Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,836 members, 7,806,356 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 03:15 PM

Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (11507) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 (10408439 Views)

Official Chelsea Fan Thread: Pride Of London / Offical Bayern Munich Fan Thread: 6x Champions Of Europe / Manchester United Fan thread: Forever Reds (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (11504) (11505) (11506) (11507) (11508) (11509) (11510) ... (19084) (Reply) (Go Down)

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by MorataFC: 12:50am On May 30, 2021
In just six week Thomas Tuchel beat Guardiola in three competitions.
FA EPL and Champions League.

7 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by donstan18: 12:54am On May 30, 2021
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ladyhippolyta88(f): 12:55am On May 30, 2021
popizaino:

Abeg help me look for assnal Crest on this
E nor dey.

Dem still dey look for their first European trophy. cheesy

2 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by BlueAngel444: 12:55am On May 30, 2021
OJURONGBE1:

No wonder him cry sotey, him wan blind him eyes grin

Raumdeuter, he choke you? tongue
Thiago silva don finally realise him dream.
We are Chelsea Fc . We turn footballers & coach misfortunes to fortunes.
the real theatre of dreams
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Unlimited22: 12:57am On May 30, 2021
Mount - 1 UCL (including the assist for the winner and the clincher in the semi)

KDB - 0 UCL or Euro or World cup

Mount beasted the UCL semi and final.

Therefore, Mount >>>>>> KDB.

Raumdeuter, remember I don't make the rules. cool

42 Likes 2 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by macjireh: 12:58am On May 30, 2021
my greatest joy is dat all noise makers who hates on Chelsea ,our players and coaches will disappear from our thread forever....Peace like a river from henceforth

5 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Kilishihunter: 12:58am On May 30, 2021
..

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by TalabiAudu: 1:06am On May 30, 2021
Pap Fraudiola woke up feeling DANGEROUS

0 (ZERO) UCLs won without Messi
€1bn (BILLION) spent
18 (EIGHTEEN) FFP rules broken
152 formations tried
The Spanish Sam Allardyce?

8 Likes 3 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Ibime(m): 1:11am On May 30, 2021
Papangolo, pangolo, papangolo, pangolo

After the tikitaka, play the blues (the blues, the blues)/
We go dey laugh as Pep dey lose (dey lose, dey lose)/
ApariSports dem done confuse (confuse, confuse)/
Citadel wash am with booze (with booze, with booze)/

Shekpites too like to dey Maya (dey Maya, dey Maya)/
Messi contract want expire (expire, expire)/
1 billion contract, Sheikh go hire (go hire, go hire)/
Make Pep win before him retire (retire, retire)/

What makes him better than his peers (his peers, his peers)/
E done dey Man City six years (six years, six years)/
Each UCL dey end in tears (in tears, in tears)/
1 billion later, no big ears (big ears, big ears)

Thiago Silva lift big ears (big ears, big ears)/
Lampard to Tuchel, we switch gears (switch gears, switch gears)/
5 months later, we don blow (don blow, don blow)
He flog Pep three times in a row (a row, a row)/

Rudiger break De Bruynah head (ahead, ahead)/
Havertz put us one ahead (ahead, ahead)/
Mason pass e too confam (confam, confam)/
Havertz10 shake hand with donstan (donstan, donstan)/

Ngolo for Balon D'or (Lon Dor, Lon Dor)/
Na wetin Chelsea fans long for (long for, long for)/
Even France, we go support (support, support)/
Make our hero win for sure (for sure, for sure)/

Dem been say Busquets better pass (ta pass, ta pass)/
Barca fans dey talk with nyash (with nyash, with nyash)/
Busquets no win Man of Match (of match, of match)/
Ngolo win am back to back (to back, to back)/

Him game sweet us for body (body, body)/
Fraudiola gast protect Rodri (Rodri, Rodri)/
Wetin escort eye for see (for see, for see)/
When Kante press am like bobby (bobby, bobby)/

Chelsea fans we dey jolly (jolly, jolly)/
James go make Euros surely (surely, surely)/
If Southgate watch, he go Soji (Soji, Soji)/
Trent no vex, oya sorry (sorry, sorry)/

Even Jorginho put effort (effort, effort)/
Christiansen dey block dem shot (dem shot, dem shot)/
Chilwell maja for Mahrez (Mahrez, Mahrez)/
Put Pep for cardiac arrest (arrest, arrest)/

Tuchel turn Pep to him bïtch (him bïtch, him bïtch)/
Him fans go run like leprous witch (prous witch, prous witch)/
7 days, dem run comot (comot, comot)/
Tomorrow excuse go be church (be church, be church)/

Na so dem fade when e dey hot (dey hot, dey hot)/
Some want sleep for Barbershop (ba shop, ba shop)/
but incase you all forgot (forgot, forgot)/
Apari no need haircut (haircut, haircut)/

....

90 Likes 30 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by MorataFC: 1:12am On May 30, 2021
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Unlimited22: 1:14am On May 30, 2021
Ibime:
Papangolo, pangolo, papangolo, pangolo

After the tikitaka, play the blues (the blues, the blues)/
We go dey laugh as Pep dey lose (dey lose, dey lose)/
ApariSports dem done confuse (confuse, confuse)/
Citadel wash am with booze (with booze, with booze)/

Shekpites too like to dey Maya (dey Maya, dey Maya)/
Messi contract want expire (expire, expire)/
1 billion contract, Sheik go hire (go hire, go hire)/
Make Pep win before him retire (retire, retire)/

What makes him better than his peers (his peers, his peers)/
E done dey Man City six years (six years, six years)/
Each UCL dey end in tears (in tears, in tears)/
1 billion later, no big ears (big ears, big ears)

Thiago Silva lift big ears (big ears, big ears)/
Lampard to Tuchel, we switch gears (switch gears, switch gears)/
5 months later, we don blow (don blow, don blow)
He flog Pep three times in a row (a row, a row)/

Rudiger break De Bruynah head (ahead, ahead)/
Havertz put us one ahead (ahead, ahead)/
Mason pass e too confam (confam, confam)/
Havertz10 shake hand with donstan (donstan, donstan)/

Ngolo for Balon D'or (Lon Dor, Lon Dor)/
Na wetin Chelsea fans long for (long for, long for)/
Even France, we go support (support, support)/
Make our hero win for sure (for sure, for sure)/

Dem been say Busquets better pass (ta pass, ta pass)/
Barca fans dey talk with nyash (with nyash, with nyash)/
Busquets no win Man of Match (of match, of match)/
Ngolo win am back to back (to back, to back)/

Him game sweet us for body (body, body)/
Fraudiola gast protect Rodri (Rodri, Rodri)/
Wetin escort eye for see (for see, for see)/
When Kante press am like bobby (bobby, bobby)/

Chelsea fans we dey jolly (jolly, jolly)/
James go make Euros surely (surely, surely)/
If Southgate watch, he go Soji (Soji, Soji)/
Trent no vex, oya sorry (sorry, sorry)/

Even Jorginho put effort (effort, effort)/
Christiansen dey block dem shot (dem shot, dem shot)/
Chilwell maja for Mahrez (Mahrez, Mahrez)/
Put Pep for cardiac arrest (arrest, arrest)/

Tuchel turn Pep to him bïtch (him bïtch, him bïtch)/
Him fans go run like leprous witch (prous witch, prous witch)/
7 days, dem run comot (comot, comot)/
Tomorrow excuse go be church (be church, be church)/

Na so dem fade when e dey hot (dey hot, dey hot)/
Some want sleep for Barbershop (ba shop, ba shop)/
but incase you all forgot (forgot, forgot)/
Apari no need haircut (haircut, haircut)/

....

My favorite line

Omo you too good boss

7 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by NinjaMetahuman: 1:20am On May 30, 2021

3 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by donstan18: 1:26am On May 30, 2021
grin grin cheesy grin

Chelsea even get song writer join. Wetin we no get abeg??

12 Likes 1 Share

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by PDPGuy: 1:47am On May 30, 2021
Ladyhippolyta88:
Nawa grin
E fit be true oh
No mess with some Africans grin

2 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by TrebleChamp(m): 2:11am On May 30, 2021
BlueAngel444:
where you dey, God son finish the matter o
Congratulations.....
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by chelseabmw(m): 3:38am On May 30, 2021
iykmora:
@chelseabmw it is morning o. Come edit the thread to reflect the current status undecided undecided undecided

It will be changed by AM.... grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by FBS: 3:52am On May 30, 2021
chelseabmw:

It will be changed by AM.... grin
AM? Time zone nko? grin

Please do it NOW!
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by TalabiAudu: 3:55am On May 30, 2021
Ibime:
Papangolo, pangolo, papangolo, pangolo

After the tikitaka, play the blues (the blues, the blues)/
We go dey laugh as Pep dey lose (dey lose, dey lose)/
ApariSports dem done confuse (confuse, confuse)/
Citadel wash am with booze (with booze, with booze)/

Shekpites too like to dey Maya (dey Maya, dey Maya)/
Messi contract want expire (expire, expire)/
1 billion contract, Sheik go hire (go hire, go hire)/
Make Pep win before him retire (retire, retire)/

What makes him better than his peers (his peers, his peers)/
E done dey Man City six years (six years, six years)/
Each UCL dey end in tears (in tears, in tears)/
1 billion later, no big ears (big ears, big ears)

Thiago Silva lift big ears (big ears, big ears)/
Lampard to Tuchel, we switch gears (switch gears, switch gears)/
5 months later, we don blow (don blow, don blow)
He flog Pep three times in a row (a row, a row)/

Rudiger break De Bruynah head (ahead, ahead)/
Havertz put us one ahead (ahead, ahead)/
Mason pass e too confam (confam, confam)/
Havertz10 shake hand with donstan (donstan, donstan)/

Ngolo for Balon D'or (Lon Dor, Lon Dor)/
Na wetin Chelsea fans long for (long for, long for)/
Even France, we go support (support, support)/
Make our hero win for sure (for sure, for sure)/

Dem been say Busquets better pass (ta pass, ta pass)/
Barca fans dey talk with nyash (with nyash, with nyash)/
Busquets no win Man of Match (of match, of match)/
Ngolo win am back to back (to back, to back)/

Him game sweet us for body (body, body)/
Fraudiola gast protect Rodri (Rodri, Rodri)/
Wetin escort eye for see (for see, for see)/
When Kante press am like bobby (bobby, bobby)/

Chelsea fans we dey jolly (jolly, jolly)/
James go make Euros surely (surely, surely)/
If Southgate watch, he go Soji (Soji, Soji)/
Trent no vex, oya sorry (sorry, sorry)/

Even Jorginho put effort (effort, effort)/
Christiansen dey block dem shot (dem shot, dem shot)/
Chilwell maja for Mahrez (Mahrez, Mahrez)/
Put Pep for cardiac arrest (arrest, arrest)/

Tuchel turn Pep to him bïtch (him bïtch, him bïtch)/
Him fans go run like leprous witch (prous witch, prous witch)/
7 days, dem run comot (comot, comot)/
Tomorrow excuse go be church (be church, be church)/

Na so dem fade when e dey hot (dey hot, dey hot)/
Some want sleep for Barbershop (ba shop, ba shop)/
but incase you all forgot (forgot, forgot)/
Apari no need haircut (haircut, haircut)/

....

Hahahahahahahaha
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by FBS: 3:57am On May 30, 2021

Top stuff. Wehdonsir. grin

3 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Burtonj: 6:03am On May 30, 2021

Just so cool
Up Chelsea
Chelsea till I die

1 Like

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by schurley(m): 6:05am On May 30, 2021

cheesy cheesy cheesy

Our resident Apari faithful be peeping thru

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Almajirihunter(m): 6:11am On May 30, 2021
Wish Tomori was with us cry
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Odunharry(m): 6:14am On May 30, 2021
Omoooooo
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Amoto94(m): 6:17am On May 30, 2021
Congratulations to the team. I wish to humbly accept my L for advocating for the sale of Kanté man was a beast despite his fitness concern.
Havertz and Mount proved their class when it mattered most, Werner despite his profligacy in front of goal his runs were menacing and one of such created the space for Havertz goal. Rudiger showed that you need more than skills alone to win a final. I'm happy for Silva, Azpi, Giroud and the coach.
As for Pep he goofed by resting Fernandinho and Cancelo for Sterling and Zinchenko because the two offers more in term of team balance, also playing without a 9 alows the defenders to sit deep and the midfielders to close the center of the pitch. Im happy that Pep decided to tinker with his squad which Tuchel neutralised effectively.

9 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Neimar: 6:19am On May 30, 2021
Change thread title ooo grin
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Khaytunechi: 6:23am On May 30, 2021
CONGRATULATIONS CHELSEA.
Well deserved victory.

4 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Nobody: 6:23am On May 30, 2021
The world is blue. Congrats to all fans worldwide.

14 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Thecassanova: 6:25am On May 30, 2021
Thecassanova:
We are winning our Second UEFA Champions League trophy today In Sha Allahu
Blue is the color.

https://www.youtube.com/watch?v=uchOo5HU95s

5 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by wman(m): 6:32am On May 30, 2021
Slept happy a few hours ago.

Woke up happy this morning.

2 Likes

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by Amoto94(m): 6:39am On May 30, 2021
Tuchel on Guardiola's line up: "I expected Fernandinho in the line up, he picked a very offensive and technical line up, but everything else was what we expected." My tactician, underrate tactics at your own peril but don't over do it like Pep.
Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by mikeywise(m): 6:49am On May 30, 2021
As seen on Twitter, goodmorning fans of the champions of Europe

9 Likes 3 Shares

Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by donstan18: 6:52am On May 30, 2021
Finally, it came to pass.

The END!!!

14 Likes 1 Share

(1) (2) (3) ... (11504) (11505) (11506) (11507) (11508) (11509) (11510) ... (19084) (Reply)

Viewing this topic: 10 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 84
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.