BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (10360) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6901313 Views)
1 2 3 ... 10357 10358 10359 10360 10361 10362 10363 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JohnnyPalmer: 1:09am On Mar 28, 2021 |
Kokonbelow:Guy ![]() You no go. Kill me. With laugh I. Don go bed, sleep wake up Guess who still dey here... The one that has been cursed No rest for the wicked He must cancel all the posts |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:10am On Mar 28, 2021 |
Bobo yi slow Sha! Which kind failed Canceling Company be this bayi? Common to cancel post dey are lagging like Erica's failed acting career! Tueh! Like Erica's failed career like Gbe-po Company!.. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kokonbelow: 1:10am On Mar 28, 2021 |
I am disappointed, Las Las Whoricans waste 200naira airtime for nothing , dem for just manage totonatu... Na this slow agbule egba mukaila una come use threaten us, una no rate us sha oh... I am offended...
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JohnnyPalmer: 1:12am On Mar 28, 2021 |
Kokonbelow: ![]() I haven't enjoyed this thread like this since Mash titan ![]() See finishing |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:14am On Mar 28, 2021 |
JohnnyPalmer:Konkonbelow is pure comedy. I don laugh tire... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 1:14am On Mar 28, 2021 |
Kokonbelow:I swear Dem no rate us oo ![]() Imagine bringing that weak modafvcker to fight us with #200 airtime? ![]() Lines... weak like JJC's erection. Efficiency...Zero like whorica's failed career. They should bring a better person next time. This one no Sabi work ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegilewerey: 1:15am On Mar 28, 2021 |
537seven:hey baby |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegilewerey: 1:16am On Mar 28, 2021 |
537seven:my love
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JohnnyPalmer: 1:17am On Mar 28, 2021 |
537seven: ![]() E no easy make peson get Police Orderly albeit a generationally cursed one wey go dey shadow am for life Bros you Don chop? Make I order you food and drinks.... Cos it must be stressful On this thread, you go cancel tire I see you reaching 1000 monikers soon enough Don't forget 538 already exist, we'll continue from 551 ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by JohnnyPalmer: 1:17am On Mar 28, 2021 |
Blastblade:I swear... The werey just brought out the best of his dark humour side ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Gbegilewerey: 1:18am On Mar 28, 2021 |
537seven:gbegile baby |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 6 guest(s)
