My Neighbours Wife. - Family (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Family › My Neighbours Wife. (5923 Views)
| Re: My Neighbours Wife. by mariahAngel(f): 6:16pm On Jun 24, 2021*. Modified: 6:32pm On Jun 24, 2021 |
Kenturkey048:No dey bObO yourself! Clean your eyes well, make you go read the post again. Read it again, and again, and again if you have to....till you can read between the lines and understand. Na man you be, abi? For a man to tell him neighbour (out of nowhere) say e no good make man dey bring gift for person wife when the man no dey house, suppose tell you say the man don observe something. If a man tell you something like that (even if it his imagination) and you no carry anything for mind, wetin you go do? No be to back off? Why the op dey insist to "help" then? |
| Re: My Neighbours Wife. by esthel(f): 9:03pm On Jun 24, 2021 |
Buy things for the children, simple |
| Re: My Neighbours Wife. by Kenturkey048(m): 10:32am On Jun 25, 2021*. Modified: 10:50am On Jun 25, 2021 |
zeuss:Wow......Enjoy.....The human with the rich understanding.... I too know people too full naija...No wonder person like Buhari be una president... Simple thing somebody brought y'all are busy diversifying it...saying several nonsenses... |
| Re: My Neighbours Wife. by Kenturkey048(m): 10:42am On Jun 25, 2021 |
mariahAngel:This is the statement " " Men should not visit the home of a married woman whenever the husband was not around" Na people like una dey run several news media for Nigeria..misquoting everything . Na for where you hear this one you talk? "say e no good make man dey bring gift for person wife when the man no dey house," Shey wetin you write and wetin o.p write na the same thing?? Bros facts are not based on assumptions... Visit and bring gift na the same thing? The man wasn't specific. You might be visiting for several reasons...rubbissshhhh... |
| Re: My Neighbours Wife. by Kenturkey048(m): 11:00am On Jun 25, 2021 |
Klass99:I swear....Thats why the last thing I go do for this life , na to carry my matter come this street.. |
| Re: My Neighbours Wife. by zeuss: 11:09am On Jun 25, 2021 |
Kenturkey048:why are u so desperate to put the op in trouble? I encouraged op to help but he must do so safely. Na una type dey wicked pass forming principle forget all this demo wey u and that feminist wey no Sabi English reach ground dey do for here. |
| Re: My Neighbours Wife. by Kenturkey048(m): 11:26am On Jun 25, 2021 |
zeuss:I quoted someone else..I too know quote me... I use God name beg you. I didn't talk to you at first...Make the matter rest...Thank you... |
| Re: My Neighbours Wife. by zeuss: 11:44am On Jun 25, 2021 |
Kenturkey048:see ...another MAD person ....go through your post and see where you quoted me......how can crased person give sound opinion when em head no sound.
|
| Re: My Neighbours Wife. by Kenturkey048(m): 12:40pm On Jun 25, 2021 |
zeuss:Shey na you I quote for here.??....who quoted who first?? I no know where all these dey come from, because na someone else I quote, you begin start dey insult me...But all these insults online dey useless, na osapa for lekki I dey stay, behind zenith bank., I for like make you come give me all these insults face to face..or better still tell me your location...Because I no understand where all these dey come from... Person wey I quote at first no even insult me, you carry the matter for head. I don say make the case rest,..you still dey talk plenty..I.wish we go see face to face, so you go tell me all these things to my face... Wetin dey do you sef?? Na my number be this..070twelve54eight905..na my number be that, just call me or WhatsApp me, or flash the number ,I go call you back...anyhow you want am tell...... So that we go fit see as men wey we be.Then you tell me wetin cause all these things...since you say you no want the matter to rest..Make we continue am offline...
|
| Re: My Neighbours Wife. by zeuss: 12:48pm On Jun 25, 2021 |
Kenturkey048:. u dey feel Mike Tyson........e be like say life don tire u no worry I go come reset am for you... drop ur house address and give me 1 hr |
| Re: My Neighbours Wife. by Kenturkey048(m): 12:52pm On Jun 25, 2021 |
zeuss:I don give you the info you need.. Come reset am...i dey wait...You sabi talk abi??i dey wait you. Just call that number... |
| Re: My Neighbours Wife. by zeuss: 2:38pm On Jun 25, 2021 |
The number u gave is switched off, coward.....I am on my way to you. |
| Re: My Neighbours Wife. by Nobody: 2:42pm On Jun 25, 2021*. Modified: 10:05am On Sep 14, 2022 |
![]() |
| Re: My Neighbours Wife. by Lostchild(m): 2:45pm On Jun 25, 2021 |
mariahAngel:You are a person that is quick to judge and conclude without asking question |
| Re: My Neighbours Wife. by Lostchild(m): 2:49pm On Jun 25, 2021 |
shortgun Do not give help to anyone around you without them asking you for help Take my advice because I have lot of experience on this. The only help you need to give your neighbor wife right now is Thank you |
| Re: My Neighbours Wife. by sisisioge: 3:03pm On Jun 25, 2021 |
OP....your intentions seem noble to me jare. We tend to want to pay back good deed...but have you thought about how the madam may want to continue the cycle? Pay-me-I-pay-you. Please try to reduce the woman's obligations towards you by: Fixing a good indicator for when Nepa brings the light and let her know. Soon, she wont have need to come and wake you again. Try to buy pegs for the cloths you hang to dry. Make it a point to not hang cloths to dry when you're not around so she wont be forced to rescue them when you're unavailable to do so yourself. Be careful, let no man hurt you for no good reason. The madam might be crushing on your sef. Wetin concern her with you biko, was she employed to be your nanny? Whew! |
| Re: My Neighbours Wife. by Kenturkey048(m): 4:53pm On Jun 25, 2021 |
Klass99:Thank you... |
| Re: My Neighbours Wife. by mariahAngel(f): 5:07pm On Jun 25, 2021 |
Lostchild:You also are a person that is quick to accuse without understanding. ...then again, it's in human nature to have those tendencies. Nobody is a saint. |
| Re: My Neighbours Wife. by mariahAngel(f): 5:17pm On Jun 25, 2021 |
Kenturkey048:Guy! No dey let your blood dey hot! ![]() |
| Re: My Neighbours Wife. by VlamesIffect(f): 5:35pm On Jun 25, 2021 |
Omo, Avoid see finish.... If them no ask......no give If them no call..... you self no call Mind your damn business. And stay away from that woman... assuming say her husband no dey stay around i for say mk you go for am...but as i be fellow guy man i no go be hypocrite to you... But this ball no favour you at all.... So abort & mind your gaddamn business.... |
| Re: My Neighbours Wife. by shunletsam(m): 5:36pm On Jun 25, 2021 |
wunmi590:Slapped? Or sliced? |
| Re: My Neighbours Wife. by wunmi590(m): 6:21pm On Jun 25, 2021 |
shunletsam: ![]() |
| Re: My Neighbours Wife. by Kenturkey048(m): 10:00pm On Jun 25, 2021 |
| Re: My Neighbours Wife. by Lostchild(m): 10:18pm On Jun 25, 2021 |
mariahAngel:Learn not to conclude but see beyond the things you read here |
| Re: My Neighbours Wife. by Lostchild(m): 10:18pm On Jun 25, 2021 |
mariahAngel:Learn not to conclude but see beyond the things you read or hear |
| Re: My Neighbours Wife. by frozen70(f): 5:11am On Jun 27, 2021 |
shortgun:All she is doing is to assist you in your absence and there is nothing wrong with that Her husband may not want to understand in any way that she is just being a neighbor and a brother's keeper No matter what good you did for her, it will take the grace of God to defend it and fir people to see your reasons In as much as you appreciate her, just stay away from her But any day she comes to you for help, especially financial help, assist her and move on |
| Re: My Neighbours Wife. by NoToPile: 5:18am On Jun 27, 2021 |
Been enjoying the back and forth But OP I believe you should be a matured man. This statement ''Men should not visit the home of a married woman whenever the husband was not around" alone is enough for you to back track and avoid his wife. Its not until he opens his mouth waaa and tells you he doesn't want you relating with his wife now,now whether this is right or wrong is their own business not for us over even you to decide. Abo oro lanso fun omoluwabi .... |
Wife Breaks Bottle On Husband's Head After He Slapped Her-neighbours Hail Her On • Zimbabwean Woman Caught Having Sex With Her Neighbours Husband (Photos) • Why My Neighbours Think I Am A Yahoo Boy. • 2 • 3 • 4
I'm New In Lagos, I Need Good Friends • And My Baby Arrived. • Natural Delivery Or Cs?


