BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (10367) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (6842580 Views)
1 2 3 ... 10364 10365 10366 10367 10368 10369 10370 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 9:32am On Mar 28, 2021 |
O yes!...
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 9:44am On Mar 28, 2021 |
Buhahahahaha ![]() Let's gather here and laugh at kekerica ![]() Werey don cry out. After trying to compete with Laycon and Nengi but she never even reach half of their achievements post BBN. This is what happens when you try to compete with grace. You will be disgraced.. Una hoelites sef no dey help her. You know she's isn't as big as them but you kept pressuring her..she don clear una now ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 9:47am On Mar 28, 2021 |
It's the way MODs dey clean that werey post for me like it never happened ![]() This morning own no even waste time. You cancel post, they ban you and clean all your posts while our own continue to stand gidigba ![]() Whoricans we go pepper una tire for this thread. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 9:53am On Mar 28, 2021 |
553three:lol na so they're yet to understand |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:12am On Mar 28, 2021 |
CRUISETOPIAVP:Exactly! Brokelites wanted us to engage the werey In "Papa, Mama" Bants so that Mod will delete and ban our post together with the werey.. Dem forget sey we be their papa.... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 10:21am On Mar 28, 2021 |
553three:lol boss dem never know |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kokonbelow: 10:23am On Mar 28, 2021 |
Una no know say we craze pass for here ![]() You will learn icons are smart sha... |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:43am On Mar 28, 2021 |
Na you go tire Las Las... ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 10:44am On Mar 28, 2021 |
553three:jeez! |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 10:49am On Mar 28, 2021 |
Kekerica looks 38. Let's be honest. She's been aging badly since Kidd dumped her sorry flat ass Some people said she's deliberately fattening up so as to go for fat transfer in her butt...Babe wants to look like Nengi so bad..... ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Andrew13: 11:09am On Mar 28, 2021 |
Werey full nairaland I swear what will you gain by canceling other people's post ![]() .you just de waste your energy Never thought I will see someone duller than nimota |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 11:17am On Mar 28, 2021 |
Netflix is mine won't like this at all.... ![]()
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by ngadaAwo: 11:19am On Mar 28, 2021 |
553three:boss |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 11:34am On Mar 28, 2021 |
Blastblade:Whoricans will soon start crying under the post ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by SoiSoi13(f): 11:43am On Mar 28, 2021 |
CRUISETOPIAVP:Na her and her whoricans dey expect Versace wedding , Kiddcat Abi no be so? |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Kokonbelow: 11:47am On Mar 28, 2021 |
You see that your 1000 monikers, you must use them all on this thread, if e turn out say you no get am eh, I go drag you by your left scrutum.. In fact you don sign agbule egba contract with me forever... you must use that 1000 moniker for our eye, if you stop for even 900, may totonatu forehead break your pakna phone... |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 5 guest(s)

