₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,151 members, 8,444,079 topics. Date: Monday, 13 July 2026 at 05:27 AM

Toggle theme

. - Health - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralHealth. (572 Views)

1 Reply (Go Down)

. by Mrmacc(op):
..
Re: . by MrIcredible: 11:57pm On Apr 01, 2021
Mrmacc:
I noticed it's very hard for me to pee nowadays..
Small pee na im dey comot everytime ..
P*nis still con dey pepper me join am
I'm distressed oo..

Waht can i do pls
Go and buy aboniki, mix it with small kerosene.
Rub 3 times daily.

Thank me later.
Re: . by Mrmacc(op): 11:59pm On Apr 01, 2021
MrIcredible:
Go and buy aboniki, mix it with kerosene.
Rub 3 times daily.

Thank me later.
ahh ahh..
E neva reach dat one na
Re: . by heendrix(m): 12:00am On Apr 02, 2021
Mrmacc:
I noticed it's very hard for me to pee nowadays..
Small pee na im dey comot everytime ..
P*nis still con dey pepper me join am
I'm distressed oo..

Waht can i do pls
hol person wey u nak las na abi weytin be awa own
Re: . by Mrmacc(op): 12:07am On Apr 02, 2021
heendrix:
hol person wey u nak las na abi weytin be awa own
embarassed
Re: . by heendrix(m): 12:10am On Apr 02, 2021
Mrmacc:
embarassed
gonorrhea symptoms bro kpele bear with it
Re: . by heendrix(m): 12:11am On Apr 02, 2021
MrIcredible:
Go and buy aboniki, mix it with small kerosene. Rub 3 times daily.
Thank me later.
Lmao
1 Reply

234

How To Treat Hand Tremors Or Shaking Hands And Anxiety In Public SpeakingHow To Know If A Snake Is Venomous Or Not (pictures)Cholera Outbreak Rocks IDP Camps, As 9 Die Within One Week