BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (10596) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2020 Live Updates Thread (7833071 Views)
1 2 3 ... 10593 10594 10595 10596 10597 10598 10599 ... 10925 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 3:35pm On May 23, 2021 |
switlily25:kwa kwa kwa |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 3:37pm On May 23, 2021 |
Wanyiagwu:Nilknarf werey, no dey disguise. You Don cast for here.... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 3:37pm On May 23, 2021 |
switlily25:lol....so in other words konji have really dealt with him |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 3:39pm On May 23, 2021 |
EricaNyash:Kwa kwa kwa...Las las Nilknarf don dey disturb ur mental health...God will hill you...o ti ya werey gaaaan |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 3:42pm On May 23, 2021 |
Wanyiagwu:Same niknaf wey we flog comot for this thread? If E sure you. Reply me again with your nilknarf moniker, I want to see something. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 3:42pm On May 23, 2021 |
EricaNyash:I don tell u say I no owe you any explanation...wetin really be d big deal to work in an oil and gas industry...suffer head is real...So if to say person wey dey work for oil and gas industry dey ur family,he for be like demi god to una...You have a very myopic way of thinking...my brother shey suffer no dey tire you nii |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Wanyiagwu: 3:44pm On May 23, 2021 |
EricaNyash:If he sure for you go hug transformer...oni Iranu oshi |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 3:47pm On May 23, 2021 |
Wanyiagwu:Las Las na wetin you go do by the time I finish with you.... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by iconiclady: 3:56pm On May 23, 2021 |
I am Laycon continues today on AM Don't miss it Our enemies of progress are also invited to watch since una no get bragging rights again. |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by CRUISETOPIAVP: 3:59pm On May 23, 2021 |
iconiclady:They were all glued to their TVs last night as expected.. ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by DrDax: 4:45pm On May 23, 2021 |
EricaNyash:Could be a FILLING STATION though ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 4:48pm On May 23, 2021 |
|
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by fyneguy: 5:07pm On May 23, 2021 |
EricaNyash:Buhahahaha Na so e dey be when you buy am |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 5:18pm On May 23, 2021 |
SoiSoi13:Kwa kwa kwa. No mind the stinky butthole!... ![]() |
| Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by EricaNyash: 5:19pm On May 23, 2021 |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2022 Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 3 guest(s)
