Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg - Sports - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg (938 Views)
| Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by kenzysmith(op): 10:38pm On Apr 15, 2021*. Modified: 10:58pm On Apr 15, 2021 |
As a gunner fan we have suffer in the hands of Europa league, atlehico Madrid beat us at the semi finals 3yrs ago, Chelsea do us strong thing in the final 2019 , Manchester united abeg we arsenals fans dey beg pity us, make una get conscience, champions league sure for una make una leave this trophy for us abeg
|
| Re: Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by Elonmuskfan: 10:49pm On Apr 15, 2021 |
kenzysmith: ![]() |
| Re: Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by hatakekakashi: 11:06pm On Apr 15, 2021 |
kenzysmith:Have some trust in your boys man ![]() |
| Re: Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by Joeblazeochola(m): 11:42pm On Apr 15, 2021 |
folo Muslim do fasting, e go work |
| Re: Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by Nickisindigo(m): 1:58am On Apr 16, 2021 |
Beat Villarreal first |
| Re: Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by kenzysmith(op): 6:17am On Apr 16, 2021 |
Nickisindigo:Villarreal is work over for us |
| Re: Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by paulolee(m): 7:31am On Apr 16, 2021 |
lolz...this wan de beg asif man.u na Bayern....my guy jus av some faith n confidence on ur boys and you can do it, football is full of surprises n dts why PSG dumped Bayern after dumping barca which hardly happens in UCL... just a drop of form n injury to a key man in man.u can change alot of things n swing d favour to arsenal so jus believe.. |
| Re: Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by paulolee(m): 7:40am On Apr 16, 2021 |
kenzysmith:lolz...u dry forget say DM be Spanish teams....u de forget say spanish teams sabi handle EPL teams n na only Chelsea de hard us.. watch out for dt villareal vs gunners n madrid vs Chelsea n the two spainish team go likely go tru bcoz we rule Europe... na so man.u been mouth till sevilla trash dm last time or na wwtin athletico do Liverpool? mk i no even talk about madrid n barca...my Gee na only Chelsea de try against Spanish teams.. |
| Re: Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by Numerouno94(m): 8:10am On Apr 16, 2021 |
This my crazy niggarr ![]() ![]() |
| Re: Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by FantasyHub: 9:48am On Apr 16, 2021 |
kenzysmith:Fvck off , u ain't no gunners' Stan. |
| Re: Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by oblduw7537: 9:58am On Apr 16, 2021 |
| Re: Man United Should Please Allow Us To Win This Year Europa Abeg by kenzysmith(op): 2:05pm On Apr 16, 2021 |
paulolee:wetin lacazette go carry Villarreal eyes dem see I still metain Villarreal na work over for us |
4 Players Manchester United Should Sign From Relegated Leicester City • NPFL Table: why Rivers United should be moved to 2nd position on the table • Reasons Man United Should Not Sign Bench Warmer Coutinho • 2 • 3 • 4
Barcelona Female Team Celebrating Spanish Women League Victory In Swimming Pool • Who Can Remember One Of The Saddest Death Stories In Football History • How Much Does The Olympic Medals Worth?
