Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,690 members, 7,802,016 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 07:55 AM

Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (4671) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (4554804 Views)

Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 / FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (4668) (4669) (4670) (4671) (4672) (4673) (4674) ... (6169) (Reply) (Go Down)

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by TLona1: 5:30am On Jul 11, 2021
LordAdamX:


He don win, una still dey drag CR7 enter. Na CR7 hold am mk e no win since?

Who pass you don pass you.

Argentina don dey win Copa America since 1916. In fact, dem win the inaugural (first) edition. Na their property. Until una FRAUD kon turn am to Chinese Imperial Examination.

Now Di Maria don finally comot shame for he head; una don get voice. CLOWNS!

-Lord

Save your tears for December when we win our 7th.

23 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 5:31am On Jul 11, 2021
TLona1:


This is not a fraud

Na FRAUD dem dey organize competition like pageantry for. Even the tournament, na Argentina dem b 1 host am if not for COVID. All so he could win. Even the Best Player; them give am to Neymar and am even before match start.

All the teams wen don tidy am since, them carry give Brazil. Chile and Peru. Give am Bolivia and Colombia. Even the Colombia na Emilio save him dwarf a$$.

But nothing I tell you will convince you. I dey regard Piss fans as FLAT EARTHERS.

And I no need argue today. Mk una enjoy una time. 2016 was a LIT year for me. So I understand the feeling.

CONGRATS to all of you.

-Lord
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 5:32am On Jul 11, 2021
TLona1:


Save your tears for December when we win our 7th.

Not my problem.

-Lord
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by TLona1: 5:34am On Jul 11, 2021
LordAdamX:


Na FRAUD dem dey organize competition like pageantry for. Even the tournament, na Argentina dem b 1 host am if not for COVID. All so he could win. Even the Best Player; them give am to Neymar and am even before match start.

All the teams wen don tidy am since, them carry give Brazil. Chile and Peru. Give am Bolivia and Colombia. Even the Colombia na Emilio save him dwarf a$$.

But nothing I tell you will convince you. I dey regard Piss fans as FLAT EARTHERS.

And I no need argue today. Mk una enjoy una time. 2016 was a LIT year for me. So I understand the feeling.

CONGRATS to all of you.

-Lord

17 Likes 1 Share

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by NoFap123: 5:34am On Jul 11, 2021
ThierryJay:


You shouldn't take his comments serious. The guy is a joke remember?

Yea
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 5:35am On Jul 11, 2021
LordAdamX:


Na FRAUD dem dey organize competition like pageantry for. Even the tournament, na Argentina dem b 1 host am if not for COVID. All so he could win. Even the Best Player; them give am to Neymar and am even before match start.

All the teams wen don tidy am since, them carry give Brazil. Chile and Peru. Give am Bolivia and Colombia. Even the Colombia na Emilio save him dwarf a$$.

But nothing I tell you will convince you. I dey regard Piss fans as FLAT EARTHERS.

And I no need argue today. Mk una enjoy una time. 2016 was a LIT year for me. So I understand the feeling.

CONGRATS to all of you.

-Lord

When CR ever win these two in any international competition, mention me. For now..... Choke with these pictures

15 Likes 2 Shares

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by FirstbornWds: 5:36am On Jul 11, 2021
TLona1:


Save your tears for December when we win our 7th.

Going for the award like this........

9 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 5:40am On Jul 11, 2021
Kilishihunter:

Nobody care if him be fraud to you, so far you no fit use "Where is his international Trophy?" again,You no get better talk be that
You enter club, we bring ballon d or and European golden boots, Enter international, Trophy dey , Olympic medal dey, World cup final and Golden ball dey, Una never see anything, Make memes drop first

Always projecting.

Na Messi fans start this International talk. Especially leading up to the 2014 WC. The golden ball and world cup final nai una use tk dey mk noise then.

Una no expect say Portugal go ever win trophy, since them never win am before. Until CR7 shame una in 2016. Same year he won the UCL. Na then una start dey play defense with "International" whatever.

Ronaldo don win international trophy. He don win am. Pele win 3 world cups. Maradona win Copa America and World Cup. Zidane win World Cup. Even Mbappe don win World Cup. No b new thing. Na only una go shamelessly dey carry pageantry with 10 teams dey 1 form Rambo.

Alexis Sanchez carry Chile win this same Copa America. Consecutively. Nobody notice am.

Wetin concern me and memes. Na normal thing.

-Lord

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 5:42am On Jul 11, 2021
FirstbornWds:


When CR ever win these two in any international competition, mention me. For now..... Choke with these pictures

I don mention you. Oya go Third Mainland bridge. CLOWN!

How I go choke with those pictures? Why? He win top scorer with 4 goals. Ronaldo dey 5 goals for Euros now at 36 and he no reach final.

There are levels to this GOAT thing. Mk una press enjoy your celebration. But una no fit. Laye. Una gat compare with GOAT when don win international trophy 5 years ago as e dey vacation.

-Lord
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 5:58am On Jul 11, 2021
LordAdamX:


Always projecting.

Na Messi fans start this International talk. Especially leading up to the 2014 WC. The golden ball and world cup final nai una use tk dey mk noise then.

Una no expect say Portugal go ever win trophy, since them never win am before. Until CR7 shame una in 2016. Same year he won the UCL. Na then una start dey play defense with "International" whatever.

Ronaldo don win international trophy. He don win am. Pele win 3 world cups. Maradona win Copa America and World Cup. Zidane win World Cup. Even Mbappe don win World Cup. No b new thing. Na only una go shamelessly dey carry pageantry with 10 teams dey 1 form Rambo.

Alexis Sanchez carry Chile win this same Copa America. Consecutively. Nobody notice am.

Wetin concern me and memes. Na normal thing.

-Lord
Maradona no carry any Copa anything, Na only world cup him get, even Pele sef no win to show you how 'easy' the competition take be
Out of those 10 pageantry guys, Argentina gats go past Chile, Uruguay, Colombia and lastly Brazil for their 'spiritual home' All of them dey ranked for Top 20, Sanchez wey carry Copa ontop argentina head no fit comot Brazil wey get red card for first half grin Even at that I sure say you been expect brazil to flog them like pikin wey thief him papa pension but na opposite, Your mcm know wetin him face the last time when him meet Chile and Uruguay for FIFA competitions, Maybe Colombia na next sef grin

16 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 6:03am On Jul 11, 2021
FirstbornWds:


When CR ever win these two in any international competition, mention me. For now..... Choke with these pictures
Win wetin, you wan kill am grin

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by veekid(m): 6:05am On Jul 11, 2021
ThierryJay:


Are those people or ants?

4 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 6:08am On Jul 11, 2021
andrewbaba44:


Lord foolish

Idiot

Frustration kill you there tongue

CLOWN.

Mk una kon carry this one. Na u suppose dey celebrate. Na u body still dey bite. Who do you this one?

Na person quote me, mk me respond. I don congratulate una. How frustration go kill me when I don enjoy the taste of international trophy settle debate since 5 years ago with country when NEVER win international trophy before.

CR7 pass Piss. No be argument. No b debate. If he too pain you; go check out 1000 ways to off yourself. I recommend hanging yourself with high tension wire.

-Lord
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Kilishihunter: 6:10am On Jul 11, 2021
veekid:
.
And they have high Covid infections ooh grin, Beating Brazil at the maracana would be a very popular story there as from now on just as Portugal beating france in 2016

2 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by andrewbaba44: 6:14am On Jul 11, 2021
LordAdamX:


CLOWN.

Mk una kon carry this one. Na u suppose dey celebrate. Na u body still dey bite. Who do you this one?

Na person quote me, mk me respond. I don congratulate una. How frustration go kill me when I don enjoy the taste of international trophy settle debate since 5 years ago with country when NEVER win international trophy before.

CR7 pass Piss. No be argument. No b debate. If he too pain you; go check out 1000 ways to off yourself. I recommend hanging yourself with high tension wire.

-Lord
E pain am

Idiottttttttt

15 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Aflix(m): 6:19am On Jul 11, 2021
Omo.....if messi post his copa America celebration picture his Facebook and Instagram page ehn, the pictures go break records for likes and comments.


I dn de refresh his page since morning grin grin grin

5 Likes 1 Share

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 6:21am On Jul 11, 2021
Kilishihunter:

Maradona no carry any Copa anything, Na only world cup him get, even Pele sef no win to show you how 'easy' the competition take be
Out of those 10 pageantry guys, Argentina gats go past Chile, Uruguay, Colombia and lastly Brazil for their 'spiritual home' All of them dey ranked for Top 20, Sanchez wey carry Copa ontop argentina head no fit comot Brazil wey get red card for first half grin Even at that I sure say you been expect brazil to flog them like pikin wey thief him papa pension but na opposite, Your mcm know wetin him face the last time when him meet Chile and Uruguay for FIFA competitions, Maybe Colombia na next sef grin

But Argentina don win this same trophy 14 times before today.

So why una dey bark? And nobody don ever deny Maradona he due recognition because he no win Copa America.

In fact, na only Messi fans dey Maradona videos on YT dey mock am say na e teammates carry am and na mistake he use win the WC.

Brazil-Argentina na Clasico. Anyone can win; with or without Messi.

Na why I dey call your MCM a FRAUD. There is NOTHING special winning a trophy your team has won 14 times with players when people no even know their names. Simeone win Copa America. E no even dey anybody legend list. Ronaldo don already win International Trophy. All the greats have. Even non-greats sef. So why una dey like tarnish person record because of inferiority complex.

Ronaldo win Euros. Na Messi fans go protest say no b am score or assist winning goal.
Pele score most goals. Na Messi fans go protest say no be real goals.
Maradona win World Cup. Na Messi fans go protest say e use drugs and e cheat with handball.
Zidane win World Cup. Na Messi fans go say e stats no follow.

Why ALWAYS una?!

No b football b d first sport to get several players with claims to be the GOAT. Racing, tennis dey like that. Other sport fans go deal with their debate with finesse; na only una go dey disgrace the sport.

-Lord
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 6:26am On Jul 11, 2021
Kilishihunter:

And they have high Covid infections ooh grin, Beating Brazil at the maracana would be a very popular story there as from now on just as Portugal beating france in 2016

Yea. First time Brazil lost a Copa they hosted.

Also first time Brazil lost a competitive game against Argentina since Messi got capped.

When it's your time, it's your time.

-Lord
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Josskute(m): 6:28am On Jul 11, 2021
LordAdamX:


Na FRAUD dem dey organize competition like pageantry for. Even the tournament, na Argentina dem b 1 host am if not for COVID. All so he could win. Even the Best Player; them give am to Neymar and am even before match start.

All the teams wen don tidy am since, them carry give Brazil. Chile and Peru. Give am Bolivia and Colombia. Even the Colombia na Emilio save him dwarf a$$.

But nothing I tell you will convince you. I dey regard Piss fans as FLAT EARTHERS.

And I no need argue today. Mk una enjoy una time. 2016 was a LIT year for me. So I understand the feeling.

CONGRATS to all of you.

-Lord

3 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Josskute(m): 6:29am On Jul 11, 2021
LordAdamX:


But Argentina don win this same trophy 14 times before today.

So why una dey bark? And nobody don ever deny Maradona he due recognition because he no win Copa America.

In fact, na only Messi fans dey Maradona videos on YT dey mock am say na e teammates carry am and na mistake he use win the WC.

Brazil-Argentina na Clasico. Anyone can win; with or without Messi.

Na why I dey call your MCM a FRAUD. There is NOTHING special winning a trophy your team has won 14 times with players when people no even know their names. Simeone win Copa America. E no even dey anybody legend list. Ronaldo don already win International Trophy. All the greats have. Even non-greats sef. So why una dey like tarnish person record because of inferiority complex.

Ronaldo win Euros. Na Messi fans go protest say no b am score or assist winning goal.
Pele score most goals. Na Messi fans go protest say no be real goals.
Maradona win World Cup. Na Messi fans go protest say e use drugs and e cheat with handball.
Zidane win World Cup. Na Messi fans go say e stats no follow.

Why ALWAYS una?!

No b football b d first sport to get several players with claims to be the GOAT. Racing, tennis dey like that. Other sport fans go deal with their debate with finesse; na only una go dey disgrace the sport.

-Lord
Why all these explanations guy? Sure say you dey alright?

10 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Santiago123(m): 6:31am On Jul 11, 2021
Is Messi now the G.O.A.T





OR DOES HE STILL HAVE TO DO IT ON A COLD NIGHT IN STOKE?�

OR A HOT AFTERNOON IN ATALANTA?

I MEAN RONALDO FANS ARE TRYING TO BALANCE THE EQUATION.

"MESSI WON AN INTERNATIONAL TROPHY"

"RONALDO WON AN INTERNATIONAL TROPHY"

I MEANS ITS FUNNY,MESSI DIDNT JUST WIN OR LED ARGENTINA TO AN INTERNATIONAL TROPHY,HE DID WHILE BEING ARGENTINA AND THE TOURNAMENT BEST AND RECOGNIZED PLAYER,BUT THE SAME CAN NOT BE SAID FOR RONALDO AND HIS TWO INTERNATIONAL TROPHY.


THAT IS WHY HE IS CALLED THE G.O.AT.
MESSI HAS OFFERED FOOTBALL LOTS OF UNFORGETTABLE MOMENTS AND GENIUS ,ITS ONLY FAIR FOOTBALL FINALLY RECIPROCRATE IT,AND FOR THAT I AM VERY HAPPY.

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 6:34am On Jul 11, 2021
Josskute:

Right back at you!

If e too pain u, use time machine, go back 2016 go give Eder injury; so that Ronaldo no go get International Trophy.

Useless CLOWNS!

Una feel say everybody b like una wen other people success dey pepper dem. When Ronaldo pass the official goal scoring tally. Pele congratulate am. Nothing dey inside. Your record na ur record. E don enter history books, e don enter.

-Lord
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 6:35am On Jul 11, 2021
Josskute:
Why all these explanations guy? Sure say you dey alright?

Why body dey pepper you for the "explanations"?

-Lord
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Azurevermillion: 6:36am On Jul 11, 2021
Afobear:
Call be a bloody bastard if Argentina wins Brazil

Call me a fool if Italy wins England
Sorry bro. Take heart cool cool

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by pu7pl3(m): 6:37am On Jul 11, 2021
abduleez1:
TheHulk616 I hope you get haunted in your dreams man with this trophy. grin grin

Sleep Tiiighhht!!! cheesy


All hail the real GOAT. King Messi.
Not some penalty merchant.


Cc pu7pl3

Congratulations are in order for the mini GOAT
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by ohma456: 6:38am On Jul 11, 2021
LordAdamX:


He don win, una still dey drag CR7 enter. Na CR7 hold am mk e no win since?

Who pass you don pass you.

Argentina don dey win Copa America since 1916. In fact, dem win the inaugural (first) edition. Na their property. Until una FRAUD kon turn am to Chinese Imperial Examination.

Now Di Maria don finally comot shame for he head; una don get voice. CLOWNS!

-Lord

Them never win am for 28years until today, na Messi hold them before?
Lord of goats!

11 Likes

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Nobody: 6:38am On Jul 11, 2021
Them don share ban give some cules this early morning grin cheesy


Who Dey post??
Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Santiago123(m): 6:41am On Jul 11, 2021
LordAdamX:


He don win, una still dey drag CR7 enter. Na CR7 hold am mk e no win since?

Who pass you don pass you.

Argentina don dey win Copa America since 1916. In fact, dem win the inaugural (first) edition. Na their property. Until una FRAUD kon turn am to Chinese Imperial Examination.

Now Di Maria don finally comot shame for he head; una don get voice. CLOWNS!

-Lord



Maradona played 3 Copa America tournanent (1979,1987,1989,),and he was absolutely mediocre in each and every one of them,he didn't even reach the final,I don't see any one holding it as a bad standard to him

So why Messi?

Or how about how Argentina won more internation trophy in three years when he was banned(1991-1993) than when he was playing with them

Nobody holds this against him and they call him the G.O.AT

why is Messi case different?,forget jokes Messi won a trophy maradona never won,and you think it's easy also while being the tournament best player.


DOUBLE STANDARD!

1 Like

Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by LordAdamX: 6:42am On Jul 11, 2021
Santiago123:
Is Messi now the G.O.A.T





OR DOES HE STILL HAVE TO DO IT ON A COLD NIGHT IN STOKE?�

OR A HOT AFTERNOON IN ATALANTA?

I MEAN RONALDO FANS ARE TRYING TO BALANCE THE EQUATION.

"MESSI WON AN INTERNATIONAL TROPHY"

"RONALDO WON AN INTERNATIONAL TROPHY"

I MEANS ITS FUNNY,MESSI DIDNT JUST WIN OR LED ARGENTINA TO AN INTERNATIONAL TROPHY,HE DID WHILE BEING ARGENTINA AND THE TOURNAMENT BEST AND RECOGNIZED PLAYER,BUT THE SAME CAN NOT BE SAID FOR RONALDO AND HIS TWO INTERNATIONAL TROPHY.


THAT IS WHY HE IS CALLED THE G.O.AT.
MESSI HAS OFFERED FOOTBALL LOTS OF UNFORGETTABLE MOMENTS AND GENIUS ,ITS ONLY FAIR FOOTBALL FINALLY RECIPROCRATE IT,AND FOR THAT I AM VERY HAPPY.



Dey there dey split hairs.

Na CR7, Pele, Maradona, Zidane never offer football lots of unforgettable moments and genius.

CLOWNS! Una go just dey compete to type d most senseless BS.

E don win, e don win. Yet e no score for the final. E no assist for the final. Na still teammates carry am. No b say e injure.

If na the GOAT carry trophy like that; na so una go dey hyperventilate. How does it feel to be a HYPOCRITE?

-Lord

(1) (2) (3) ... (4668) (4669) (4670) (4671) (4672) (4673) (4674) ... (6169) (Reply)

Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion / Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 61
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.