ambassador and hailed nengi for being an itel ambassador? Guess who got used and dumped by itel after selling ear phones in less than 24 hours? ![]() Kwa kwa kwa kwa Btw,which brands dey hype nengi? You mean those cheap roadside brands? kwa kwa lwa
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stroller9795: 9:20pm On Mar 27, 2021 |
lemme go and sleep,before I share thesame fate with those unfortunate fellows....
|
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 4 guest(s)
