₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,002 members, 8,428,971 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 09:47 AM

Toggle theme

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (10356) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentTV/MoviesBBNaija 2020 Live Updates Thread (6901153 Views)

1 2 3 ... 10353 10354 10355 10356 10357 10358 10359 ... 10925 Reply (Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kokonbelow: 12:21am On Mar 28, 2021
537seven:
I dey mad, but I never realise[s][/s]
ok sir
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kokonbelow: 12:22am On Mar 28, 2021
Gbegisiwin, I notice you dey jump some of my post, why?.. if you need data talk, else if you jump anyone again, na totonatu big fore head go fall on you...
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegilewerey: 12:24am On Mar 28, 2021
The one wey call am come, dey try report us since, e shock am say we no flinch grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegilewerey: 12:26am On Mar 28, 2021
537seven:
[s][/s]
but you say you are doing divine work, dem buy you 200 naira airtime to come this thread, I lie?

I am neutral inded grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 12:27am On Mar 28, 2021
CRUISETOPIAVP:
I mention you or your alternate wey you dey use form Gbewiri? grin cheesy

Na you dey cancel, na still you dey cry go meet MOD. Pick a struggle boy!
what's this one Saying?

Do I know you sir?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 12:27am On Mar 28, 2021
Gbegilewerey:
The one wey call am come, dey try report us since, e shock am say we no flinch grin
E no know say na better crase he jam for here grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegilewerey: 12:27am On Mar 28, 2021
537seven:
[s][/s]
cheesy
we're organised company
we operate on protocols
better, but you people are too slow, what happen na?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 12:27am On Mar 28, 2021
CRUISETOPIAVP:
You dey form Gbewiri with your alternate dey cancel post.

Na still you dey report with your main.. grin

For your mind, when those people are sent to Kuje. You claim they left the thread because of your useless canceling to boost your ego.

Your agenda is dead on arrival..

You go cancel tire!
I don't understand what you mean
my job is to report those that broke nairaland rules to the honorable mods
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:28am On Mar 28, 2021
Gbegilewerey:
The one wey call am come, dey try report us since, e shock am say we no flinch grin
Dem dey learn work!.. grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegilewerey: 12:28am On Mar 28, 2021
ngadaAwo:
what's this one Saying?

Do I know you sir?
oga why are you reportinghuh Shay you say gbegisiwin is the next best thing after osama bin laden
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 12:29am On Mar 28, 2021
ngadaAwo:
I don't understand what you mean
my job is to report those that broke nairaland rules to the honorable mods
You go report with this one tire!

You go cancel with your main account tire!

Na here all of us dey..
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:30am On Mar 28, 2021
537seven:
[s][/s]
don't worry the road is too far grin
You better make it close because new BBN go soon start and everybody go ship to the new thread. Abi you go follow us enter the new thread?
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 12:30am On Mar 28, 2021
CRUISETOPIAVP:
You go report with this one tire!

You go cancel with your main account tire!

Na here all of us dey..
I don't know what you're talking about please
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kokonbelow: 12:30am On Mar 28, 2021
7 years in the mud because of 200 naira airtime...
Oma she oh grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:31am On Mar 28, 2021
537seven:
[s][/s]
your harlot mother is forking random dogs just for 400
A baboon is fvcking erica right now... cheesy grin
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:31am On Mar 28, 2021
Kokonbelow:
7 years in the mud because of 200 naira airtime...
Oma she oh grin
Hunger bad!
1 2 3 ... 10353 10354 10355 10356 10357 10358 10359 ... 10925 Reply

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates ThreadBBNaija 2022 Live Updates ThreadBBNaija 2021 Live Updates Thread234

Viewing this topic: 4 guest(s)