BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (10343) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6868781 Views)
1 2 3 ... 10340 10341 10342 10343 10344 10345 10346 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:10pm On Mar 27, 2021 |
537seven:Kidd peppered Erica's dry kpekus with his peppers fingers.. ![]() Are you aware of that?.. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 10:11pm On Mar 27, 2021 |
Blastblade:wetin dey pain you?? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:13pm On Mar 27, 2021 |
537seven:Yen yen yen, balderdash!... ![]() Una go tire!.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:14pm On Mar 27, 2021 |
537seven:Erica's kpekus is so wide a plane can conveniently land there... ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 10:15pm On Mar 27, 2021 |
Kizzmyazz:Leave that once in a blue moon pounded yam eater.. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:15pm On Mar 27, 2021 |
537seven:So God don follow enter?.. ![]() Ok! The weed is working!. ![]() Let Jah be praised!.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:16pm On Mar 27, 2021 |
537seven:Kidd waya fvcked erica without a condom. Few months later she's sporting a bloated tummy! Are you thinking what I'm thinking?.. ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 10:18pm On Mar 27, 2021 |
Blastblade:Lame narrative,say something else.. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kizzmyazz: 10:19pm On Mar 27, 2021 |
ngadaAwo:Iconvicts don enter one chance, gbegile boys on their case ![]() They couldn't have come at a better time. Finally, sanity is being brought to the thread. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 10:20pm On Mar 27, 2021 |
537seven:Fire on! ![]() One day Buhari go find work for you. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 10:20pm On Mar 27, 2021 |
Blastblade:You are stuttering already..No be only she's sporting,na she's gymnastics..kwa kwa kwa kwa kwa |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by stroller9795: 10:20pm On Mar 27, 2021 |
Blastblade:kwa kwa kwa Why don't you focus on your tormentor and stop using Erica as a leverage? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 10:22pm On Mar 27, 2021 |
537seven:Halleluyah somebody.. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:22pm On Mar 27, 2021 |
Wanyiagwu:Why you dey disguise? Why you suddenly turn to Bobrisky just because Dem open ya nyansh... ![]() E dey pain me sey na woman wrapper full for brokelite... ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 10:22pm On Mar 27, 2021 |
537seven:It has to be. I'm really pitying your life right now. What a shame! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kizzmyazz: 10:22pm On Mar 27, 2021 |
CRUISETOPIAVP:Dey there dey console yourself. The thing don dey get to ur teamies and u can see ur Goliath losing it already ![]() You better thread softly before they add u to the list. You've been warned!! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 10:23pm On Mar 27, 2021 |
Coward whoricans una dey asslick jobless modafvckers? ![]() No wonder the small thing wey we show nilknarf. Him run turn woman Agwubobriski ![]() Bunch of cowards |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 10:23pm On Mar 27, 2021 |
stroller9795:My sister..I don laff tire for here o...the werey just dey mention Erica since,fear no gree am face d guy.. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:23pm On Mar 27, 2021 |
Blastbade na werey sha... ![]() Icons as a whole na werey on their day ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 10:24pm On Mar 27, 2021 |
CRUISETOPIAVP:kwa kwa kwa...spell my name correctly if ur destiny sure for you.. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:24pm On Mar 27, 2021 |
CRUISETOPIAVP:I really feel for them... Imagine someone took it upon himself to become a canceler of posts... ![]() This one no be buhari fault o. E sure me sey na oshogbo weed... ![]()
|
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)

